Tjskii's Posts
Nairaland Forum › Tjskii's Profile › Tjskii's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 121 pages)
First off,ugly dress,that said,tiwa wore it better |
Really nice article,I love d woman already |
She looks good,though I no too gbadun the chain wey she wear,d tin resembl spider ![]() |
Hian dis pikins sef,dem no go giv person high bp,I can imagine d kind of fear d mom must av experienced, |
This actually happens a lot,most of d time its cos d husby is abroad and can't make it for d trad,its done to please families of d bride and groom who want an elaborate trad wedding,my own take is that d lady dosnt nid to show up either,let d families use both their pictures instead,cos as it is,d bride looks realy silly |
Eeiya congrats to him,he realy shud av won project fame,but I gues d fact that he looks a bit old wasn't to his advantage |
Hmm funke seems to be growing bigger,mayb shez preggers,as for her sis,I thonk iv seen her in a coupl of yoruba mpvies |
Wich kain mary-amaka skirt she com wear,she dosnt look good at all ![]() |
Funny thing is dat wat d agent said makes a whole lot of sense,na wa o ![]() |
Na dis kain tin spose happen to me,make my husby hear am,I don tell am say 2pikin don do,e no wan gree,say na 3 eem want,by d time I born dis kain quadruplets in d name of 3rd pikin,ee go kno ow far ![]() |
Oh I see,so I'm sposed to buy this doll for my daughter subliminally letting her kno it ok to flaunt her breasties wen she grows upp,ok o ![]() |
Y d guy com resembl seal,abi na my eye ni,and I can't imagine d pain Nse goes thru brushing her virgin hair kai |
^^ehen who talk say waje don born,I no believe am o,those shoes are darned ugly by d way,and no she aint hot,sinc she knows she has such a bulge ,y put on such a form fitting dress,tis just tacky |
Ejiné:Eeeewww madonna did that?that is so disgusting bleurgghhh ![]() |
That's a good woman uve got there and I'm sure shez willing to wait till ure buoyant enuff to get marid(assuming of course that she loves u)dnt deceiv/put pressure on urself with d thot that shez turning down all these offers just for u,shez probably just a principled younglady who knows wat she wants,and will not be coerced into doing somthn she dosnt want to |
Oh dear lord,let it not be true,Goldie pls don't be dead |
Not sexy at all,d only manageabl pic is the one we're she has a dress on ![]() |
Wait o madam cc,no be d baileys wey I bin dey find I dey see for d 1st pic dia,I no go gree o ![]() |
Hey madam CC,thanks I see ur hand o,u guys shulda seen d way she packaged my husbyz val gift,infact I go upload pics,d tin mak my head swell gan,lemme get back to writing a list of the things I want him to buy for me o jare,cos I'm sure husby will do anything I ask of him once he sees my val package(dunno if I shud request for d rangerover or d highlander) ![]()
|
Na wa o,dem bake cake to celebrate,wonderful,wonder ow many millions was alocated to d cake project ![]() |
190: [color=deeppink]To the moderators and those who has out of their busy schedule decided toWat is wrong with dis one,did u ask for permission befor dropping out,my frend get ur butt bak into d competition befor I wooze u slap dia,nonsence ![]() |
Wen dem no dey worry am from village,mak ee no jus try me if he no wan see my red eye,giv me nothin on val's day ke ![]() |
@lala land,go to the fashion and clothing market section,ul find information on what u need |
I vote for my pikin 190 |
Na wa o,and pikin has droped from dis hot bod |
NigeriaKitchen: must we go outAhh dis one we must go o,his work is demanding so we dnt get to hang out much,but wth valz day as an excuse,I'm so dragin his butt to eat fish ![]() |
naughty u ![]() |
As vals day falls on a weekday,I'll simply take him out to eat grilled fish or barbequed point and kill catfish(d type they fill with coleslaw and boiled plantain)yummy,lickin lips in anticipation*be lik say na me go enjoy am pass* ![]() |
Shebi dem talk say jonathan and dame patience dey abroad for medical checkup,no be d 2of dem i dey see dey watch d match so Dnt realy like jonathan or those in power,but it gave me a warm feeling to see all of them on NTA news,watchin d match and jubilating tgeda,I caught myself thinking that this peopl are human beings o |
Her belly is very not sexy ![]() |
But how do these guys mak so much money,hez released 3singles that I kno of,I'm sure he didn't get d money from record sales wen alaba dey dia with pirated copies,so mayb d money is from concerts,but still...30mill on a car,wich means he must av way more than that in his accnt ![]() U sure say no be music I supose face so ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 121 pages)



You've probably never heard of Madonna, who, during one of her concerts, straddled a fan's head and was grinding her crotch right on his face and mouth, wearing no panties!
...sometimes its not romantic to follow the crowd, or say, to practice the traditional things.....you know?