NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 7:23am On Jul 22, 2015 |
2el: Abusites....
*Any update on pre mobilisation list
** faculty of administration certificate....is it ready ??
Babatawa Jemimaa01 majidyusuf Ademasta Shawwal1 Zeeenas Haliluck Physika Idee91 Majidyusuf IamYhudii Venom104 Blym Burantashii kunlesufyan Joyce21 kingphilip ABDamola muhyideenabdul noordean Mzmeeday Macbukky93 tk4life et al 2el no news ooo I even dey zaria self I been enta senate on Monday go carier office dey only assure me d list is wit dem but dem bt dey didn't give me info abt d premobilization bt I wan storm dia dis week again anyhow d stori go I go yarn una |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 2:06pm On Jul 20, 2015 |
babatawa Jemima 2el benebaby77 hw d salah nau miss u guyz ooo n to all d oda ABUSITES dem wish u all a blessful week n to d non abusite in dis our plenty e-famz may God bless n protect n guide us till oct 28 2015 n many more years to come Amen |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:17pm On Jul 01, 2015 |
babatawa: Till i die bro
Uchiha Itachi fights dey bore me ogbeni dat fight dey back back nau na d fight wit madara na we dey nau n Naruto n sasuke dey life m death situation although I don read all d story 4 manga sha u knw say naruto don finish na him pickin n sasuke pickin story boruto n sarada story dem dey nau 4 manga |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:13pm On Jul 01, 2015 |
babatawa: tk baba ma padi to bad hw tinz nau |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:14am On Jul 01, 2015 |
babatawa: Seun cant take such risk
Na my Naruto Shippudeen wey i dey try watch all over again bin kip me away last night.
I've always thought November was far and i had nothin to do before then, turns out its not enough time o coz ah gat lotta stuffs to do which i doubt I'm gon finish b4 we head for camp. babatawa are u a Naruto shippuden fan |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 7:43am On Jul 01, 2015 |
HMM TO ALL PROSPECTIVE BATCH B 15 CORPERS WULLNP |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:21pm On Jun 28, 2015 |
babatawa: Bro I'm good, fastin Alhamdulillah
how your side? fyn ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 7:05am On Jun 28, 2015 |
babatawa hw u nau ya fasting |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 5:04am On Jun 26, 2015 |
babatawa Jemima 2el benebaby77 wia all d abusite go..... Good mrnin to all prospective Batch b 15 corpers n I wish u all a happy weekend flex small small ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 8:32pm On Jun 22, 2015 |
chikaodili345: Any economists on this thread? yep bt y u dey find us nah |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:14am On Jun 17, 2015 |
benebaby77: Nah U10EC ooooo... Economics in ABU knows how to suffer one's destiny.... Thank I gained my entangled freedom from them last year...
Truth be told, I won't advise anybody, not even my enemy, to goto that dept unless d person is not hedonistic. Our set seemed to be lucky as Mutakar, the CGPA sucker; the General, didn't teach our set throughout.
Adama, that guy still owe me a manual reset slap. Adamant made me to hate our dept... 7 a m10 or tor me na MM I get beef wit dat guy put me 4 coner wen he give me c/o for 406 chai dat man ehn dat man ehn na God go judge am anyway na God win since I Don comot dia hand |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 8:26am On Jun 17, 2015 |
rebirthiix: Bless yu bro! yh bless him bt d time use style long ooo I better use am concentrate on my TOEFL n ican exam since I Don write ican may na to prep 4 d oda 1 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 8:18am On Jun 17, 2015 |
benebaby77:
Economics own is ready.... I for enter school this week but because of Ramadan, I no fit travel now.... I think Mascom certificate is ready as well... benebaby na which set of nesa u be I be U09ec Kai I remember d day of MM aka the General Alias Mutakar Jilbrin kwnanashi salamatu adama LOL Saturday class prof G. am happy I met a course mate hia ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 4:47pm On Jun 03, 2015 |
babatawa: Oh poor dear
Missed you so much, hope you've untied ur hands sha 
tk4life wassup na  babatawa I dey ooo
U still dey ztown |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:22am On May 27, 2015 |
jemimaa01: I dey, wasup am kul ooo hw parols n flexing |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:51am On May 27, 2015 |
jemimaa01: good morning beautiful people!!!
haliluck,miccoy,majidyusuf,idee91 and co....I've missed you guys...
babatawa my love,where arth thou...
I've been extremely tied up,but I'll be back soonest.. jemima hw far |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:50am On May 27, 2015 |
Abeg una wey dey say nysc camp na nov make una stop am ooo wen una turn nysc officials abi una go pastor iman or babalawo place dem cum see d vision 4 una abeg make una stop am ooo we are yet to knw d actual date 4 NYSC B15 bt I believe say b4 dis month go end we go hear d tru tru stori..... Babatawa I hail u as per greastest gbogbo. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 2:54pm On May 15, 2015 |
Stancity: She can make it if her result can be ready between next month and July.. Senate sabi delay ni na she wunt ooo any splin first semester for u10 or uo9 na til next year b dat |
Gaming › I Want To By Fairly Use Ps3 Games by tk4life(op): 4:46pm On May 01, 2015 |
Pls if u are in kaduna or zaria n want to sell ur ps3 games nt d console or controller ooo the games abeg halla me |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 8:01am On May 01, 2015 |
Happy new month to all abusite n odaz in da house may ur step lead u to greater height amen |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 8:52pm On Apr 30, 2015 |
babatawa: even tho we both knw the intro aint complete
you're dearly welcom bro
na we dey here
#NaturallyAhead tankz bro greatest abusite |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 8:50pm On Apr 30, 2015 |
babatawa: eehn we hear you
sha introduce yourself an abusite set of u09 study econz name is Teekea |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 8:44pm On Apr 30, 2015 |
Babatawa am an abusite I study econz set of U09 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 8:39pm On Apr 30, 2015 |
Also an abusite bt seriously ABU nor try at all 4 U10 ooo dem nor join covocation dem nor go service haba |