Tochi360's Posts
Nairaland Forum › Tochi360's Profile › Tochi360's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 80 pages)
Make una stop all this plenty calculations na,una know se my head no get power for statistics ![]() se fe da ori mi ru ni e wo tu ni maths ninu nko tan so bayi ![]()
|
georgeakins:Carry this your wailing and crying go meet the organisers of the award na ![]() |
Odogwu doing the doings of Odogwu. Anambra kwenu. Igbo Amaka. |
Chukwuka319:Loll the fact that You are quick to use the word I am Igbo puts a doubt on your Igboness. The War was not just a territorial battle,it was a war to stamp our foot against oppression and Igbo did that for 3good years with all odds against Us. The fact that you totally neglected the senseless killings of unarmed Igbos across the Northern part of the Country before the declaration of Biafra means You are just being sly,oboy You no be Igbo jareh ![]() |
alanto:Oga shut up jareh,vote buying no be Igbo thing na everywhere for the Country wey your Apc don destroy e dey,I no dey follow foolish people do senseless tribal banters, I only gave You a 3rd OPINION about the Famous Great Igbo Tribe. Every Tribe get good and bad people na only shameless tribalistic hatefilled fellows like You disagree. Na like dis You go dey your dying bed still dey wail dey look for shameless tribalist like Your type from whatever Tribe to help you masturbate on senseless tribal banters na Your destiny be this na ![]() Shameless Tribalistic hatefilled dullard. It takes one to be outstandingly daft to be doing senseless tribal bigotry at this age and dispensation. Google appraise the smartness of Igbo,if e pain You go die after all as a Tribalist your existence na waste to humanity.
|
alanto:Shut up shameless tribalist You and the op dey the same group na ![]() Uwazurike said so bcus people refuse to join him in His Massob movement. Igbo is too intelligent to follow rubbish, uwazurike was speaking out of pain just like You are doing now. Quick fast answer from Google
|
Praying for a man that doesn't believe in Nigeria to make Nigeria better ![]() Continue ![]()
|
Praying for a man who doesn't believe in Nigeria is pouring water inside a basket. You go pray tire bcus Him and Him Apc no get intentions to make Nigeria better, they only joined forces to crush pdp and keep power at all cost, nothing more nothing less. May the strongest stand tall on Grace. |
Burob:Oboy You are not making Sense. There are shameless tribalist like you in all Tribes. This is what Reality holds not all this asthczet xvsuff vxxdtds nloplhdsx,fegaaej nvckir xsa5k ppts that You are writing. It will not be well with anyone from any Tribe doing Tribal hate on this forum. Ameeeeeeen oya se Your own. |
Burob:Werey Amen to the fact se I be Igbo and like other sensible millions of NIGERIANS I support Obi ![]() Chai stop to dey run comot from baba sunny madhouse make this mental problem wey don dey worry you from small no kill You nah ![]()
|
Burob:This boy e no get how You wan take claim se You no get mental problem for real life ![]() I be full time Nwafor wey support and campaign for Obi just like many sensible Nigerians. Shameless tribalist at this age and dispensation all your soul fit produce na tribal hate and gbasgbos,your existence na MAXIMUM Nuisance to Mother Earth,them supposed dey use You and your co tribalist from whatever Tribe dey do lab rat for the good of Humanity ![]() |
Burob:Hahahaha na werey be dis one oo ![]() How supporting Obi take join Tribalistic hatefilled behavior wey shameless man like You dey always ensue for here ![]() Nasarawa, Plateau,Jos,Calabar,Abj, Edo etc wey support Obi,se them be shameless tribalist like You? ![]() Well every Tribe get shameless tribalist sha,You be one of the shameless Tribalistic hatefilled souls for your own tribe. E no go better for anybody wey dey do tribal hate for here. Ameeeeeeenn ![]() |
Burob:Shut up shameless tribalistic hatefilled fellow ![]() E no go better for anybody from whatever Tribe wey dey do tribal hate for here,oya se Amen ![]() Shameless Tribalistic hatefilled thing wan sound like human being ![]()
|
Burob:Shut up jareh, shameless tribalistic hatefilled Zombie been wan sound like human being ![]() |
if You like give him 600years that man is a COLLOSAL DISASTER by default and nature ![]() We didn't expect you to perform a miracle overnight and get things working right immediately,but how on earth did You manage to scatter everywhere within such a very short period of time is what We are trying to understand ![]() How dare You be worse than Bubu,this is a slap on the face of the South. He doesn't even believe in Nigeria, how then can He do well for Nigeria? |
Kolaboluv7:He is not saying it is cheap na. Comrade don't you think you are rushing this vawulence ![]()
|
obiekunie01:Loll shameless tribalist .How You go take survive if You no do tribal gbasgbos for one day,You don die be that na ![]() |
Burob:Shut up,no sensible Human being will expect a shameless worthless Tribalistic Soul like You to make sense ![]() Moroñ as the price dey go up, na so I dey increase price of my market too,the only thing wey dey affect me na se people are using this COLLOSAL DISGRACE and FAILURE Tinubu to owe igbese too much ![]() Shameless cursed, daft,lazy tribalist.
|
Burob:Shut up,no sensible Human being will expect a shameless worthless Tribalistic Soul like You to make sense ![]() Moroñ as the price dey go up na him I dey increase price of my market too,the only thing wey dey affect me na se people are using this COLLOSAL DISGRACE and FAILURE Tinubu to owe igbese too much ![]() Shameless daft lazy tribalist.
|
Benwallt: You are dying in pain ![]() Benwalt don't ever stop wailing ànd crying Igbo eeehhhh,bcus it is what Olodumare destined you to do all the days of Your life the day You stop crying and wailing Igbo eeehhhh YOU WILL SURELY DIE ![]() Tinubu wey market Women dey plan beat for being such a COLLOSAL FAILURE and DISASTER Expecting a man who doesn't believe in Nigeria to do well for Nigeria is a clear sign that You will die in maximum Zombie ooo zombiesm ![]()
|
Benwallt:Shut up jareh Normal normal Tribalist no fit ever make sense,only driofszv nloyt cuudrgawy,vnkursavbbi hgd bdruig cssaxojv,hitsaxvb ![]() I am telling You that in reality Igbo, Yoruba, Hausa and all other tribes agrees Tinubu is a FULL SCALE FAILURE,, You are doing mumu gssayo cdgurs bxsuoi fyt,xayok dsatio Kidasth aastklb ![]() E no go better for you and Kanu ![]()
|
Riskymarvelous:See as oshomole dey look am se baba stop this nonsense na ![]() |
Benwallt:Loll dis one is still shouting and wailing Igbo eeehhhh on Sm when the North is protesting and Yoruba market women are planning on beating Tinubu up like a thief for being such a COLLOSAL FAILURE ![]() Continue to wail and cry Igbo eeehhhh,na your calling ![]() |
Rossikk:Would have you said?? Stop day dreaming,Obi or another Southerner would have done better. Tinubu is a COLLOSAL FAILURE,He doesn't believe in Nigeria, expecting Him to serve Nigeria for the purpose of Selfless service is not being logical. Nigeria is plainly politics to him and his Apc, snatch Power from pdp and keep it at all cost is why Apc was created.
|
JagabanB:You liar for no reason. People know that under Obi,Abambra had zero bank robbery for five years and the case of armed robbery was not rampant as Peter Obi gave them robbers and criminals a run for their madness. IGB Baba rated Anambra safest State in Nija back to back under Obi,Obi achieved this even with the presence of a secessionist movement. Not an angel,but a serious minded person,if He picks a job to do he will take it seriously and do it to His best,He told Fidelity to withhold the two cars He was supposed to receive annually that He doesn't need more cars,all He wants is to come to the office and do His job. |
JagabanB: Having a Secured State is a major end result of providing good social welfare which is the primary product of good governance.One is taking Anambra State academic sector to what they are enjoying now,Obi left Anambra academic sector in 1st position,till today Anambra can not be missing in the top 5 most Educated States in Nigeria. Another one is saving money for Anambra, leaving a debt free State,A good and hardworking business man tries to avoid owning igbese within a good plan to pay back. https://www.legit.ng/nigeria/1498135-18-major-achievements-peter-obi-melt-hearts/ |
Topman7:Loll make shame dey catch una small na,if you like imagine nonsense from now till eternity,Obi or any other Southerner would have done better. Tinubu and His Apc was never created to do better for Nigeria,they only came together to snatch Power from pdp and keep it at all cost, Nigeria is plainly politics to Apc,if You see a serious govt You will know,Apc is not serious at all. Just imagine how much damages this man has done in such a short period of time. Well He doesn't believe in Nigeria,so how will he do better for Nigeria ?
|
DatNiggaDaz:It is not wise for Igbos to join any protest at this point in time,it will surely go the Endsars way,when the looting of people's shops start will Igbo not be gravely affected?? |
JagabanB:Obi provided good governance for Anambra State, this inturn,led to Anambra State being ranked most safest State by the IGP Baba under Obi. If You like cry and wail Obi from now till eternity nothing will change the reality that Tinubu is a COLLOSAL DISGRACE ![]() In Reality Igbo, Hausa, Yoruba agrees that Tinubu is a FULL SCALE FAILURE ![]() What are you now saying ![]() |
yarimo:Hahahaha Tinubu wey go hide pass make market women no beat am up for being such a COLLOSAL FAILURE ![]() Play play boy ![]()
|
yesloaded:Guy Tinubu doesn't believe in Nigeria,He doesn't care about all this figures,the only thing that matters is to win elections for Tinubu and His evil APC. |
BOSSkesh:By a daft clueless presidio who doesn't believe in Nigeria ![]() Just rush dey make policies without putting necessary things in place.
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 80 pages)




