Tolustx's Posts
Nairaland Forum › Tolustx's Profile › Tolustx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 88 pages)
Owliver:that's a name now. So what do u mean by cut off his John Thomas. U can be so confusing somtyms. |
Owliver:Lolllllz. Bhet what is JT. |
harleybee:What's M.D.? |
darnley16:U wan start tribal yab again abi? Contunu. Why dis thread enta FP sef. |
Enyogbe:Really what? Really! I saw dem? Or Really! I overheard dr conversation? Or Really! I snapped dem? Or Really! I don't understand d statement? Really what? Lemme know. |
I dey pass one nite ni o. Na so I hear dis guy ask d babe dis question. I no com understand wetin he dey talk. Naso I snap dem say I go ask d intelligent pple for dis forum.
|
Owliver:Ooº°˚˚°k. But which language slang be dat? Yoruba abi? U wan confuse me b4. Na tadi mehin for yoruba o |
Lol. Simple ansa to a funny question is: I will ask to see her mouse pad too. Finish!!! |
Owliver:Abeg wetin b d meaning of 'tadi'? |
harleybee:I'm gud. Observing till d time comes. I wonder what tym she means. Or wen dat time will be. BTW are u a scientist? Or a psycologist? |
kingphilip:Sounds like a novice, mostly used for someone who doesn't understand properly the language that is being spoken. Yoruba pple use it tho but 'egun' is a tribe of some of these Togolese people. |
mayorsweet:oga. shey person no fit sleep again ni? when u no give me job do, na sleep be my job. but wait ooo... I neva chop today o. make I find something chop first. |
Hey harleybee. how are u doing? Are u even contributing at all? just wondering. I aint reading posts now. just asking |
mayorsweet:Guy me no dey anything o. Na sleep sure pass for me now |
kingphilip:Guy. u are a joker. who u say make I no mind? na u I dey refer to as egun o. |
kingphilip:Egun niyin sir... Na time table u for call am. |
harleybee:I like u. U took so much care to make sure 'Tolustx' was spelt correctly and d 't' is in upper case. Little things matter. *winks* |
harleybee:On this road, no matter how long ur stride is, getting 2 d end is not guaranteed. What matters here is d number of strides u take and how fast u take dos strides. U r smart. I know u'll figure dat out. |
Baby, walking alone in dis dark alley @ dis hour is not gud 4 u. Let me help u to safety. |
harleybee:The size of a bed doesn't depict d quality of sleep dat can be gotten in it. Come, let me offer u a comfort dat guarantees rest. I still care. |
Harleybee. Obviously, u cnt find sleep. Probably somtin or some things bother u. Come here, come and sleep by me. Come find solace in my warm embrase. Come, let me help u relax... I really care. |
kingphilip:Ogbeni, pa'nu de jor. Housefly go enta am now |
mayorsweet:Nooo. We no go fit use dis one. Dis one don dey over-outdated. If any man be in d 21st century, he is a new creature. Old habits are passed away. Behold life's bcom new. |
kingphilip:Mr man wee u kip quayet. |
richybanky:U know say u dey hairy gan. Why una dey fear to barb hair sef. |
mayorsweet:Na me dey trim Wole Soyinka's own sef. His house no far from ma own. So. Come make I trim am for u so dat e no go dey rough. |
richybanky:What do u mean? I'm gud @ what I do. So, bring dat ur bushy hair come here for an haircut. |
Abeg who wan barb afta dis guy o. Make he talk now. Me wan sleep o...
|
erisegun:Odeeshi! God pass man. Go ask obasanjo wetin happen to d man wey poison his tea dat time. Na wetin go do pple wey dey plot my downfall be dat. |
Peeps to see if dos stubborn boys are around. ***just passing by*** |
BekeeUJ:Good morning. I'm not sure I've seen u here b4 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 88 pages)

) abeg defend yourself... Your blessed

thank you..I'm comfy on my BIG bed 