Tommy2k2's Posts
Nairaland Forum › Tommy2k2's Profile › Tommy2k2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
ending wetin??, this kind party no dey end o, this kind party dey must to pursue u ooooo |
u want ur to be long, u wana be artificial or Photocopy, ![]() |
@ ben buzz me up, if anyone trouble, im right behind u |
@ lola let the evil doer speek for himself, if he dont then blow it up Ben20001:wat av u got to do wit that |
@ lola no add to wetin him no confess ooo, |
i sit near my tap while eating, so i cant be able to calculate how far av gone, sotimes i drink from a ten litre bucket with my strawl, ![]() |
@ benlegacy thank God say na u i see that day cuz u don apologies with stlye @ ben20001 u still dey form abi,,confess ur sins and the Lord will help u |
@ lola, who tell u say my head na phone book, if na phone book, why does my phone av one??abeg spare me wit dis ur ( u no love her issue) she knows i do even if she no no, i go dey tell her every day |
@ benlegacy and ben20001 i tot u guys re those two thieves that were beaten at my streets on val's day, what are u guys doing in this thief thread, hmmmm now i know who stole my phone apology to lola |
@ lola dont break my heart now, my girl friend number is in the sim and i dont know it offhand biko nu |
@ ogaga hmmm, y did u tranformed back to human being, u re the hotest monkey, i think, ![]() |
@ ben2001 please help me ask her ooooo ![]() |
abeg, even if lola no go return the phone, make una help me beg her make she post all my contacts number's here, abeg lola, mo do ba le ![]() |
Lolabbey:Eba mi ki gbe Ole, Ole, Ole Ole Eba mi ja gbe Ole, Ole , Ole just dey Pray say d fone no go ring for ur Pant when i flash am (lola) produce my phone |
Please my phone is missing in this forum, i kept it near my cpu, and now i cant find it,,abeg am i allowed to search u all?? hmmm i trust no body here |
@ poster are u a nigeria? |
@ tpacalipse dont even know ur gender,,if u were male then i 'll say that ur G/F is a village girl but if u re female then ur B/F is an illeterate for not geting adicted to somethng u dont like cuz i dont think u can handle that even if u were in ma Clean shoes |
@ yemi whats the meaning of that ? thats what u re on N/L for ? |
@ lance be be oo, shey u say u no want get gurl abi,,,,wa pe le nu eh |
@ lance please carry feul come quench am, |
@ pat now u dey set my soul on fire, lol pretty kool sha , im not a free agent |
tommy2k2:@ pat, answer the above post |
@ lance haba guy, gab na fine gurl oo,she u say she be one of them why u come dey say lai lai, i no like that one, @ gab what u think ? u dont like lance?? |
@ lance so u get many wife?? try choose one now (gab) will be pretty kool dont u think ![]() hmmmmmm (langab) lol ![]() |
@ lance call it whatever u like,,its sha my affair @ gab its gab and not pat,.can u believe that if ur B/F say it to u ![]() |
@ pat why i know go hmm, when ur ass no dey sit for on place, na every where dem dey see u, u no dey act like say u don get fiance,,,anyhow sha u wan make i tell every one say i be free agent |
@ pat please tell nairalanders that u wont be here without my knowledge and if u do, make i treat ur Bleep up ![]() ![]() ![]() ??/? |
gabrywyl:u wan cover her up abi so how do i know if na she or na u dey inside dis place, make u no try am cuz u wan put fuel inside a dieing firepatwhizkid:that silly talk u know?? wetin ur pant dey do for here and beside y u no wear am?? |
@ gab what u think?? i told u she is among us, lol, srry i brought our affair here but we just av to settle once and forall |
@ lance well, compare me and her post,,,na who get the highest post shey u see wetin i mean/ |
@ lance lol ![]() |


? thats what u re on N/L for