Tommy2k2's Posts
Nairaland Forum › Tommy2k2's Profile › Tommy2k2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 14 pages)
@ pat and Aus how did u guys manage to read ur books when u re always online on nairaland ![]() |
i nominate everybody here, cuz u all re flirts ;Dlol
|
pretend like u wanna quit and she if he wud adjust, and if he did not, Quitttttttttttttttttttttttttttttttttttttt ![]() |
@ crude oil y u waste ur post with comma.?? u if u no get wetin to write , make u shleep, ![]() |
@ pat i dont wanna call her cuz i av goten one already , |
@ NL, yes pat is married, married to 8701, ![]() |
pat can i call u tonight ? |
@ ben: NO mind the guy wey dey insult her like that, @ ogaga, another man's wife for that matter |
@ NL guy make una marry anything wey dey under skirt |
let em keep serching |
@ poster u sure say u don reach 13 yrs old, or u take that pix wen u dey small |
@ felifeli so u dey pray make the mariage no work abi, bad belle |
@ pat thanks sweety |
color of love is [color=#006600][/color]GREEN WHITE GREEN |
@pat baby, who be lie lie, seriously my dad is d , ::: |
@ poster how many years warranty did ur tru love promise to stay ![]() |
@ poster my papa na the gorvernnor of my state, make u too try hit me up, |
@ poster keep searching |
@ poster use the bluetooth wey dey ur ear take search for sweet gurls wey dey live around u now, ![]() |
b4 u cast a spell, think about ur future,,, i think the best thing is to leave everything for God to handle, |
Wooow, congrat, hope we 'll be poping champaign, shepedy, hennezzy and all the latest wine in town |
@ alimantushukuralism u like the name @ ben 20001 ohn banging si e leti @ ben lagacy the terrible lawyer @ lola u re too gbaski |
@ lola y u dey prescribe medi for ben,,,,make him go sleep,then make him dream say him dey chop for dream, sam sam |
@ ben2001 if u get headache,,,go and drin agbo jedi for it, abi?? ![]() |
@ clem. na u dey craze, who calll u here make u come dey yab person @ lola shey ko le sha hope u no dey follow dem smoke grass??if dem call me kobo land, kini big deal kini big deal,, sebi sebi we re on fire |
@ lola Na ur papa get Nairaland?? shey u no no say dem born me for Nairaland hospital, d one wey dey ikoyi for Lag?? abi dem don sell nairaland to u, abeg bone matter, u/una no fit bann me commot from my papa/mama/naira land |
@ ben20001 who tel u say i be gay, shey na cuz of i say i go dey follow u, i mean say i wan trace ur girl friend here @ lola wetin dey worry u, sco sco abi ![]() |
@ ben 20001 u don carry ur jangbajantis come here abi, ok now, na follow follow i go dey follow u up and down, lol |
shey na beg u go dey beg if u wan date,for this world wey gurls full, hmmmm hope u get sister sha ? ![]() |
@ lolaabey na u again, na wa ooo, i no even no ur gender self, i bin wan say lollybabe, but i no no weda u be unisex, ![]() |



