₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,506 members, 8,422,364 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 08:22 AM

Toggle theme

Tommy2k2's Posts

Nairaland ForumTommy2k2's ProfileTommy2k2's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)

RomanceRe: My Girl Friend Is Adicted To Nairaland by tommy2k2(op): 9:33am On Mar 02, 2009
make una no dey supprise say my G/F dey among us, hmmm, make una re-read all post and guess who it is??
RomanceRe: My Girl Friend Is Adicted To Nairaland by tommy2k2(op): 9:05am On Mar 02, 2009
@ gabrywyl
Good idea


@ lance_vader
guy thanks joo,,i no fit take anymore nai make me post am here
RomanceRe: My Girl Friend Is Adicted To Nairaland by tommy2k2(op): 8:53am On Mar 02, 2009
he no mata now,,if my heart no fit take am anymore, sebi i go look for some one wey no sabi nairaland


   u no no say he dey pain person nihuh?
RomanceRe: My Girl Friend Is Adicted To Nairaland by tommy2k2(op): 8:42am On Mar 02, 2009
@ pat
make water pass garri,
RomanceRe: My Girl Friend Is Adicted To Nairaland by tommy2k2(op): 8:22am On Mar 02, 2009
d name, huh? wat av u got to do with the name, if u wanna help, help and if u dont want to ,let others help
no mentioning of names here, until i want
RomanceRe: My Girl Friend Is Adicted To Nairaland by tommy2k2(op): 8:18am On Mar 02, 2009
@ gabrywyl
hmmm,even if i wud ask all i' ll hear is i love u more than nairaland, it dosnt make no different joo
RomanceRe: Missing! Missing! Missing! N/l Romantic Couples Are Missing! by tommy2k2(m): 8:12am On Mar 02, 2009
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm sad
RomanceMy Girl Friend Is Adicted To Nairaland by tommy2k2(op): 8:03am On Mar 02, 2009
Please nairalanders
i think my girlfriend av more time for nairaland than she av for me cuz whenever i called her to know wat she was doing,she always said she's online, i dont know how to handle that,,please is there anyway i can stop her from coming online, atleast once in a while, please help
RomanceRe: Why Do Women Smoke? by tommy2k2(op): 4:31pm On Feb 27, 2009
hmmmmm, na u come sabi speak english pass(oga oyinbo) hope u read ur post well before u post it here, if u dont ,take a look at it , u be adama
RomanceRe: Why Do Women Smoke? by tommy2k2(op): 7:48am On Feb 27, 2009
@ hollysmile
i got u , im pretty sure that its kool for ur daughter smoking because his b/f does
RomanceRe: Boyfriend/Girlfriend Loves To NAG by tommy2k2(m): 7:44am On Feb 27, 2009
why u dey fear to break up, d guy wan leave u but him no know how to, u better break up b4 he does
RomanceRe: Can You Change A Playa? by tommy2k2(m): 7:40am On Feb 27, 2009
@ poster
dont be repeating people's thread, cheesy
RomanceRe: Why Do Women Smoke? by tommy2k2(op): 7:36am On Feb 27, 2009
onyes:
the reason women smoke is d exact same reason me smoke,, honestly ur question makes no sense,let me ask u mine, y shldnt they smoke?
are u trying to say, its pretty kool with women smokinghuhhuhhuhhuh
RomanceRe: How To Get A Pretty Girl For A Babe by tommy2k2(m): 11:01pm On Feb 26, 2009
@ poster
if u need pretty girl, he dey very simple,all u need to do is go to the market with a sign board (I NEED A FINE GIRL),BUT make sure u re wearing only singlet wen doing that grin
RomanceRe: Why Do Women Smoke? by tommy2k2(op): 10:56pm On Feb 26, 2009
@ onyxera
na bad guys dey smoke bcoz dem be artificial and they no fit do witout am,
wetin come be ur our own now, abi u dey smoke fish ni??
any way that na ur own cup of CUNU
RomanceRe: Why Do Women Smoke? by tommy2k2(op): 9:21pm On Feb 26, 2009
dani1luv:
@ Poster
Do you smoke
good guys like me dont smoke, Y in a world wud i smoke?, im not like those guys that smoke to get inspirations


Ujujoan:
Why do guys have to be such sexists? A guy smokes and its not a problem, a woman smokes and it becomes a topic on NL. Na wa oh.
im quite sure that u dey smoke trees
RomanceRe: Why Do Women Smoke? by tommy2k2(op): 9:11pm On Feb 26, 2009
@ pat
patwhizkid:
@ poster

Honey, u wanna know why women smoke? wink
Your woman is also a smoker o, will u still marry her?
if my wife smoke b4 marriage and i love her so much, i will give her time to stop it and if she cant(im quiting) but if she can, hmmmmm, shes folling me to the alta but i wont be responsible for any heart probs that may occur if she smoke behind my knowledge,
abeg oooo my wife no be smoker, who she wan take am resemblehuh
RomanceWhy Do Women Smoke? by tommy2k2(op): 7:50am On Feb 26, 2009
I don't know if I am the one getting it wrong!
But then I have noticed an increasing trend of women who smoke!
I do not know why
But then I guess the women who have assumed the habit of smoking will know
I do not know how it became so
But then Why do women smoke? You can let us know?
RomanceRe: Who Whould U Marry by tommy2k2(op): 7:26am On Feb 26, 2009
@ akinagirl
someone wey love u more abi? just pray say dat love no die after wedding cuz he fit be ur own boxing day, lol undecided
Dating And Meet-up ZoneRe: Deltans Meet Here! by tommy2k2(m): 11:20pm On Feb 24, 2009
make una no forget say i come from delta too, ooooo
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: UCL: Arsenal(1) Vs Roma(0) Tuesday 24th February by tommy2k2(m): 10:43pm On Feb 24, 2009
where are the haters of Arsenal, abeg make una show face now, shey we no beat AS roma abi we beat them, Man u dey go draw, Gunners for Life
RomanceRe: Who Whould U Marry by tommy2k2(op): 10:02pm On Feb 24, 2009
madam, for real
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Fan Thread: For Gunners Only by tommy2k2(m): 9:54pm On Feb 24, 2009
abeg we (Arsenal) get the match
RomanceRe: Who Whould U Marry by tommy2k2(op): 9:52pm On Feb 24, 2009
@ pat,
follow ur heart now,
RomanceRe: Who Whould U Marry by tommy2k2(op): 9:34pm On Feb 24, 2009
na u i wan marry, sam sam
RomanceRe: Who Whould U Marry by tommy2k2(op): 9:27pm On Feb 24, 2009
@ everybody
up gunners , we just score one for as roma house
RomanceRe: Who Whould U Marry by tommy2k2(op): 9:24pm On Feb 24, 2009
@ pat
dat means say i no go marry again cuz i got wait till i get cash b4 marriage,
dos people wey dey marry bcoz of money una go soon go marry person wey do blood money, and suffer am later, hmmmmmmmmmmmmmm
RomanceRe: Who Whould U Marry by tommy2k2(op): 9:14pm On Feb 24, 2009
@ pat
i go marry person wey our love na 50:50, as in , u no wat i mean madam

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)