Toms55's Posts
Nairaland Forum › Toms55's Profile › Toms55's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 35 pages)
Dis guy on over sized jacket resemble vigilante wey dey parade for my house for nite ![]() Bob too dey speak plenty grammar ![]() |
Gulder spend money o |
See as bob dey shout ontop micheal fajobi head Esther plss win dis na drinking six bottles musnt be wasted or else U̶̲̥̅̊я̲̣̥ husband go beat hell outta u if u reach house |
Na who see D̶̲̥̅̊ª†̥ guy on black shorts thin legs ![]() |
vosquare: Go rush dem na ![]() |
JOYCEOUS: Chill...can't jst wait to see #edmund lift the 10th symbol ![]() |
Bob sef don drink Gulder taya he don dey grow belle ![]() |
Wetin dey appen na how many months dem wan take finish this yeye GUS sef ![]() |
See this 'micheal o' d guy don worse 28 years don look like 50yrs..'I won dstv waka' ![]() See D̶̲̥̅̊ª†̥ useless boy don dey drink gulder since 18 oniranu omo |
See this woman o |
Shinelle: My Igbo brothers and Beer sha.... See dis one "who no like better tin"..noe be small tin ![]() |
I swear GUS don dey put me on a long thing wen dis tin go end ![]() |
coldasice11: Team 10pm... Its time o. Answer present whereever you are.PRESENT!!! . Wetin bob manuel dey find ![]() |
Oponu ayerada ![]() |
Dem dey pay tax ontop food again #teambreadand beans ![]() |
Mickey7: let him be abeg ...u don't expect everyone to be the "humble" guy u areΤ̅ђat doesn't mean he shouldn't learn to speak,most of us aint taught Τ̅ђat we trained ourselves...thank you ![]() |
JOYCEOUS: In other news, your mum is 70yrs.abeg hw u take calculate this,i love mathematics ![]() |
JOYCEOUS: I observed it too.jst as he knw he's gonna make mouth.Τ̅ђat dude is very arrogant ![]() |
Wetin dey happen chidi no call denice na,he no even ask am any question so obvious he doesnt like him #my observation |
Walahi nobody go miss anthony nt even denice go miss am ![]() |
Presbulg: Bobby's mum sound arrogant-ishi smell negativity in your blood #sniffs |
Wow! Bobby's mum is so so emotional This bobby na bad man o! Chai see as he fall him siblings hands 'told dem to go and register nextyear (gulderultimatesearch.tv)' bad guys |
Kunle fall my hand!! No single SW to represent ![]() |
homesteady: OYA you must serve punishment!! frog jump or headstand, which one do you wantthe head stand go just change his name to 'mikeyAbu' . Anyways welcome bro |
Ify just corrected her dad wen 'she' wins hahahahah badt geh |
[quote author=C'est moi]Dennis na ajebutter o.The mum even confirmed it now.He doesn't cut firewood,he's not used to it neither does he fetch water.He has four sisters and he is the only boy.[/quote]even me no dey do Τ̅ђat kin thing,doesn't make him an ajebutter in anyway jo ![]() |
iamdsam: How? And does same apply to a female?oponu ni bobo yi sha wetin remain after U̶̲̥̅̊я̲̣̥ joystick don vomit akamu ![]() |
The babe go don wet like mad ![]() |
[quote author=dr_mike_adams]31 yr old virgin plus virgin boy in dis 24th century??..equals to...............[/quote]Equals to.......End Time Tinzz ![]() |
Your so so right! Number 3&5 are things my Gf does always nd it can be so so annoying..i'll ask her a question like 'wats wrong U̶̲̥̅̊я̲̣̥ nt sounding happy' and her response would be 'nufin' yet she won't stop sounding Τ̅ђat way ![]() |
'Iru Esin' by olaiya (igwe) 'Tears In Heaven' |
eduson33: Thats adjectival clause of conception.. hybernated aboki..me nono sha... ![]() |

. 
so obvious he doesnt like him #my observation
