Toms55's Posts
Nairaland Forum › Toms55's Profile › Toms55's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 (of 35 pages)
eduson33: noun is a name person,animal or place ![]() |
Abeg make i snore jare...till 2mmrw! ![]() |
Abeg wetin denice dey find 1:15..dis guy dey pray o i no even undastand dis dude ![]() |
spicy v: Dennis is more annoying than theiving politicians! Gosh! I can't stand the sight of that insecure specie!i swear him arrogance no go get part 2 #teamDenicemusntwin ![]() |
Oyinprince: Dem dey hide ontop three. How many episodes u don miss? d gatekeepers dn finish deir workoga mi i no miss any...dem just vanish ni ![]() |
Anuoluwap: the gatekeepers are expected to part ways with their respective groups after the formation of #hammertribe.ehn ehn ·̵̭̌·̵̭̌✽̤̈̊Ŧђɑ̤̥̈̊п̥̥̲̣̣̣kƨ̣̣̣̇̇̇̇✽̤̈̊·̵̭̌·̵̭̌«̶⌣ boss |
Abeg o,na where dem hide the two gate keepers Denice don turn prophet ![]() |
So sad for buroda kunle |
Na today we go know if council of elders dey do ojoro if dem no evict kunle ![]() |
Kunle plss don't be evicted o! Iya kunle doesn't need u home nw! As for bobby i no sabi u jo :-/ |
Denice o comes first! I must be dreaming! Ifunaya again choi my baby bubu. |
Edmund is just to perfect always ahead...if nt for the fear of 14 years in self contain ni :\ i for kiss am |
I have feelings Τ̅ђat there won't be evictions today ![]() |
Puzzle again..ahn ahn no other task ni...omo dem no get task for dis year GUS jare |
Ou so edmund even dey more compassionate than Denice ![]() |
Choi i don miss o...thank God for EMS...wir Joyceous na ![]() |
Oluwacolded: Who be this aboki na who say make ur papa no buy i pass my neighbour or dstv for househaba its nt upto Τ̅ђat,u sound rude |
Make bobby eye no dey see double o! Make he no slap chidi ![]() |
Kunle dey swear for ifunaya bad bad for ₪Ö̤̣̇τ̩̩ choosing him ![]() Guys dhyu all see denice eyes filled with tears : Chidi no do am well o see as dem dey watch dir mouth |
vosquare: tracy tinher tile fell in the river |
I'm very sure chidi doesn't wish denice to win this task...u guys should just watch him weneva denice call him.. Omo ![]() |
Water don carry tracy tin go o |
See edmund o!! He don chop the food finish 'dirs plantain' evrybody for my house don laff taya |
See edmund o!! He don chop the food finish 'dirs plantain' ![]() |
No food For camp o ![]() |
Una hear hw anthony describe denice ' he's a child Τ̅ђat seeks attention' ![]() By the way 'u give me fever,Fever!! In the morning and fever all through the nite" ![]() |
Dapo "dbanj" oyebanjo plssss i beg you in God's name Get Married ahnahn make tiwa's first child call u by ur child's name Not stage name I bet you guys Dbanj's suit for his wedding will be so badt i trust Τ̅ђat dude.. @topic,congrats dear tiwa |
me too...#seatbooked ogbeni u fall my hand jo ![]() |
superflakie: Tony abeg forget long story...... Dude you no get better brain nah china brain you get.and packaged in japan Denice open mouth like person wey see lion wey back goat ![]() |
Ifunaya doesn't eat goat ke! |
Nooooooo!!! I can't watch anthony leave even my baby martha..council abi na 'kansu' of elders this is uncalled for Bt for the fans connect advert,the way Τ̅ђat nurse put her hand for waist make me laff ![]() |


i no even undastand dis dude

