Toms55's Posts
Nairaland Forum › Toms55's Profile › Toms55's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 (of 35 pages)
Denice dey thank him grandfathers!! OMG anthony!! OMG martha |
Am i the only one Τ̅ђat has this feeling Τ̅ђat edmund will win GUS 10 ![]() |
Martha is going home today |
Wow i managed to follow this thread from the begining and I'm so so impressed nd inspired.the most inspiring thing is Τ̅ђat U̶̲̥̅̊я̲̣̥ studying agriculture and this is coming from u.another thing is the donations from britain,those made me shocked.bro plss take this to U̶̲̥̅̊я̲̣̥ HOD I'm vry sure U̶̲̥̅̊я̲̣̥ skool and department would be so proud of u.nd we neva can tell this may be included in the skool library...#cheers Plsss I'm so eager to see it fly! Try to post the video here cos people like me Τ̅ђat can't watch videos directly from youtube |
Omo no be small thing for ijoko yesterday o,corpse were dug out frm their graves..a whole shopping complex was brought down,i was just SMH ![]() |
Ouch_Daddy: You nor sabi anything!!ogbeni u see person wey wear sneakers on top sick bed,u dey yarn rubbish for here...cnt u compare the models on sesan's 'version' to the old women nd men Moe musa pack for him own? None of the oyinbo's got the steps correctly nd U̶̲̥̅̊я̲̣̥ saying nonsense....ogbeni lo sun jo |
I have seen both videos but i must confess the best among both videos is the one directed by sesan,the one by Moe Musa didn't go in line with the song itself...no choreography of the dance 'skelewu'. I prefer the one by Sesan #my opinion# |
I can see it here clearly...wow |
. |
ode remo: nigerians are reall cowards, real woosy. right lets give jungle justice to obj= stole billions, bankole = stole billions,. Young man,can those people u mentioned walk freely on the street or in the market without bn heavily guided and see them go scot free ![]() |
Ehnehn *space booked* Meanwhile amerika is 'oni gbese' ,no wonda dey ve a vry strong army with sophisticated weapons so all na for debt wey me think sey na dir money...chai breeze don blow kan expose fowl yansh..How much are they owing my Father land naija..make i quickly go hint asari dokubo because na our oyel moni 7th to comment,i still thank Jah #waiting patiently for FP# |
Oloriburuku somebody...mtchewww ![]() |
Danhumprey: He drink,he doesn't drink,that one no be my business. How that one take put food for my tablee even kan be early monday morning ![]() |
Ogbeni carry ur link for head go hawk for alaba international ![]() |
If i dey swear for all dis op nw dem go sey i dey vex....se bobo yi o wu iwa epe bayi? ![]() |
Na her problem bros |
Na human being be dis...se eyan le le yi sha abi eranko ![]() |
gilgal7: u mean ''SPACE'' eya sorry ur english teacher pass away...brighter grammar is not all that expensive....?Useless thing ur brain should be sharp enuf for u to knw that was a typo Error...oponu jati jati, o ri rada rada . .. "Your english teacher pass away" na ur house he pass go? mumu |
Na jonathan self sabi..'ohun lo mo' because by 2015 my VOTE is chasing him outta that aso Villa,so he should do anyhow nw to the fullest https://www.nairaland.com/1476745/put-up-sallah-ram-pics :: let's see what uve gt ![]() |
![]() |
Hw i wish sharia law can be passed into law to put an end to obscenities like this i can imagine the judgement that would be passed on her if she tries this in an islamic country...den go just take stick block her pusha and hot iron burn dat stinking nyansh of hers..becos me i believe sey na everybodi dey take dia own defecate and nutin special abt it ![]() Arrant nonsense ![]() |
I think we really need sharia law,cos i can imagine what would be the judgement in court if we re in a country ruled by the sharia laws..... dem go just sey make dem take stick block her pusha and hot iron burn her yansh .. Arrant nonsense ![]() |
U also noticed tha,asin d babe hawt And also the ones in sean paul's 'she doesn't mind video' are also crazy esp the black chick so sexy ..i wonder if dis celebs don't bleep all dis models ![]() |
rafhell: WHY NOT PUT YOUR OWN PICTURE AND LET'S SEE IF YOU ARE NOT A RAMi don't know why people like you won't shut their sewage-like mouth just to pour out Rubbish nd were u suppose to sound funny? MOFO oshi ![]() |
Boyano: .space booked abi ![]() |
[b][/b] Although I'm not a muslim but i think this thread would get huge Views and comment....as we all know its the festive period and most people already bought Ram(s),Why don't u share the picture of your Ram or Cow and let's see who Rules here...great prize going to the BIGGEST Ram or Cow! ...plsss this is just for fun..no derailing of thread..Thank you |
I just dey hear our supporters trumpet sounds and song since morningAnd don't u think calabar was chosen for the second leg so dose calabar hot babes go intimidate all d ethiopians dudes as dem do dir own today |
Plsss o sme1 should help me answer dis,hw come oyinbo plenty for ethiopia abi dem be half cast ![]() |
:PSe dem talk sey kanu get heart prob na....good if he don pack na me go dey enta dis him wife ukebe ![]() Jst kiddin o....bt dat babe sweet ![]() |
How much does kwam1 make in a show which he'll sing from nite till day break...the koko master makes close to 10M for performing for just 30mins or less apart from endorsement deals..abeg jo no dey compare dem jare anyway 1st to comment noni....:p Oya mods move to front page ![]() |


because na our oyel moni
.. 
