Topsyking's Posts
Nairaland Forum › Topsyking's Profile › Topsyking's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 38 pages)
hello house..hi wip i will like to know where can i take GMAT exams in north cyprus..i need add n location...thanks |
afam a moderator...then am fucking leaving nairaland for good..dat clown of a person.... |
Naija_lastborn: still waiting for the result of netherllands tourist visa, God help m e ohh brothers pray for me oooooooooooomy guy talk...cold too much for ya o.... i pray they give you....you deserve to be in europe...omo...fine girls yaapa for here o n shayoo dey plenty....i don bleep tire...mak i no lost...need to start thinking right now....good luck pple |
Wen did u enter belarus.. Dos guys with u..R dey also student or hustlers |
Ok..tanks..gotten a cheap one for 200k+...u can c it very cheap..am fuccking angry |
He is just a talkative..he sabi talk..why is it dat all minister of info sabi talk well well |
bobbyhenry: Noooooooooooo!!! You promised to provide some useful info but you've fulfilled your promise since then. I didn't sent back to you so that I won't bother you.Give me ur email make I add u.. |
Hw far..sey u don disvirgin ur passport now |
@presleypin I can see u n dat guy av been playin cat n mouse since..anyway I will advise u to choose cyprus..let me know ur mind...me n mr chris can give u all d details u need |
joechima: Wow wat a mean advice!anyway I knew I could google but I was just looking for people with experience that is successful applicants to put me through.Haha...ℓσℓ Dat got me laughin |
They will never discover oil in ibo land..its just anoda propaganda we r not ready for anoda igbo militancy cos na dem go worst pass...already kidnapping is the order of d day..if dey no see oil, na war zone he go become |
[quote author=topeajis][/quote]O boy dat ur friend need prayer o....awon iya follow his applicatn go germany...dey no even want make dem see his transcript,talkless of getting admission... Make he enter 7days prayer n fasting...dats d only way out..its not ordinary..out of all applicant na his own dey missing...ah.. e no easy |
Don't judge pple by their action but judge the cause of the action....you will never know wat had happen b4 dis...I can read this is just an act of self defence....cos a guy won't use a broken bottle on a lady...I think its more of a self defence..if u read the story, u will see the occupant are more than 2...the lady, her brother..etc.. Self defence..I rest my case Not quilty..court arise.. Case dismissed |
suxes2005: NO, no!Can someone that apply for a visit to schengen country instead of 3month be given 2weeks....av u gotten any experience like dat |
ayostacey: Can you guys tell me if I can apply for a SA visa from Ghana? I am Nigerian citizen, but staying primarily in ghana. I dont have a resident permit here or anything, however. But was still wondering if i can apply from here? what are your thoughts on that? thanks!!Wat ur prob...how many times av dey answer ur Q?...d last time u ad a yankee wife living together in ghana...be serious n give oda pple chance to bear deir minds |
Okija_juju: 2 dumb threads in under 5 mins....Better way to end ur mystery... |
If dis kind tin happen for naija..d monkey na deadmeat..pple dey paara for naija...ordinary sea turtle for lekki..b4 u say jack, he don enter pot..- I dey fear naija dis days...na red eye red eye we dey |
Kindly call me any agent here.... |
Naija_lastborn: Why can't you just go find urself, all dis Agent. Nw wayo ppleI no...but there r some dat specialize in ticketing...I no many of dem..just want d one dat can get half d price of d ticket...I hope I get soonest |
Horladortune: hmm.... Agent don kill me be that! Anyone know of which country i can go that is not expensive, i'm thinking of cyprus, georgia, kenya pls shed more light......Post ur comment under the thread for the country u meantion...nobody will answer u here..dis place is meant for SA issues... Am off |
@Talk I wish I could get ticket for half d price... One of my guy wey won do am for me..I no trust d guy...I fit hang for d connecting airport...I need correct agent wey fit get correct ticket for south cyprus.. |
Naija_lastborn: Go check www.bravofly.comThanks my bro..I will check nw.. |
Naija_lastborn: Go check www.bravofly.com |
Those girls r just lazy..all dey want is a slave dat will do everytin for dem...he tire me o |
A friend need a very very cheap air ticket to south cyprus...its urgent..kindly reply with price n airline asap.. Thanks |
LETTINGS: Miniflat @ sabo, yaba....#300k 3br flat, 3t/3b @ akoka, yaba..#500k 2br flat,2t/2b @ Sabo,yaba.#600k 3BR FLAT, 3t/2b@ folagoro, yaba..#700K 4br duplex all ensuite@modupe,folagoro,.#1.6M*1yrs SALES: Plot of land @ oshinfolarin ştr, akoka.#12m asking, title: c of o. Blk of 4flat of 3bd rm flat each @ zion close, bariga. #16m asking, title: c of o. Bungalow@ folagoro,yaba..#15M For more info and inspection: Call |
dotcom_na_me_na_me: Lagos Phase-two- 4 years.. I mean UKNa my final destination be dat..ireland..I no with time I will enter by god grace Is nt a Day job..I imagine d sacrifice u will av been through b4 u finally land there..so he don reach 8yrs u c ur country...I rin la wa yi o, ori gbe wa de le(obey song)...aa da(he go beta)... |
dotcom_na_me_na_me: I be stranger for here O!. I just pass 8 yrs O!Omo 8yrs no be stranger again..u don dey become citizen by dat o...is dat d firsr country u first travel to wen u leave naija..or u av been some oda place b4 finally settling in ireland |
dotcom_na_me_na_me: okDotcom..I no no say na dublin u dey live o...I think say na amukoko u dey scot..ℓσℓ How long u been living there...is it easy to bring ur wife n kids to dublin..hw u do am |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 38 pages)

