Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 8:50pm On Jan 21, 2013 |
Which can tin be this 4 mins added |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 8:46pm On Jan 21, 2013 |
2 mins left and mikel shoots the like his playing rugby |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 8:39pm On Jan 21, 2013 |
Uche ooo put this ball 4 ground |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 8:36pm On Jan 21, 2013 |
mikeuz: ThankGod efe ambrose is out. Infact give am 5 red card. E nor sabi Nah back of tv you dey watch ne |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 8:35pm On Jan 21, 2013 |
God go punish tha ref na wetin nah abi na craze dey worry am |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 8:32pm On Jan 21, 2013 |
Red Card efe Ambrose |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 8:30pm On Jan 21, 2013 |
E be like say This ref smoke the grass wey dey dat pitch |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 8:27pm On Jan 21, 2013 |
Our defence Is Very Good Like Seriously #ifihear |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 8:15pm On Jan 21, 2013 |
Uche is on Yes |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 8:13pm On Jan 21, 2013 |
Bance na wetin na |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 8:10pm On Jan 21, 2013 |
Ghen Ghen Naija Don Start that attitude of relaxing in d second half |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 8:08pm On Jan 21, 2013 |
Fire Alarm In Dah Stadium |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 7:59pm On Jan 21, 2013 |
emmke: Oliseh, the Legend, is making lots of sense in his analysis. Ma broda you're in spirit |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 7:55pm On Jan 21, 2013 |
ifihearam: Wetin mikel dey play sef Sharap Na Him Be Ma Man of The Match 4 First Half |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 7:51pm On Jan 21, 2013 |
Just Like Someone just send only mikel and some midfielders with all our strikers are actually playing this match our defence don mud kai allah i go transfer slap 4rm here to sa thru blueth 4 yobo abi i smoke dry mess b4 the match |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 7:47pm On Jan 21, 2013 |
Enyeama Shout 4ram oh yobo dey provoke me |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 7:45pm On Jan 21, 2013 |
@seun osewa i can see a tv station in ur future |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 7:43pm On Jan 21, 2013 |
nonyofor: Any advice for Yobo? make im go take that whitd powde 4rm that baba 4 oshogbo con use bance hair klin him eye |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 7:40pm On Jan 21, 2013 |
This one wey some people dey shout goal when dey neva show anytin una dey stream am 4rm the future abi na 4rm dream |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 7:25pm On Jan 21, 2013 |
Musa cross the ball and its brought down by one of our through a back kick and scored by emineke naija 1 bf o |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 7:23pm On Jan 21, 2013 |
tonyfrenzy: Gooooooaaallll!!!!!!! yes ooo |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 7:18pm On Jan 21, 2013 |
Shey Yobo dey sleep for pitch ni |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 7:15pm On Jan 21, 2013 |
I go youtube go reason this pitroipa guy him good oh no be lie |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 7:13pm On Jan 21, 2013 |
Ideye na wetin nah |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 7:09pm On Jan 21, 2013 |
Ideye ooooo Kai i bite ma tongue bcause of anticipation |
Sports › Re: AFCON: Nigeria Vs Burkina Faso (1 - 1) On 21st January 2013 by Toroze(m): 7:06pm On Jan 21, 2013 |
Moses Has an Injury  |
Sports › Re: Zambia, Nigeria, Burkina Faso, Ethiopia - AFCON 2013 Group C by Toroze(m): 4:21pm On Jan 21, 2013 |
Brainrex: Zambia Vs Ethiopia streaming live Via Tecno N3? |
Phones › Re: Tecno N3 Discussion Thread by Toroze(m): 2:43pm On Jan 21, 2013 |
Okay people please Do any of y'all know how this mtn unlimited bis work i'm drowning in mb data and its not funny at all. I've got the airtel and glo bis down but that unlimited bis 4rm mtn is causing me sleepless night just thinking abt it 500N a week and unlimited downloads aaaarrrrgggghhhh help me pls. Here's ma mail joelebuka@gmail.com |
Health › Re: 10 Common Habits That Damage The Kidneys by Toroze(m): 12:10pm On Jan 17, 2013 |
yuzedo: MOD, please i appeal to you in the name of the almighty tag-team of Amadioha & Sango to remove this from front page and replace it with: "WinchKid Sneezes, To.to Di-ck-A tells him Bless You!"  What Has This Got To Do With This Thread, This Is Sad Man Just Sad |
Phones › Re: Android, Anyone? Part II by Toroze(m): 9:08am On Jan 16, 2013 |
As regards to ma last post its called pliris smart tv made by nigerians 4 nigerians you can google it and check out their site |
Phones › Re: Tecno N3 Discussion Thread by Toroze(m): 9:05am On Jan 16, 2013 |
Anyone looking 4 a launcher should try holo launcher it takes up less space and brings ics to gb android devices |
Phones › Re: Android, Anyone? Part II by Toroze(m): 8:13am On Jan 16, 2013 |
Okay for those who can't get the mk808 I think there's a nigerian company that has done sumthn similar thats pliris mobile but not sure will check it out |