Tranquility2345's Posts
Nairaland Forum › Tranquility2345's Profile › Tranquility2345's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 180 pages)
Reussite:Gbam! Love him or hate him, Pere saved this dead season. He will not win it but he surely stamped his authority on this season. |
fitzmayowa:Angel just told Cross she’s not attracted to that nigga. She even made a face when she said it ![]() |
stroller9795:She said she’s sexually attracted to Cross |
Alwaysachick:Cross. She’s basically shooting her shot at the poor guy. I hope he’s wise. See as she throw Keevee under the bus and the foolish nigger think say he get hope. He even gave her 20 bucks from his money. Stupid guy ![]() |
I wonder why White Man dey show say e dey pain am. That kain thing he suppose just laugh collect munch it and Pepsi and go garden go gist. Guy man still dey kitchen dey discuss food with the girls wey wan dey cook ![]() |
FrankGiel:Tega tried to voice her displeasure indirectly but got no support so she rested. To be fair, I have heard a few complain about white man’s food.. |
Viking007:He even say make dem clap for white man and he join come even stand to clap. Bad nigga ![]() |
Action film don start. White man don vex o. And Kayvee dey talk when he doesn’t know what’s going on here. White Man is definitely going for that nigga ![]() |
Surebaba01:I kinda like her. She’s laid back but not boring. She still talks. Unlike baby girl Saskay that just sleeps ![]() |
Boma the special assistant to general Pere just advised Pere to comot Money from the new people money against food wey dem no contribute for on Sunday. General Pere was quite reluctant to do it but Adviser Boma persuade am ![]() |
This JMK doesn’t look like she wants to be there. Her mind is somewhere else all the time. Anyway she’s better than sleepy baby girl Saskay so we can manage her for now ![]() |
Baby girl Saskay still sleeping by this time and I’m sure cameraman is showing this on purpose. She must go on Sunday ![]() |
TheEnforcer:For them to allow Pere to speak to them like children last night, I just gave up. Imagine the oldest set of BBN and this is with football age o allowing one man belittle them like that? All of them dey crase ![]() |
This JMK no just like Pere. See body language for bed. Unless say Pere dey make am shy ![]() |
White Man don dey make him guy Pere to feel one kind as he just dey praise Cross as the perfect guy. He say Cross is fair, tall, muscular, tattoo, dada for head come funny. Cameraman sef dey use Pere catch trips showing his face as WM dey praise Cross as the perfect man ![]() |
After all this strategy, if WM and Pere no comot that house with something even if na IVM Seriki, e go bad o ![]() |
fitzmayowa:He don decode am since. I think he should just neutralize Pere by letting him know especially if people plenty there. That will destabilize Pere and take him back to the drawing board ![]() |
Nice to see white man doing stuff outside the kitchen. And living like a regular housemate. I think it’s about time he lets Pere know to his face that he knows his strategy instead of saying it behind his back like he’s scared of Pere… |
fitzmayowa:Hahaha I think say na only me see am. The guy go soon cry him own cry ![]() |
Kayvee don dey follow Angel like dog. Instead of the boy to learn from Sammie experience. Another premium tears loading.. ![]() |
See as White Man dey hide pot of food like person mama ![]() |
Giel:Exactly ![]() |
Maria’s voice ![]() |
Giel:I heard Pere too ![]() |
Maria don vex white man o. White man face don reeeddd. Pere is smiling inside ![]() |
eleshin: ![]() |
yazga:Peace said she’s not attracted to Yousef |
I think say Boma na busy Yankee guy. How does he know so much about Big Brother Naija? ![]() |
This Kayvee should shut up ![]() |
See Angel trying to execute her wack mental health strategy. This year na real shine ya eye. You snooze you miss the game plans ![]() |
This okro for body wey Boma dey always talk say he dey use am avoid the girls for the house, na wa o. The guy thinks too highly of himself. None of those girls is feeling that nigger like that ![]() |
AtoningBlood:I saw it. It was just play play |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 180 pages)

