Trytillmake's Posts
Nairaland Forum › Trytillmake's Profile › Trytillmake's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 56 pages)
Twoclans:Even Soma sef na still learner,he is suppose to mix the track to wav. File or mp3 file so they can be playing or practicing with that. I know say WM go bring out flash copy that beat sharp sharp😎😎 I never see WM serious like this o, kudos to Soma though on the beats, him try. |
Lauryn41:Ah ah baddest mouth😎😎 |
Twoclans:U no know say, WM na business man 😎😎 forget o, white no dey play with money o, the guy don see say Pere voice sweet, I dey see as him dey admire Pere dey sing. The guy don calculate say o boy see hit track o, make village people no use Ilebaye spoil my gold mine😆😆😆 |
Seyi say him wan get outside, Oga go na, nobody hold u. |
Pere don dey gist with Alex and Ile, Pere for face value babes dey like am, but his seeming bad manipulative mind make all babes dey japa from am. Meanwhile Lucy be wan get close oboy the guy japa fast. |
Make Big Brother tell Ilebaye say na competition she come o, no be day care center, small Time cry cry cry na so she dey cry for house. |
bunnae:😆😆WM nor want make person mess with him hit, na dat track the guy wan take blow for outside😎😎 |
Ihavethingstodo:Na 😆😆😆 d guy own go worst pass, the guy dey quiet since . |
Meanwhile this Ilebaye wen dey cry like baby, no be 1 yr Angel take senior am, y she dey act like baby up and down. |
bunnae:But wetin make WM off laptop b4 na I'm papa get am or can she not operate computer. Meanwhile Pere is asking for recorder, them no tell am say computer get mic.. Pere no fall my hand o |
Bro I like as u dey make yr cash small small bits, I think I should learn from this, meanwhile I use price action is the way to trade. |
Fugazy2023:U no know u dey say person na fake |
Forex learn very well as someone said above, don't use real money untill u don understand am. Good Programming i.e C sharp, python learn well and I tell u, u can plenty jobs on that in naija here, I can teach u, but I dey charge and expensive. Also make I bust yr brain, must u learn online skill, how about being a tailor or mechanic, do u know how many illiterate tailors and mechanics dey around, if u combine yr education with tailoring or mechanic, I tell u u go dey sew dey export yr cloth or u go dey charge Wella to repair cars as an educated mechanic. Good So my brother I don drop skill above remember this na time to learn not pursue money, as Pastor Sam go talk, learn a skill well, na people go dey pursue u with money. |
Lucy dey chew gum Pere abi |
Wao this is actually what palliatives for the people should look like, free antenatal and delivery for women, very cool. Nice one Mr Governor. |
Taylor90:Funny 🤣🤣🤣 comment But in actual fact, Kid for no go anywhere cause Nigerians we nor dey wan use ear hear say big man pickin wan share something with others lie lie, he was destined to be evicted. |
Soma no forget say na money u come for, for this house not Angel, so behave like a grown not a sissy boy |
Dj nr try today, she cuts the jams before mixing in another one, nr be so na she's suppose to mix the jams, that's why dem call Dj . |
Phylla:Guy calm down, no be so, Mercy Lambo dey dere and this Ilebaye girl na wild card, not forgetting White money; that guy go spend bar extend him stay for here. So we gat a long way to go |
Shey Adekunle dey fear like this, Lagos island boys nr protect u again, abi na Pere face dey scare u, hahahahahah Pere d General, d guy dey plan him Strategy. Ade calm down Pere just dey vex say person outsmart am, the Mula dey him eye too |
Jack500:nurse Eliza is crying. ![]() |
COOL10:Seems Venita is hottest babe, Ade don date for him life, cause hw man go just to dull like this with 120 mulla at stake. |
Seyi yr wife dey look u for house o, leave ceece alone o. |
fitzmayowa:So all these girls dem come here come chase man abi, very funny, money dem suppose come win nor dey their eye na man be their problem see as Uriel wen be mama dey do like small girl |
Shey Adekunle no dey see as Neo dey flex for the house na Tolani and others dey run after Neo but Ade dey do loyal boy for Venita. |
But Kid is a funny guy, the guy dey blow pidgin during his diary session yesterday, Naija don rub on the guy no be small.. All in all this Bbn has been interesting, so much drama everytime |
But e be like say this Venita too like man, well if Adekunle no get sense make him leave game dey go follow Venita, he better face front play game leave Venita alone. |
Nice, @juju media, kudos to shoot film nr easy, wishing all the best |
Men, this story is damn irritating wtf, oboy this guy will be traumatized for the rest of his life. |
Why dem put American ref, for england match, dem for put Asian ref. |
This ref dey craze penalty when u no wan check, GOD don disgrace u |
This our foreign coach sef, I wonder the need, see Japan that beat beat Norway nor be japanese coach them get, why can't we send our coaches for training and use them here. This Waldrum man I nor see future for that man |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 56 pages)
