Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 261 pages)
hmmmm |
no one esle but you |
i wonder wetin be that sef ![]() |
i'm just saying what we did. common, dont be shy. everyone's family here ![]() |
na u talk am, btu i agree with you |
NO NO NOOOOOOOOOOOOOOOOO!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! My precious Clem is dead. Oh WHY WHY WHYyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy |
come steve, show. i be guy, u be guy, so no lie o. that pic wey u put 4ur profile, na ur own. Cuz really, that na fine guy **thunder go follow any idiot wey try attack me for wetin i just talk** |
and no one else |
wetin this dude dey talk |
thats exactly what i want dude |
i no dey decamp like una |
he wan show say him don finally brush after 6months |
ituen, so u no fit call your fellow chief name becoz i dont have p***y right |
@nightie for the sake of our last intercourse, i'll calm down |
now steven, i really wanted to let sleeping dogs be that way, but u seem to want to wake them up ![]() |
u still don't have a choice than to ![]() |
ok, point accepted ![]() |
my wife no fit give me hypertension. now comot ur eye from my property, shotigbo |
reading through the joke, but it was tight though ![]() |
atta girl |
riskie, i dont think u meant to say that to me. Read through the posts and know who asked Steven to interprete. I have not directed anything at you. plz if necessary, modify u last post, but if u feel u are on ur ground, then let it be. I do not exchange words with ladies. @steve, alright, i hear you |
dont worry, under my administration, i'll make it end |
i c |
of course she is. she aint too happy about it, but i have a duty to perform for my continent |
dont worry, i assure you, he wudnt do that. i, as a chief, i have warned him to totally stay clear of this thread ![]() |
so u work with julius beggar?? |
so u mean say she trek all the distance |
@folly why u dey yelz @s i bet u dont know me. I have made people leave this joke section b4,and re-register with a different user, bcoz i fcukedup their rep. I believe u wudnt want me and u to go down that lane. believe me, it aint pretty. just blend in the fun |
***slaps aristole. common, wakeuppfrom that trance **but really, we ought to do something about these yeye boiz o |
**brings out knife and stabs folly to death** which person brain u dey pack? |
hmmmmm i tire o ![]() |
kokolet, no forget that i have promised you will be my pet. oya make we bet, u no go regret. na me go dey work, you no go sweat anybody wey try to come between us, them go kick bucket even if na thief you wan make i thief, i go pick pocket and you no go dey enter molue aagin, na my private jet. Anything u want just ask even if na silver or gold |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 261 pages)


