Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 195 196 197 198 199 200 201 202 203 (of 261 pages)
no mind these ye ye boiz. never grow beards finish, dey put hand for fire. . . . . i go Bleep all of them up one by one ![]() |
lola, what is it that u want from him that u cannot ask me first ![]() |
sing along **nothing dey happen, nothing dey pa, for NLD where we dey no wam** |
who dey plan coup here when i no dey. some people no just dey fear again sha ![]() |
ituen, u sef, dey try help the poor child sometimes na. dey forward am money ![]() |
what is? |
liar |
lol i agree with u jare, maybe the man owe the boi die. poor child. ![]() ituen, go pay the boi up abeg, cuz na u remind am of him sorrows ![]() |
why u sef dey fall him hand like this for public na . e no good o ![]() |
Bleep you, and Bleep ben too ituen, u know say u be my guy any day any time |
this one pass gist, so take ya time ooo. i dey talk now o, make i no shout, cuz i no fit ![]() |
wedding |
pant ![]() |
. . . . . .when snails start to fly |
GUY ABEG !!!! i no be gay. go find ben or spot if you want some. ![]() i asked Ify, better leave it that way ![]() |
for the fact that u like it, i do to btu between the both of us, i no get programme to watch am @tj, u get mind dey talk say u follow my ify yansh. abi kraze dey worry you ni? |
. . . , .and me too, punk ass shitface |
adolph hitler had only one testicle !!!!! men that is hilarious. . . . . . and him dey do guy man up and down. nice one there ![]() |
yep u ![]() |
na so we go dey dey na. ![]() |
. . . , .and again ![]() |
better start talking. . . . . . |
i can, its just beside you. anyway, as a godfather, i'll give you lola, but you have to bring ten goats plus ify's cat to please the gods |
hmmmmmmmmmm, na pikin be that na. ok ok ok in that case, i will not yap anyone's father or mother, especially gundust, ben and spot, the children of the con. ![]() |
so finally u have opened up abi. bloody snitch |
tj, me sef gotz ur back, but u know say ify na my future . . . . . . . . . but i still get ur back sha |
him don dey prostitute ![]() |
good answer. ituen, i second her ![]() |
i ben think say folly and ify don settle na, wetin be this wan again ![]() |
thanx bro. i go wait make eim dey online then the war go start. the wussy guy just wan try me bcoz eim come this land b4 me. him never hear of coup de ta b4. yeye boi |
explanations explanations explanations look it here richdad, u were supposed to attack me, so that me n u wud start a fight. where da hell is the ginger that used to be here. everyone just dey pally pally for here. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 195 196 197 198 199 200 201 202 203 (of 261 pages)



