Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 194 195 196 197 198 199 200 201 202 (of 261 pages)
my dearies, you are very free to jump ![]() now, who are all these idiots wey no go give me peace of mind for this place, pikin wey talk say him mama no go sleep, him self no go sleep. ituen and sauce, una be snitches ![]() i dey look una o. lola and tyty, we are together ![]() |
success, u were formerly in my black book, but for the fact that u have backed me up a bit, i shall put you in my yellow book, pending further consideration. ituen, u wey suppose get my back, na you dey go carry lola abi. hmmmmmmmmmmmmmmmm. loyalty ma ass. . . , , see you in court ![]() |
gods |
may ur husband forgive you, but i doubt it |
lola, thankyou very much, i can see that u are a good daughter. nightie, na u sabi. ituen, where u dey, show thy self |
hmmmmmmmmmmm |
tight joke |
luvvvvvvvvvvvvvvvvvvvvvvvv uuuuuuuuuuuuuuuuuu |
breaks ify's head ![]() |
ify, take ya time ![]() |
alright baby, i'm getting gruvy |
groom |
. . . . and u have found yours right, aunty |
all these diesel lappy them |
kiri kiri |
we be chairman, we are allowed to do it, but not small boiz doin to us. you heard ![]() |
na u 1st ask of me, so start teh fight you have been fighting for now. abi liver no dey again, bleeping chicken |
my brother, i no know wetin happen oo. point of correction though, i no hold am b4, i just be God father, but now, e be like say she don see husband, so i am happy for her ![]() |
waz actually hoping for something better, but its all good. ![]() |
. . . . .u wish |
leave am. since him come from kirikiri, him think say him don harden up bcoz of the mosquitoes wey finish am for there why u dey apologize to failure, u don dey soft abi wetin na, ituen. |
perverts just dey everywhere for this land |
she no just dey hear word at all |
ify, u go deaf everybody for here |
folly !!! and to think that u have never askedme for a dance b4. hmmmm *sad and disappointed* |
i go try ![]() |
very hard. . . . . , . . .as far as you giving me nightie's head on a plate ![]() |
feeling ya |
WTF are my eyez seeing. did i miss something in the past 36hrs. what are u doing dancing with folly and aisha. @ituen, i wasnt calling the sweet ify a cat, i was referring to her pet, i am allergic to them |
she dey come, just be patient for her ![]() |
are u dancing to the knowledge that ur cat is part of the sacrifice |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 194 195 196 197 198 199 200 201 202 (of 261 pages)


