₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,323 members, 8,511,219 topics. Date: Sunday, 01 November 2026 at 05:31 AM

Toggle theme

Tufe's Posts

Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 261 pages)

Jokes Etc › Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by tufe(m): 9:03pm On Sep 12, 2008
**yawns**
Jokes Etc › Re: Updated Passport Pictures Of Our Fellow Nairalanders by tufe(m): 9:01pm On Sep 12, 2008
close that teeth
Jokes Etc › Re: Shit Happens! by tufe(m): 9:00pm On Sep 12, 2008
hehehe grin grin grin grin
Jokes Etc › Re: Cbase Buffday Party by tufe(m): 8:56pm On Sep 12, 2008
no dey blow unnnecesaary grammar for our ear abeg.

meke we hear word
Nairaland General › Re: Offtopic! by tufe(m): 8:56pm On Sep 12, 2008
wetin, na u start the threadhuh
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by tufe(m): 8:52pm On Sep 12, 2008
wishes wishes wishes
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by tufe(m): 8:28pm On Sep 12, 2008
@ALL

hope u have heard? and plz i must say b4 hand that i do not condone non sense cool cool cool cool cool cool
Jokes Etc › Re: My Birth Day Bash. by tufe(m): 8:28pm On Sep 12, 2008
na those boiz she dey stay with na him mdey cuz am
Jokes Etc › Re: If Ur Friend Have Mouth Odour, What Would You Do by tufe(m): 8:19pm On Sep 12, 2008
close that teeth. shoooooo shocked
Jokes Etc › Re: Rated 18 by tufe(m): 8:19pm On Sep 12, 2008
because u be dolapo
Jokes Etc › Re: Re: Toto Dey Talk by tufe(m): 8:18pm On Sep 12, 2008
nods head
Jokes Etc › Re: Equlibrium Tried Cheating A Nun! by tufe(m): 8:17pm On Sep 12, 2008
meaning
Jokes Etc › Re: Stand Up Comedy For A Nairalander! by tufe(m): 8:17pm On Sep 12, 2008
and the hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmming continues
Jokes Etc › Re: Stupid! by tufe(m): 8:17pm On Sep 12, 2008
thsi girl wid farting these days.

i guess those boiz wey she dey stay with don dey turn her head
Jokes Etc › Re: Who Ituen Really Is ;d ;d by tufe(m): 8:15pm On Sep 12, 2008
why u dey lie give am na
Jokes Etc › Re: My Birth Day Bash. by tufe(m): 8:08pm On Sep 12, 2008
huh??
Forum Games › Re: One-word Association by tufe(m): 8:08pm On Sep 12, 2008
a55hole
Jokes Etc › Re: . by tufe(m): 8:07pm On Sep 12, 2008
did u hear that u have my permission to go ahead
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by tufe(m): 8:07pm On Sep 12, 2008
is that so
Jokes Etc › Re: Funny Fotos By Equlibrium by tufe(m): 8:07pm On Sep 12, 2008
thank you O'jare my broda. here take this

**hands him one big jumbo wrap**

then goes off singing

i was about to go to skool but then i got high

ohhh oh

i was gonna go to church but i git high

tataa now my whole life is messed up and i know why

why men

yeah eh, cuz i got high cuz i got high, becuz i got highhhhhhhhh
Jokes Etc › Re: Little Johnny Again by tufe(m): 8:05pm On Sep 12, 2008
amebo
Jokes Etc › Re: Why Have We Not Seen Equilibrium On Nairaland by tufe(m): 8:05pm On Sep 12, 2008
hmmmmmn, i see. its a great job he is doing there
Nairaland General › Re: Offtopic! by tufe(m): 8:04pm On Sep 12, 2008
ok. so shey beer go dey that day cool plus some ganja
Jokes Etc › Re: Chioya's Job Application by tufe(m): 7:59pm On Sep 12, 2008
na u make am join?
Jokes Etc › Re: I Will Survive(dirty Version) by tufe(m): 7:58pm On Sep 12, 2008
cbase, come answer oh
Jokes Etc › Re: Tufe! Come Back In Here! by tufe(m): 7:57pm On Sep 12, 2008
even everybody knows
Jokes Etc › Re: The Three Head Of States In Hell by tufe(m): 7:57pm On Sep 12, 2008
cayon, u see s ur criticism don pursue the poster.

its stale, but i still liked it grin grin grin grin grin
Jokes Etc › Re: Children Again by tufe(m): 7:55pm On Sep 12, 2008
try die go grave, u go know am by force
Jokes Etc › Re: Hi by tufe(m): 7:54pm On Sep 12, 2008
u just wish
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by tufe(m): 7:53pm On Sep 12, 2008
what do u expect
Nairaland General › Re: Offtopic! by tufe(m): 7:53pm On Sep 12, 2008
but the date don pass na, abi u no sabi count
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by tufe(m): 7:51pm On Sep 12, 2008
u just wish, dont youhuhhuhhuhhuhhuhhuh

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 261 pages)