Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 261 pages)
cbase, thanx for the wrap, but how u wan take do am, na next week the monry u borrow dey due.no make jeovy call police on top ur head oh |
ur engllish is enuff 4 is police to arrested you |
me gan sef, i no dey understand the gal again. e be like say those boiz are banging her brains off, i no just know |
studies |
KAI !!! so sam, u don dey join me and ituen? u wan dey take more than one wife now. hope say u ready for the repercursions sha |
Jeovy:i agree wid u O' jare clem,make that hunger finish u dia ![]() |
so u know wetin u be sef ![]() |
oh, i see. in that case, make i dey go b4 him go start to dey cry later say him no get money to feed him family |
lysaa, u info is very correct. that was when i was just starting up, but now we are in another level. @jeovy, when Mike Adenuga told his mom that he wanted to go into oil exploration, his mom told him that was mad and a dreamer. . . . guess u know the rest of the rest of the story. clem, well mad melon and black mountain begged at my door step for 3weeks for me to assist them, so i just signed a cheque of 1milllion naira for them to kick off. i am a philanthropist you know ![]() |
must be the case |
cus u be mofo na |
jeovy, u sef dey follow that gal talk balls. na wa oh |
abeg tell am in time b4 she start to dey shit for her diapers |
. . just like u abi ![]() |
nice ![]() |
dont minded him, is be olodo rapata |
efosa, if u think say i dey lie, ask gab wetin tantalizers be. clem, u still wan dey claim there. u no go talk that Iya Basirat joint wey u wan carry am go |
208 nko |
u dey craze, i never smoke reash |
see yawa oh |
@ post i always new that Cbase was an impotent whimp, but did u have to expose it out to everyone on his birthday |
no be u teash am |
God forbid make i do collabo with studio43. him studio na Ajegunle, and its a wreck. u no see where i dey. HIP HOP CLINIC BABY. thats where Jay-Z comes to record, so i doont mix with miscreants as studio ![]() |
sure aint withdrawing mine |
this gab wan start to dey fall her hand for here sha |
i have put up my Oceanic for sale for a week now, and no one is willing to buy. i just tire for this whole thing |
did u hear that that boi is just sick in da head? |
haba clem, u wicked oh. anyway, Kuvuki was once the beautiful land that we ruled, but all the members seem to have left. i just tire |
@myakali u wowo sha |
like ur own na |
WTF are u saying? |
@studio God bless you for that attachment. u sure know the right combinations for a party. now where the chics @ |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 261 pages)


