Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 261 pages)
comot |
did u hear that i wish u the best next tomorrow? |
u sef dey happy say woman wey dey fart up and down dey protect you. u no just try at all @cbase well, my mama tot me never to hit a woman, hence, i am a lover not a fighter ![]() |
i second you. u knwo what, lets just throw gab at sam. he wud know what to do with her |
mumu idiot. kai, i just pity that gab's unborn child |
meaning u no try as u no understand wetin him dey try talk |
**yawns** |
it is highed timed i took all of u all to yaba left. condition very very critical oh |
hmmmm, comgrats bro. hope the cd get to naija in time sha, and make our aba boiz no too pirate am sha ![]() |
abeg oh, no involve me for ur predicament. i never suffer am b4 |
confusion |
u no get work ani. u just dey go round dey type eh up and down. abeg, try get sense na ![]() |
@cbase men, thats nasty dude |
1st u started off as always being confused, now u have started to stammer. i just pity the kind pikin u go born |
@cbase u are in the spirit broda. i like the schedule arrangement. as for gab, i dont want her in my bedroom, she go just dey mess anyhow. i no know if na so malayrian girls dey do |
Hey CBASE, so todays ur bday. happy bday bro, many more returns to you. **hands him a gift of weed as a present** hope u like it dude ![]() |
is u ohhh. better do something about am sharp sharp, if not, even Little Johnny go dey run from u |
na u talk am ohhhhhhhhhhhhhhhhh |
hey hey hey, i'm a lover, not a fighter |
music |
did u hear that i only said that so as to encourage you? did u hear that if u took it personally, then i am sorry? did u also hear that i just feel that one shud never fear any exams, i never have, and never will? ![]() |
mama johnny, is u well @ all? |
@gab why the long face ademiller pele oh |
close that mouth |
hehe, see ur life ![]() |
did u hear that you have a spiritual problem? |
just tell her where u are from, period |
the thing is that i am too hans to be rejected. **i'm hot and u'r not** |
so dem dey taste tongue for that village where u come from i wonder how sam take pick u of all the beauties wey dey this NLD |
jasi |
. . .but body odour wey dey ooze from laptop is new to me. urs must be extra extra extra ordinary |
@sam me sef tire ohhh. if care is not taken, this babe go take over ur government.a coup de ta is on the way |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 261 pages)


up and down. abeg, try get sense na 

