Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 261 pages)
[quote author=Kay$ link=topic=150284.msg2513312#msg2513312 date=1216202141]@ituen , i dey trip for that man oo , how did you get it ? Na him dey bring all those yarns abi[/quote]just another gay in the house ![]() |
hmmm . . . . na my princess una dey talk about like this |
just another a55hole in the house ![]() |
@post ![]() |
@post this is the most hilarious joke i have ever seen ![]() |
is this messed up thread still in existence |
kay, why u dey always hiss up and down, u be snake. |
ogbanje people ![]() |
meaning?? @the idiot above ben u no fit bring out ur own style and yarns, must u copy me, bloosdy arse wipe. u must be one of those products of leaking condoms |
lol now take this car batteries, very good for ur brain |
now u are feeling what i am saying |
now see teeth oh |
dude, the price goes to the highest bidder, so na me go win ![]() |
well, i still maintain that a girl shud not marry a poor man, but na me born my wifey wey i go dey give am money for hair. make she go sweat make her own money, that one no mean say love no dey sha |
breaks bottle on ben's head ![]() |
@cooly na my house boi be that oh, no be me. why u dey make mistake. anyway, my house girl, yes, the wan wey u dey straff up and down don swallow belle. do come carry am. i no dey for wahala abeg |
i like that ![]() you momma so dumb, she took her driving lessons with a male dog on top of her |
. . . .well, thats why the love doctor is here |
hmmmm . . . so u double crossed me with princessa ehn, why uuuuuuuuuuuuuu, i go deal with u later ![]() |
so u be one of gundust followers. . . .i pity u,u go follow enter fire. na we (ituen, my humble self, sauce and Miggy) make am general, so him no reach |
itk |
what an a55hole. |
my my my. . . keep it coming fellas. now this is the real NLD spirit that i used to know ![]() |
your momma's so dumb, she had to cut a branch from a tree to become a brach manager ![]() |
hey baby princessa, how ya doing? |
why u dey hiss every where. u be snake. u asked a random question,and i gave u a random answer. u be real mofo sha. |
i mean downloading to view that pix. i no get better antivirus for my system . . .kabish? |
nice one . . .clap for urself ![]() |
u sef no be one of them. see as u dey pretend there ![]() |
@cooly then i think i sure wud love to go there. wanna see if there's someone man enuff to face me. bring it on.i'll go first (with the simple ones) Your mama's so short, i can see her feet in her driver's licence ![]() |
so jeovy don turn to woman wey u dey refer to am as she. na wah dey learn to mind ur biz |
oya, start to clap for urself ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 261 pages)

