Tytylayor's Posts
Nairaland Forum › Tytylayor's Profile › Tytylayor's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 243 pages)
joke or no joke o, i'll say my own * no say C & P for any new joke, how many of u here can compose a joke on ur own wit ur head? so if u see any joke n tinks u'v seen it as methusella times, just say somfin funny bout it and not *stale* as we used to for nw, dats all i can say. till i come bak ![]() |
D1KeleVra:wetin u self dey do for iya alakara place for over 2hrs nw? |
he no get money to pay yahoo again, poor lad ![]() |
no 1 |
but i do? |
tatafo inventor, it is pronounced as "goo" ![]() |
@jokes bhuhuhuhuhuhuhhahahahahahahahahahkukukukukkukukukukukukakakakakakakakakakak hmmmmm? |
goo for u |
yeee, i don miss o, peejamas, y u no com tell me since? som1 inlove wit romade? hmmmmm, lemme begin my olofofo. . . . . . . . . . . . . . . . . .brb |
who told u? |
for our dream? |
![]() |
too hot to be touched, all dose pimples sef ![]() ![]() ?? |
na wah o |
b - 528 |
hye |
@topic i refuse to smile , but y sister bedorah ![]() |
dumbhino |
ur confused ![]() av u forgotten where u post: warning: bla bla bla dats wat brought up dis topic |
ben o gbadun |
gebrewish |
bhuhahahahahahahahahahahahahahhuhuhuhuhuhuhuhuhuhukakakakakakakakakaka chioya just wake up ooooooooooooo ![]() |
dats wat u r |
ko joooooo rara |
olofofo |
romade:no be u borrow me d laff? i no dey laff o ![]() |
oya fall down make i see u |
@gabry, scopion tried to confuse me o, initially i knew it was one of dose foooooooooolish day tingy anyway u try sha ![]() |
@scorpion u see dis yeye gal,i no tell u? gabry i no fall victim o ![]() |
clemcykul:u dey fear to call Jesus? |
but make una wait o, according to her, she said d guy is coming back to naija finally, so wat do we expect him to do, bring gabry along with him? or stay there coz of gabry? and afterall d babe said dey neva make love, she's still a virgin, so y d hurt? wat if d guy don strafff her tire nko? wetin she go do? she go jump inside river? she shud just let everytin be and look for an asian guy dat is very close to her. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 243 pages)

Why u dey try pick my pocket.


