UcheHarmony's Posts
Nairaland Forum › UcheHarmony's Profile › UcheHarmony's Posts
1 (of 1 pages)
Weda accident or kidney......death z involved in d topic,so R.I.P,......but wait ooo....1st to comment?. |
And u tink u can find dem in NL,bros.....na players full here ooo |
Because dem comot am for abuja wia he dey see mansion as kiosks |
Just passing |
Abegiii make we break jare,am tired of being wit ndi ofe mmanu and ndi eze gworo |
During my primary skul days aunty blessing in social studies class calls dat ETHNICAL RELATIONSHIP |
Wats ur Question,is it hw he died or weda he wz forgiven...ok wait let me dust my bible |
....and now u are peace abi dangote? |
I think they said dat one witness it just once in a life time n dis is my second time of witnessing it,y did it happen so soon?....for me it clearly shows the E time tins,smh |
Na dis oyibo people dey destroy dis world ooo,small time now 9ja law makers go make am a bill n pass it to baba j to sign into law...smh |
I am just watching dem,its getting to 2weeks dat i v not see nepa light. |
Make una leave FG alone nah,if ASUU doesn't want to go back,i tink they shuld buy truck 1 by 1 and......... |
Jesus!....private lodge?,hmmm oga Adam oya tel us wat n wat u guys dis n discussed,wait ooo....the servant must not eat d master's food n vice versa.but m i making d front page? |
D dream of having un-interrupted power supply......am i d third to comment....skelewu tins joor |
If dem don reconcile,den y don baba J face come dey like shit wey dem shit frm top tree or self person wey dey shit am, oooh pressmen don do one of dia jobs,(getting people to do wat dey don't like),don J endure am. |
It means keshi has dropped all dis people dat under-performed during d confederation cup,like musa,ideye,mba,gambo n co |
[left][/left]nwata nwanyi u really tried ooo,mehn if dis babe pay my groom price me i go follow follow her ooo |
xynerise: We all have our different reasons to be here. xynerise: We all have our different reasons to be here. xynerise: We all have our different reasons to be here.gud one dia |
1 (of 1 pages)
