Romance › Re: Finally My Birthday Gift To Nigerians Is Ready (pics) by UncleHaba22: 9:21pm On Oct 03, 2021 |
Iamdbull: Thanks alot bro I really appreciate your tips and I will surely put it into use Na God Higher days we Pray |
Crime › Re: Man Break Down In Video After Losing Bet Staked With His House Rent Money [WATCH by UncleHaba22: 8:18pm On Oct 03, 2021 |
No tickets dey breet today Stake what u can afford to loose pipo no dey hear The best thing that has ever happened to me is quitting betting Life sweet without betting If person win make him dey do giveaway 
|
Romance › Re: Finally My Birthday Gift To Nigerians Is Ready (pics) by UncleHaba22: 8:17pm On Oct 03, 2021 |
I Neva hear the song But no let bad comment bring u down
U are bold even with the bad reactions u no dey give up
Keep trying
Burna boy no blow once na small small e start
Just dey make your artwork top notch some people na music artwork they blow them
Dey drop am 1 by 1
Neva release album or ep yet
Post short videos of u in studio on ur social media handles always
Na one of the things wey dey blow artists this days
Keep it up |
TV/Movies › Re: 2021 BBNaija Season 6 Finale: Live Eviction Show (Shine Ya Eye) by UncleHaba22: 7:56pm On Oct 03, 2021 |
OldNairalander: If White money win I will give #5k give away to 10 nairalanders. Sponsored by a friend though 0537198947 Eco bank Ibrahim Hamza Abeg even if na 2k God Bless Boss |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 7:53pm On Oct 03, 2021 |
devyy4 for don come here dey disturb us
Sheriff don pass the baton to Espanyol
This international break go sweet many clubs sha
Laporta go make me stop to dey watch Barca match sha
Sack that Id*ot
No escuse for that man again
#koemanout |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: R36L Madrid - Most Successful & Greatest Champ15ns of Spain, Europe & W9rld by UncleHaba22: 3:57pm On Oct 03, 2021 |
I must say Madrid did mistake in selling Varane |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 5:38pm On Oct 02, 2021 |
By then We will be busy discovering crude oil in laliga  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 6:45pm On Oct 01, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 4:39pm On Oct 01, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 3:07pm On Oct 01, 2021 |
devvy44: Neither do I know those players that scored against barka Neither do u know the last time sherrif played champions league football |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by UncleHaba22: 12:58pm On Oct 01, 2021 |
Hazard wey him career goals no reach half of Neymar's goals
In 2015 champions league Neymar scored 10 goals Hazard all time champions league goals is 9
Asin just nine goals
He has scored just 7 goals for real Madrid in 50+ appearances
Neymar's market value is still higher than hazard's own
And somebody is still giving excuse Even hazard himself knows he is a fraud
To play for Barca or Madrid no be moi moi
Bumbumdinho for a reason
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 12:48pm On Oct 01, 2021 |
Topmaike007: fcb finish you..
I mean fc Benfica and not fc Bayern Munich At least you know them I bet you dont know sherrif if not for this season champions league  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 10:28am On Oct 01, 2021 |
Topmaike007: and you be Arsenal pro max Sherrif good pass Madrid bdat na  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 7:57am On Oct 01, 2021 |
Kilishihunter: Imagine sey na we sheriff beat for camp nou, Marca for too sell sell paper this week, Them fit don hire like 50 different writers for that shit alone, Sheriff wey him mate dey do NYSC or don start early hussle for some places na him get mind kolobi a whole 13 time "currently trophyless" UCL Champions for their backyard Well 3rd division team with red card pursue them from copa before so ain't surprised  4get those pipo Na arsenal wey go private school |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by UncleHaba22: 4:01am On Oct 01, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 8:17pm On Sep 30, 2021 |
devvy44: Why you no gather boys give barka so them fit score atleast one Ucl goal?
You barka fans talk like you guys can even beat sherrif
After international break una go still collect from Dynamo Kiev We no say we good na Una wey good na Im sheriff from Anambra beat una for una home Abii sheriff good pass Madrid?? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by UncleHaba22: 6:14pm On Sep 30, 2021 |
Thazard: We need to replace HAZARD with someone who isn't injury prone,very pacy,[b]very skillful and a G/A return of 15 every season.[/b]But the problem is where do we find such a guy. F0rget the rubbish he is playing at madrid,Eden Hazard has been one of the best player in this decade better than neymar. imo As far as football is concerned Neymar's past is hazard future
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 5:51pm On Sep 30, 2021 |
devvy44: Atleast sheriff had points and goals b4 facing Madrid, barka can’t relate  Sherrif wey if I gather boys for area we go beat them  Where dem comot from sef |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 7:22pm On Sep 29, 2021 |
This coach dey very useless 3-5-2 formation is not a petern it is defending This formation has not been working for this id*ot
The other say we played 433 the match sweet they go
I can't talk about Roberto
But pedri Neva is just some how overrated abeg |
Celebrities › Re: Davido's Ex Chioma Begs Fans To Buy Her Bags As She Markets It On Instagram Live by UncleHaba22: 2:53pm On Sep 29, 2021 |
The bag is just a picture What she actually sells is different But we wey Know for Nairaland no plenty  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by UncleHaba22: 7:23am On Sep 29, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by UncleHaba22: 11:05pm On Sep 28, 2021 |
Messi is the GOAT deep down everyone knows this but pipo love Ronaldo's personality than play Wether epl oo Nigeria league oo Messi better pass Ronaldo Stat and trophy speaks Copa America wey una dey use hold body no dey again  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 10:36pm On Sep 28, 2021 |
Make devyy come tell us wetin happen for abule 
|
Sports › Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by UncleHaba22: 8:47pm On Sep 26, 2021 |
Onuachu missed penalty score two goals  Na only him dey field??  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 8:43pm On Sep 26, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 6:54pm On Sep 26, 2021 |
TheHulk616: yes, that's why he is stronger and bottom of the rank.
Blanco >>>> futi Who is Blanco  ? |
Career › Re: What Can You Teach People For FREE To Kickstart There CAREER by UncleHaba22: 2:15pm On Sep 26, 2021 |
|
Career › Re: What Can You Teach People For FREE To Kickstart There CAREER by UncleHaba22: 9:53am On Sep 25, 2021 |
Coach1: Alright, send your Whatsapp number to bigleap@ecodaw.com, I will add you to our Whatsapp group I sent the number that day am yet to see ur reply Boss |
|
Career › Re: What Can You Teach People For FREE To Kickstart There CAREER by UncleHaba22: 7:33pm On Sep 23, 2021 |
Coach1: Alright, send your Whatsapp number to bigleap@ecodaw.com, I will add you to our Whatsapp group I have sent it check it Sir |
Christianity Etc › Re: Pastor Kumuyi Coming Down From Limousine by UncleHaba22: 5:14pm On Sep 22, 2021 |
Righteousness2: There is nothing wrong with Wealth and Riches. There is Everything Wrong with Wealth and Riches without Having a Genuie relationship with JESUS Christ. What will it Profit to Have the Whole Earth and lose Your Soul in Hell? Sorry to ask If u kpai today are you going to heaven??  |
Career › Re: What Can You Teach People For FREE To Kickstart There CAREER by UncleHaba22: 10:45am On Sep 22, 2021 |
Coach1: 1. How to earn 240 naira per comment on facebook, instagram, Youtube, and Tiktok posts. Making 12 comments in a day (240*12=2880 naira per day)
2. How to trade crypto 24/7 using a Robot that trades without emotions and guarantees daily profits Help a bro I want to learn |