Uyiii's Posts
Nairaland Forum › Uyiii's Profile › Uyiii's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 (of 54 pages)
Innocent people sabi break person head o, martins0 respek yourself o , and wey u ee find school register now so u go sabi follow wetin dey for the thread ![]() |
Ojoro don dey this something o ![]() buffalo style in bed, ever heard about that? give it a try, so so AWESOME |
ooo-ps. we were pretty fast some minutes ago, thats awesome but there'll be lots of hullabaloo |
right or wrong, baby leave that thing, na the language wey juju for hin place dey accept be that ![]() p.s: orgzeyn I nor mean to call vee baby o, nor vex, na the last word be that , atleast there's baby in shaybebaby's moniker, no need to stress myself much ![]() |
Uyiii opened case again ![]() I clap hand for you con even doff cap join Wehdone |
Fantastic, oya mrwondah modify ur Else to bay, na you con know how you wan take start the sentence. It's all on you bro ![]() goodluck. OYO is your case |
Lucky? no Vee, I think I earned it, no Luck there, unto Foreign Foreign ![]() hmm shaybebaby, my preference is Fanta actually, I can drink 4bottles without getting drunk ![]() ![]() |
you can have her all for yourself, we nor drag with you ![]() For shaybebaby's back, no qualms abt that, I am watching it for her 24-7 |
Foreign affairs? Awesome ![]() I like them Foreign ![]() |
P as in penis, cos I am not understanding please elaborate on the P ![]() |
be reminded that what's yours is yours and what's not yours can never be yours ![]() Vee, 2017. Hmm ![]() but haba naa, you suppose atleast applaud new bees wey dey try push the thread to the permanent site, you just ignore us , you sure say I go vote for you so when that time reach , you go quick section and divide the masses o the way you take distinguish the old and new for this small thread wey we dey manage sohmm, rearrange yourself so you go dey garner more votes wen that time reach, I'll sure vote for you if you do that and wey you ee, nor fear, nobody's taking Vee away from you , plus and minus I am taken already, if you think say na lie, ask shaybebaby ![]() Shaybe, na lie ?.. Lol sounds like shebi na lie ![]() |
you wan cause trouble vee, hehe I nor dey oh |
Blank which are you running for, maybe governor of your state. So you'll be very ambitious like your female folks here ![]() Lol, presidential and wife of president aspirants , una wehdone madream on sha, dem nor dey buy dreams for market, it's free p.s: some of una moniker sha, which one be blank again , you mean there's nothing up there ![]() |
birds of same feather flock together, little wonder you've been urping and burping ![]() There's enough space for you to be accomodated if you're interested, I don't think Vee will be much concerned abt it ,Vee will you? |
Roomeo and Juliet ![]() morning everyone, hi Vee Seems someone is peeping on us ![]() think Lest is correct orgzeyn |
Neyiok:your village people say no |
Screen-less ![]() |
today-'s date is what? |
Good, better, best. Never let it rest, until your good is better and your better is best ![]() |
Riders of ghost riding to hell. Modified; SEEN . so where was the disappointment coming from ![]() Like I just won an award ![]() I am not disappointed o ![]() |
Lord God, vee can modify for africa modified; now now? wait I nor see anything o Ok nor worry, nor mind mee I like the ghost mode but you were fast in removing it o if actually you changed it, but naa it's not an isshue to deliberate on cos me sef, I am ghosting ![]() Ghost riders |
picture the structure of your future, if there's a puncture please restructure ![]() Vivie is Vivian right, upload the one that's not gonna disappoint, honestly sha I am fond of strolling into peoples profile, tryna gather evidence that might be of use one day. alright, that's a joke. so tell me, you resemble that deeper life abi redeemed woman? |
Implementation of plans/projects in 9ja is like Tom n Jerry. lie lie agree Lol vee, with the look on the woman's face in your profile, seems she's gonna 'implement' some slaps on her daughters face when they get home, like reconfigure her face or something ![]() |
Poem poem composition of realistic/imaginative thoughts use to express ideas or our emotions orally or on paper |
country wey no regards dey for her common citizens, is that a country or a 'corn tree' ![]() |
card-iac arrest vee, see following bumper to bumper even befr submission. Jeez ![]() |
Sim card is a name of a comedian, hope you know? it's called Simi in yoruba, Lol.. modified; Earthquakes are caused by rock breakage underground resulting to a seismic movement/waves that makes the ground shake A natural disaster God spared 9ja from, I can't imagine a 9ja faced with earthquakes garnished with corruption, hehe, when 9ja's still frolicking with potholes, the country would have gone extinct by now |
In all honesty, this Uche guy just rant absolute nonsense carry head like deep freezer ![]() |
Bless Ings for that thunderbolt strike in the EPL |
at all at all naim bad pass , drop the words as e dey come, we go swallow am like that.welcome back bro . greetings man |
Triumph-ant entry of Jesus Christ |
, and wey u ee find school register now so u go sabi follow wetin dey for the thread 






, you go quick section and divide the masses o the way you take distinguish the old and new for this small thread wey we dey manage so
modified;