Uyiii's Posts
Nairaland Forum › Uyiii's Profile › Uyiii's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 54 pages)
o-k naa, after you don talk every Finish, very good I just dey take one eye look you for one corner first, we go address your matter in due time. nor mind anybody with their conspiracy shaybebaby, trust me to be the best individual in your cabinet, I'll give you the best satisfaction both in official and unofficial hours ![]() |
be dishing out encomiums generously, una dey make my small head big abi , I appreciate the compliments, means alot![]() I'm glad you're back shaybebaby, hope you won't MIA ![]() when your campaign dey start naa, we need kick Aso rock rolling before them orgzeyn and vee enter |
gift-ed hands , morning goons mi, hope y'all had a good night rest. modifiedJoy cometh in the morning, True yeh, I feel very refreshed. ok you burst my head mrwondah, you wan make me stay awoke with Laf this morning but definitely, you suppose know say woman na the last option naa, I'm still very young and there re other pressing issues . More so, peeps wey dey flirtatious online as vee don tag me or peeps wey dey frolick with words dey hardly get time in reality, I nor really sabi woo girl like that sha but if she does approach me and I like her, then she'll be glad she didn't die in pretence.Lol, I go dye ke, even as he don get money reach, I fresh pass am diee in body soul and spirit, compare me with another comedian abeg, maybe that house of ajebo guy .my Lorbar, how far Jojo thank you too for complementing Lorbars comment and no space, sorry ![]() |
comedians in 9ja nowadays sef, e blike na hunger dey pursue them enter the comedy industry, well them nor even dey hide am sef modifiedhappy new month to everyone, a thousand and one reasons to be grateful to God for, no matter the shortcoming/disappointment, whatever it is, just give thanks and be hopeful for a better tomorrow ![]() Faced a very terrible and pathetic disappointment few months ago, still nursing it till now but I am happy I found solace in God and this thread too, I just wanto laff out disappointments and depressions, and I'll say it's been so helpful. I like the anonymity, it has helped me expressed myself wholeheartedly as I'll want to although I try to streamline some since it's the internet, don't have many people around here to pour the not streamlined gist with but I am cool anyways. An issue I was bothered about and was tryna resolve or feel a little relieved from made me join NL few months ago and somehow I found myself here and was fascinated with the game, so I did the needful and here I am. I haven't really drifted to other sections and I hardly share a comment in other post or threads, I'll soon anyways, definitely should be a reasonable comment, whatever. I have associated myself with lots here and I feel very free here, anonymity aside, this thread is commendable and you guys have been so awesome, nothing last forever though but I enjoy every moment I drop and read comments here. my already registered friends know themselves , cheers everyone.aww, this is a lot already, honestly I didn't plan to write this much of an epistle but I just have to drop it as it comes, depression is a no no for everyone no matter what, Life is hope itself, keep believing in whatever good you believe in, Trust it's gonna click one day. Tomorrow is my moms birthday, happy birthday to her it's CHRISTMAS people, please put a cheer on your face |
he's a , I suppose that's what you meant vee vee. how wa uu![]() |
yourself included, we dey press the hell outta pads, the thing for complain sef if e get mouth to ![]() I feel sorry for it at times, so emotional for pads |
child that cannot play game, is that one a child or a pikin your assertion is very True bro jojo![]() pass me the pad shervy, I played all except Xbox, the pad too big ![]() p.s: the way I dey press pad sha, if I press woman mammary gland like that, e fit disappear ![]() -e get the way some people dey press today bread before they buy am, them go press all the flour comot, e go con turn last week own or unleavened bread, da kind one wey Jesus break give Hin disciples as Hin body![]() |
small portable girls like Lorbar go make sense sha, very easy to carry around ![]() Easily compared to PSP of da year ![]() |
go find am by yourself for me naa ![]() versabi![]() |
one in a million thread , Lorbar wan use Laff kill person.you got me with the abi you nor know say... ![]() hi, you care to share your Location in za oza room, Let's be happy together, the weekend is really long ![]() |
though I walk thru the midst of a consortium of misandrist, I shall fear no arrow in the day or stabbing in the night for they shall be converted to become lovers of men somebody shout HALLELUYA ![]() Lorbar nor fear, we know already , Lol I like the sport/footballing terms you used, we strike like Lukaku (though the nigga dey miss sweet chances of late wey my great grandma go tap in ordinarily)Mrwondah, how body , you turn matrix for road today because of girl eh, dey dodge cars like bullet don't allow her relegate you to Whatsapp alone bro, you've been thru a lot already![]() hi vee, good evening . Egbon Mr shervy, it's weekend already courtesy FG.. I greet everybodyElantraceey and shebebaby, whr una dey, una wan scarce like kerosene abi ![]() |
Afriifa:Lol, you've been mentioning Italy since, are you yearning to go , you for talk since naa, which one you dey dance upandan![]() before you do face like last week soup ![]() joke aside, ijaw people ugly die sha, no wonder una dey always beat war drums, nothing to loose una wan spoil binis fine faces abi ![]() |
historyworld030:Leave this people man, I just dey pity your fingers p.s: I've only heard ancient city of ![]() |
historyworld030:You've written well enough man, in both logical reasoning and garnered with facts too, anyone not laced and romanced with sentimentality and a biased mindset can easily pick out truths from your arguments and see how you've tryna defend your own from gallivanting cowards. you should relax your fingers man and have a goodnight rest, all this their rantings will be over in due time. cheers bro ![]() |
Afriifa:I hope you don't claim your lecturers wife one day , anything stupid is possible with the ijaws, you know![]() just kill yourself bro, your life is a total mess and you're a disgrace to humanity . Traitors![]() |
Afriifa:can't spell within because of your stupid argument or you're ordinarily a dullard. I've observed how you've been tryna cause a mishap between binis n yorubas in this small thread just to garner stupid likes and supports from them, crafty/devious entities ![]() I thought you should know the Oba of benin arrived today, no too much noise idiot ![]() |
Afriifa:you've been all over the place since, are you always this stupid or you're just tryna exhibit your act of stupidity in this thread only nor quote me again idiot, you think you can fight with everybody.. move ahead abeg. |
God is an ijaw man , I am surprised I haven't read that yet since ijaw clan is the beginning of creation itself.Adam and Eve are ijaw people ![]() una mumu don do abeg, all this e-ranting dey tire and annoy person Binis really need throway some strokes of cane to that coward una wan crown as king, make e reset una brain and reconnect una back to reality. you guys are just overly stupid right now and this is an exhibition of full blown drunkenness. Ogogoro people , ijaw people can argue for Africa, them fit follow you argue your name![]() Illiterates, we bless God for civilization sha, e nor get how ijaw man wan go school reach, you must still see traits of cowardness in them. people wey dey burst pipelines around them, dey kill the small fishes wey them dey survive on because they want FG's attention, little wonder monkey pox be wan make dem go extinct ![]() make everybody go sleep abeg |
Lol, even the water I am about to make my Tea with is from ![]() The purported history of the ijaws is a very ridiculous nonsense , laughable indeed. So it's now a crime for the binis to be accommodative, see the fabricated nonsense history. Una go fit rewrite person destiny sha![]() No need to form e-warrior here anyways, person nor need make too much noise. na rule una wan rule abi, make una con dey rule make the binis dey look naa ![]() Like someone highlighted, nor be today binis start dey fight war since una wan drag their own wey dem still dey manage with them. I won't be surprised when I hear jerusalem was coined from ijaw lang and the land is theirs also, una funny sha, this thread's suppose to be in the joke section ![]() |
At that a voice startled us both, “babe time for the celebrant dance, is everything all right? A tall lighskined dude joined us, snaking an arm around ekaette's waist in a show of ownership to stare curiously at me, while the latter stared hard at the ground as if she was looking for her dropped destiny.ok the destiny part burst my head just naa , I know say you for just like give her small slap then spit for her eyes sha![]() That's life man, we only strive and hope for the better for ourselves everyday, summary of human existence ![]() I don park my NL Ferrari here since, demonic spirit activated ![]() |
Fresh like today bread ![]() |
gbege in the highest order . well I nor believe say that kind thing dey work sha, maybe not for meNickname nickname, Funny enuf I nor fit lay hand on any nickname wey anybody attach to me, except the short form of my name which isn't a nickname per say, and honestly na me throway nicknames give people pass even up till now sef. but definitely, those wey know me well know say I sarcastically brutal if e enter my head . Look innocent but wicked , na this attributes dey follow me since atleast from wetin I dey hear from Friends, if na your turn and I play reach your side, you'll only get offended cos you don't understand me yet or you get anger issues. I'm quite annoying shaa, I agree and very loving and romantic too![]() Lol, it's just funny how I dey freely yarn with ghosted citizens of nigeria , I've seen only vee, shebebaby and lorbar.The rest ghosted peeps, I greet una o myself included ![]() |
this quagmire of yours will pass away , hold on tight, keep on pushing and believing, nebulous times are always temporary, it's like a test or an examination to see how strong and well prepared you are for the challenges life has to offer. That being said, when you overcome this temporary phase of life that seems unending, you gonna be catapulted to that life you've ever and always dreamed of. patience is virtue man, be strong![]() Sleep well. |
peanuts are groundnuts that studied abroad chaii, wisdom wee not kill me one day ![]() on a serious note, you're not far from the truth man, nor be today girls start dey sell themselves na, from the least gala to iphone 600s not all anyways, at least let's get that straight, some have honourably and modestly distinguished themselves and my kudos to them. The modesty go pay of one day ![]() |
today's love charm na money the weight of your pocket/wallet is directly proportional to how charming you'll look to girls ![]() |
all this on top love charm, Lol; interesting. E nor go still work last last, Lubbish ![]() but bros, e blike you run am small da year sha , your explanation/gist was near perfect, like a first hand experienceyou even know how many days, hmm you're a suspect ![]() |
people just dey peep since, vee and Traceey how far naa are we safe, the way una stand-by like monitor lizard ![]() |
reply's very concise shervy. Textpectation-Text expectation - simply put; expecting a text from someone like I am expecting one from my bae ![]() you know how e dey be naa |
Personally I rock your body..psychologically, professionally and emotionally hope say you nor go telle person ![]() good evening jaree shervy. I don kukuma forget that psquare personally, all this upcoming artiste sef wey nor dey let ear hear word ![]() |
Though I haven't heard the story befr, it seems quite interesting ![]() what a thread. All hail Horambe ![]() |
Literally speaking, seeking solace in the hands of a woman is worse and more risky than the situation that put you there in the first place. I'll give privilege to a few anyways. The mothers to their wards. |

, I appreciate the compliments, means alot
.
your assertion is very True bro jojo

, you for talk since naa, which one you dey dance upandan