Uzeba's Posts
Nairaland Forum › Uzeba's Profile › Uzeba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 (of 31 pages)
Valentine na person name oo!! |
Am a proud nigerian!! |
Na me b man of the match!! because i prayed and fasted for this match!! Naija we too much!! |
I wan spin one gal!! Has am about to reach where the gal was sitting,then i mess oo!! And na only me and the gal dey the class!! The gal know sey no be her!! And i know say na me do am!! Am almost unstable throughout the day!! |
Forget, na film them dey act!! |
No and yes!! No, Cos am a witness i nigeria match!! Cos some of their way of life can make them lose the match oo!! |
Wat nigeria see as normal thing!! |
Special Report Urgent Message From Naija Boys To Women. Dear Women, *Valentine died for love, *Romeo also died for love, *Jack in titanic died for love, *Samson in the Bible died for love, *Greek heroes Hercules & Archilles died 4 love,*And even Jesus Christ died for love ... Wetin?! Haba !!! where are the women? Una no sabi die? Abi na only gift Una sabi collect? After Una go talk say boys no dey try. No Gift again this valentine unless una give us 10 names of women wey die for love. Oya! We dey wait...! Start Listing ![]() |
Na me oo!! I pray and fast for the match!! U think say e easy to watch the match? |
I pray wey the thing no fall one day!! I know naija na!! |
U can remember one of his song he said "anytime i see myself i they feel lyk say na juju they worry me, i no fit expain anything, e dey b lyk say na mumu dey worry me". Am not suprise!! |
logica: LMAO...these retarded tribal monkeys amuse me to death. "Oke" is a popular Yoruba name for babies born with a caul. Oh yeah, I have no doubt you don't know what a caul is.this one wey ena they drag the girl like this!! Person wey look lyk fulani ena they call yoruba and igbo!! Anyhow oo!! |
Hw she no go win!! I wonder the kind of faces dat come to dat competition! Abeg see person wey carry second and third!! I wonder how they qualify!! |
In naija just serve God and live ur life!! And u will enjoy this nation! |
monsuru560: My slippersthis your slipper go don reach 70years oo!! Hw old are u self? |
Na me get my age, anything mek i tell u take am!! |
I don't think it is wrong, because some people didn't even know their age!! If them increse or reduce it, it is just ignorance not sin!! #kapish# |
coogar: the owner of the dog is an imbëcile....do u know how many male dog it has climb!! American have ways of noticing something, they don't just come to press and say anything!! |
#80million:na u no dey face your problem ko!! If u can't like it, leave it!! |
Girl no fit sturborn for me oo!! Dem know who dem dey sturborn for oo!! |
Kill anything gayish!! This world must be a better place for me and for u!! |
Na every 3 month them dey change MD!! Weti wan carry my money go there self! |
Naija has alot of problem that need to be solved, they are seeking for the impossible ones!! Begging for free visa!! No self esteem!! The nigerian that is outside are nt even showing good example enough for them for grant us free visa in 20years time!! |
kubumilano: As far as u wil deliver no problem...3rd 2 co,,mment..dancing alingo3rd in the second page ko!! |
kubumilano: All gwud sha....dancin gangnam style...2nd 2 commentna me b second oo, u b fifth, if u can count call u younger brother to do it for u!! Atleast 2day is friday he must b bak from skul!! |
I tot he is nt playing againt ivory coast? Person wey no fit take risk for chelsea na naija he wan do am!! Playing with our father's heart!! Anyhow na them sabi!! |
Them no bribe them well!! Na naija we dey oo!! |
Let look at this story from another point of view!! They said the mother go to work!! For hw many days!! Wich type work b dat!! I suspect the work is illegal and she is irresponsible!! |
All na political technic!!! |
Am still watching it!!! |
