Uzeba's Posts
Nairaland Forum › Uzeba's Profile › Uzeba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 (of 31 pages)
, |
I will forgive her on the 28th feb!! So till easter day!! |
If i see other people problem's, i will say Baba i worship u!! |
He Just married d gal!! Don't even knw wether the gal lyk him or not!! Next tym if he want to marry!! It will be on the basic of love!!! |
Akpos was asked to complete the following: . . . 1)He who fights n run away? Akpos: e don surrender be dat na, na fear catch am. 2)A rolling stone? Akpos: No fit just dey roll, na person push am. 3) He who lives in a glass house? Akpos: Na rich politician e go be. 4)A stitch in time? Akpos: dey prevent further tear tear. 5) Birds of d same feather? Akpos: Na d same mama born them. 6) One good turn? Akpos: Na correct power steering fit do am. 7) A bird in hand? Akpos: Wetin e wan be again if nobe barbeque. Dem plenty for chicken republic. Half bread is betterthan? Akpos: Puff puff, buns or garri without sugar. 9) A journey of a thousand miles? Akpos: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje? 10) He who laughs last? Akpos: Get brain problem. Make dem examine am becos na begining of madness be dat. 11) A patient dog? Akpos: Na hunger go kill am. 12) All work and no play? Akpos: Na bank job be dat bros. 13) Once beaten? Akpos: Na revenge go follow b dat. 14) A fool at forty? Akpos: U never see Naija own, ours starts 50 15) A friend in need? Akpos: Na parasite b dat. Will Akpos pass the test ![]() |
It is better for ten girls to break my heart than me sitting down for naija to break my heart for the 3rd time in 2013!! |
This is exactly how boko haram made their own threat and the FG take it for granted!! Now it is MEND or MESS!! Just don't have d tym to cram dat name!! |
Am already used to all this here in the north!! It is not a big deal!! Na wen naija send troop to mali dem start to dey mek mouth!! Why dem no mek mouth wen dem dey? |
Why should i bother for the cut-off wen there is alwayz a short-cut!! I just pray naija change for good!! |
Barrack obama dey call me for advice!! |
Even nigeria win against ethopia, i just pray we will qualify!! because bukina faso has already qualify with most goal in the group!! Am sure they will sell their match against zambia!! 4uck up!! |
If dis man can win 1.6m then d man in my compound can do better!!dis thing Na man know man!! Hw dem go waist 1.6m just for face!! |
I think it is mostly made for gay!!! |
. |
As a sure boy!! |
Even in their state university, it is even worst there!! Like seriously, Anambra should do the do!! |
Our chemistry teacher face make me to hate chemistry!! And my best subject is physic! |
Hit on the point and get out of the surrounding for at least an hour!! |
Teacher: what is a verb Akpors: a verb is a web find in a spider web. Teacher: What ar u saying? Akpors: it is a complete sentence sir. Teacher: are u mad? Akpors: it is a question sir. Teacher: dont be stupid. Akpors:it is an advice sir. Teacher:stop that nonsence. Akpors: it is a command sir. Teacher: you are an idiot. Akpors: it is an insult sir. Teacher: get out of my class. Akpors: its an order sir. Teacher: oh, goodness, whata boy. Akpors: it is an exclamation sir. Teacher: may God have mercy on you. Akpors: it is a prayer sir. |
Meaning?? |
Na by force to go outside?? Many poor villager in nigeria are better then some nigerian living outside!! I better b slave in my country than another man's country!! |
U are a nigerian!! U already knw d system!! |
*Space for sell* |
If u trace the man very well, he must be from aluu village, just residing in imo!! |
Moses na goal we want for nation cup oo!! |
It seem the white jersey bring gudluck than dis one!! I am heart broken yesterday!! |
Are u ...... ![]() |
If na 4 nigeria the last guy go vex say him face no dey show well!!! Ena no see as style plus use split!!! |
Half bread is better