V3's Posts
Nairaland Forum › V3's Profile › V3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 205 206 207 208 209 210 211 212 213 (of 231 pages)
I really can't believe it. Rest In Peace. Michael Jackson will truly be missed. He is The Greatest Entertainer of All Time. I grew up on his music and because of him and a few others is why I have the love of music. P.S: I hope this ISNT true. . .for the love of God |
i dey comot. . . I just wan finish downloading "Transformers - Revenge of the Fallen", "Angels & Demons", "Terminator - Salvation" wey dey download for my laptop |
k. . .i'm abt leaving anyways. . . I'll give u my fB id. . b4 i go. . muah muah |
@lysaa YES. . .i agree wif u I.G Ice-klim n lollipop. . .all JOIN. . as long dey r ALL klim!! LMSYO |
never nu u worked |
who b d I.G, who be FBI sef |
i'm good sweety. . for some reason i find myself drawn to u. . |
@lysaa dat 1 dey?. . .how e take dey do u. . .report to my offiz sharply |
im here baby |
i tire for mumurism o |
@gun r u on drugs or somefin? ![]() |
go n sleep slowpoke. . . u no make sense @ all |
na lata she cum tell me say na "orgasm". . .i cum tell am say she for tell me na. . say i bin dey fink say na convulsion dey hold am. . . @pat Ok my love |
@nethacker. . na anoda person gf u dey runs abi? Anyways. . it sorta reminds me of this chick wey i bin d8 way back. . we were "making luff" and kissin @ d same time, i no no were my tin go touch inside dat place, d girl just grab my head and begin chew on my lips, i no fit chop hot food for like 2 wiks. . .after dat day, if she call me, i no dey pik her call o. . .i no dey call am |
@pat. . . wht digitz should i call u on. . the "same" lady juz answered AGAIN |
@femur My broda. . according to NL tradition. . you'll bring tessy b4 our panel and we'll screw her in every aspect and if she's found worthy to be ur woman. . .then we go free una |
@charlione never been d "novel", fantasy make-up type of guy. . .No let ur own swaer catch u oooo @yjay D picz on my profile. . u can look it up now o b4 someone steals it |
@pat fanx baby. . .were u waka go nao? |
duh. . .!!u could look it up . . n reserve ur comments if u want. . .can i c urs? |
An email address will be required to do that?? |
wht mur do u xpect from ur "cake designer"? |
d former bro |
@ben Our kids would be money making machines AFTER they musta gone thru school, grad'd, gotten jobs. . .and ALL d pleasantires that come wif it. . .Dont worry you'll be present @ our wedding. . |
@yjay. Na so i dey do u. . u don rush go look my profile ALREADY. . .i u wanted pix of me. . you shudda asked n i'll send em. . k? |
YES. . .i FIT follow am waka. . . dat girl dey do me yori yori ![]() |
@ben. . beauty dey d eye of the beholder. . i luff am wif d k-leg join, abi u no no say na girls wif k-legs dey acrobatic pass for bed?? |
see love o. . .yjya juz dey follow me everywhere. . how e dey do u na?? v3nom4eva: |
Ah. . I see So na u tessy wan marry kwo?? she nofa carry u cum ma statizon. . .for interogazion!!! *grins* Remind me to smack her silly wen i see her @femur me i no sabi u o . . .me na pat hunny 2 b sef |
it was a candle-lit kiss. . . pere!! |
who u be? ![]() |
@al-laden I don't av time for ur STUPIDITY. . so i'll move on. . .sill puppy If u no get sometin valid to contribute to the thread. . stop postin n logoff. . Besr regards |
@mylove were r u? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 205 206 207 208 209 210 211 212 213 (of 231 pages)
