Valentinooo's Posts
Nairaland Forum › Valentinooo's Profile › Valentinooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 68 pages)
traecey: e no fall here oE be like say you need to relocate come my side here o. Abi how you see am? |
Hissexcellencie: una dey overlap oI just say make i go salute my padi dem wey dey there |
traecey: e no fall here oE be like say you need to relocate come my side here o. Abi how you see am? |
traecey: I am fully nd over fully back o...my side is dry oHaha. Wetin happen now? Upon all this rain wey dey fall so . |
luvlycutebay: Na osun state u go serve in jesus name i pray. ![]() |
traecey: naaa.just wantd a certain ish to die dwn dts y I was scarce dt time...I prefer walkn away dan xchangn e-words wit phantoms...hw u?I'm doing good ma'am. How your side too n hope you're fully back now? |
luvlycutebay: dts gud but me na abuja dey my mind oooooooo.Team Abj, make sure say you buy something come for me o Besides, are you from the south |
traecey:I bin see the guy for C14 thread this morning o. But e run commot before i could say jack |
traecey: Estyfloxy I site u...Debbygirly,Oga Yokiti#d oga is silent, whytjane my blueberry...Top of the morning to you@traecey, you don dey scarce for here these days o. Hope no be say you wan dey avoid us? ![]() |
goodygirl1: ...lol..just passing by...this thread is sort of funny and lively...i had to hang around a bitOk no wahala. But you'll pay some money o ![]() |
noordean: baba i c u,i don suppose sleep dat time buh d show for ds thread dey pin mi down as i jst dey watch.Alhamdulilahi. We're almost there |
Medunah: we thnk GodGoodmorning my angel n how was your night. Hope it was splendid like mine? |
Viewing this topic: mikedimeji, goodygirl1, x3da I salute una o. @goodygirl1, it's like you're new here. Are you part of the B14 or you want to silently view our e-warriors n leave ![]() |
Goodmorning house n how are you all doing? Hope you all had a splendid night like mine ![]() |
Goodmorning everybody, how are y'll doing? Hope you all had a splendid night like mine? Once again i say kudos to those that kept the thread moving, we'll get there one day . C14 loading. |
@Meeky, na only you waka come here? No tell anybody say you see me here o ![]() |
@ noordean, my camera don catch you. goodmorning n how una thread dey go |
Salam aleikun to my Muslim brothers n sisters in the house, I pray that Allah will accept this as an act of Ibadah. |
Medunah: Nice, jz came back 4rm chrchEeya. Welcome back n how was the service? |
Medunah: Sure thingEven me too. |
Medunah: Haha, dats y u av me nahGood to know that. Did you miss my absence at all ![]() |
Medunah: Gud, u? Hmm, it seems like deres no constant lite in ur hometown ooYou're a very good observant. I only saw light the day i got there and since then there is no light again. I'm even back to benin self, i can't cope with the boring lifestyle again. Now i'm happy i have somebody that notices my absence ![]() |
Medunah: *yimu* I hear, greet evry1 4 me too.Why are you yimmuing I don help you salute all of them sha. Goodafternoon n how are you today |
Medunah: Bera, so aw is everyone @ home?They are all doing great. Even my mum say make i greet you ![]() |
Medunah: Naah, fnkzOh i forgot. Maybe when i'm coming back. I will let you know. |
Medunah: My day has bin gud too. Really? To where nd Aw was d journey?To my lovely state. I went to see my people, it's been long i went there. The journey was really enjoying and fast. How was classes today? Hope it's not too stressful |
fragrant:Aunty all join o. But we do discuss camp matters too, it's just that you didn't follow page by page. Oya ask any question make our people answer you now now |
Medunah: If i dnt miss u, who will?Now i'm happy my day has been great so far. How was yours too? I travelled today o |
traecey: il try nt toOk ma'am |
Cleoqueen: Hahahahahaha....nice one...you will have to ask a computer scientist...but my best guess will be a kind of Trojan virus that entered naira land , either intentionally, or otherwise...you know naira land has competitors though right?...so it could be a cyber attack...I'm just sayingI think say na ebola virus cause am |
Medunah: Ayam hereYou no even ask of me while i'm away?abi you no miss me ni |
lorddaywalker: yes ooo sebi u don c hunter use xpensive gunz kill animals? Wait n cYou may want to start it you know. . Even me your friend self go feel safe with you |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 68 pages)
.
Besides, are you from the south
...has anyone seen"Meeky d flirt"...no b mi tawk o
, i would av sent my driver to take u dere with my ferrari
Wats dis rum batch b all about wen U hardly login nd find nysc gist xcept flirtin