Vassilli's Posts
Nairaland Forum › Vassilli's Profile › Vassilli's Posts
Mr Yemmydaivd r u now tryin to say e built d fence so high so as to chase d cultist away? e must really b on cheap crack Abi na still d same area d amorc former pman presido dey stay bird of same feather Igba yi l'aro wen al of dem don suck innocent blood finish |
TOH no b only u c sth wit this big babies of C.Uni durin service o durin my service too 1 like dat contested for Miss nysc she was asked d market price of coca cola bottle she no knw this gal na 2.1 student o, shes also a model and presently works wit kimberly ryan On a 2nd tot, this C.Uni thingy na fraud o mathematically spkin 300k fees som pay nor o dependin on course of study x 120 num of studnts expelled x 2semesters x num of yrs alrdy usd by each studnt na same wit pple wey dey inflate contracts o d sch don scam parents whose kids r involvd o, dem do dem u dey watch am e dey go odidigbo igbo. this 1 pass ettehgate o, na covenantgate o. which acct parents wan write this kinda bad debt? its high time C.Uni experienced aluta o abi na 1 million man walk dem want? abeg o |
Its no longa news that C.Uni doesnt allow mobile fones before d outright band could u imagine! dey ad a phone room where people culd go and listen to all your family probs while on phone u'ld b punished/penalized if caught using d phone outside d fone room. Anyway lets applaud them for their new technology they av this calling card, each student owns one wit individual num u cant b reached on d card in real time o, bt txt mssgs could b droped on it when u slot it in2 d machine, u recieve d mssg i vry much agree wit d post of a nairalander that if u went to any club around the island and ikeja na so so C.Uni students u go find. So wat r dey inculcating in d students wit their doctrine there was this lousy, uncultured, arrogant C.Uni girl bak then when i served we gave er MOTOROLA as a nickname she Smokes, drinks and parties like hell, evrybdy anybdy culd party bt coming fm a C.Uni background, shouldnt she b moderate at it? |
Edomondo u jst dey ear? 1st class in C.Uni na garri in a satchet o wetin u Grad wit? Hope u never too old u still fit go back enroll o Sammy May God 4giv u o na u get your mouth o I dey gbadun this thread o Make una post wetin dey una mind jo just b truthful about d details wey una get\make e no com turn to "blasphemers" |
Re: Expulsion Scandal Rocks Covenant University: 120 Students Expelled « #118 on: Today at 08:35:44 PM » -------------------------------------------------------------------------------- @vasilli you need the vision baby Bishop David is a man of God.He loves God.God sed that eyes have not seen,ears hav not heard and it has not entered into the heart of any man what God is set to do for those that love him, So you see,buildin an empire,delvin into the bank whatsoever is just a startin point, there's more to come. Just love God and u are established FOR LIFE!!! Jaylinaa abi ki lon je? This has always bn my prob wit C.Uni student we dey try talk true ere U r so emotional, passionate and fanatical abt issues Sammy Na vision for oil and gas i dey find o y i no go fit bid wit papa? Na two head him get? i agree wit ur quote abt Jerry o i even read say 1 minister say if u r a banker banker well, lol |
Someone pls educate me Shey NUC granted this sch license Are the school's rule in accordance wit the laid dwn rules and regulations of NUC. Cos like i earlier posted, dont think those dat made such laws would av bn able to abide by them in their days Another question pls Why are Religious Private Universities this expensive I think it negates d religious ethics o I read somewhere that[b] PAPA[/b] wants to build a conglomorate/empire he wants to delve into oil and gas, banking, etc I need God to give me a vision too o |
Jaylinaa, a new generation of leaders indeed Leaders dat cant defended their degrees whether u like it or not or agree or disagree wit pples opinion or not there sth dat isnt just right wit d administration of C. Uni |
Y dem no go com write test? una no hear say skye bank wanna diversify into water banking, !, lol But rillt it aint funny any longer could dey av tried al diz during d military regime on a 2nd note, dey r exercising their right |
i think dey only principled and not wicked |
"Scamist" |
My igbomina peeps. Wat a happen? |
So many tale abt d sch o whre as much as 20 students grad wit 1st class in a class whre u av to sign attendance @ church to knw those who dont com? Whre telephone dats like a mans soul is a contra band, ! |
Y wont dey disobey? The rules r too stringent Wonder if members of d board would av bn able to cope if it was in their dayz? D kids av bn pushed to the wall Never mind d post of C.Uni students Dey can b so arrogant and lousy A lot of them need to grow Av a num of them as frnds though Bt 120 is a large num o when no b exam malpractice? |
Any Mba 1 oau student in d hse? Hw r u guyz finding the programme? Wats r u opinions abt our lecturers? wat r ur opinions abt our course mates? those that act silly and all dat. Its bn funny anyway |
I always faulted Mr Shobanjos sense of judgement He wasn’t rational in evicting I wonder what dat Nigerian-American was still doing on the show till d end……. |
You, Mr Onos -"Hsmpwise" Hemisphere abi ki lo pe ira e? u seem to b a lousy arrongant fellow Ki ni prob e? |
Abeg tell them jo Rather recieve compliments for dressing good they end up insulted Its so annoying Samething wit girls that put on jean trousers that doesnt fit Must al girls wear trouser sef? |
Prof which one u no dey? i quarrel wit u? u knw me b4? u no c say i don make d correction 4 d post? if i no take d correction i go change am? Abeg o. I knw say na ur type go community high sch, Mr Onos, |
Prof, u knw say i b sec sch drop out no mind my English |
Japaul too Abi dem want make the price crash to N1 b4 dem release our certy? |
Newyork state governor honourably resigns after prostitution scandal We knew what it took Madam Etteh 2 dishonourably resign and disgraced out of office over millions of naira scandal Our leaders lack Integrity, |
How nice to knw someone whos buff day is 29th feb Hw do u feel abt it? |
Make una leave these banks jo Its only wen u av a fat acct they become friendly Can b so lousy,slutful and arrogant. ontop ur money oooo, |
My head dey scatter when i c nice moderate hips and the right size of tits I don't fancy flat footed chics |