Vassilli's Posts
Nairaland Forum › Vassilli's Profile › Vassilli's Posts
essien's header would av beaten any keeper |
Nice header fm Essien. hope we come bak i believe say na we get the match Ghanians av bn mouthy! |
make vogts sub yak for martins for second half abi wetin una feel? |
hope we sustain the pressure o go eagles! |
y all of una dey provoke? i talk am say Nigeria no go win even 1 match The super fowls ad better not waste F.G resources by returnin by flight. Make dem trek reach seme border. we go go pick dem wit molue and keke napep convoy. Na 3 - o benin go give us on tues nxt wk |
bros hw we go do? mali should be called super eagles since dey are also knwn as eagles of mali |
wen u employ some one dat is a scotland reject and a hotel manager to coach a team dat is regarded as d best in africa wat do u expect? players thinking like cooks. u can imagine nigeria playing long balls it was so terrible and a sorry site. abeg make d man go won ti fo cup (dem F UP) |
@ dis point, i am short of words. where/ How did FIFA com up wit d rating of nigeria as d best team in africa? we have been a shame in the tournament. Berti Vogt was lookin like a lost coach didnt have any idea n wat to do. u can imagine nigeria playing long balls dat we are not used to. well we wil send pple to welkom dem @ seme border. oma se o!!!!!!!!!!!! |
I pass Zenitn bank gals for 'highway' 'olosho' gals. fm their mode of dressing and pattern of make-up al na marketing strategies! God help dem sha |
Una no dey watch d matches! u sure say Nig fit win any team for this nations cup? I bow to una oooo. God help us sha |
i do,nt a picture freak,ve got friends who on the way to a lecture still waits to snap(can't rememba d last time i snapped and when next i will,maybe on my wedding day) MEMUNAT , Ithink we should hook up, we r weird not pix freaks |
Make una allow dem express dem irresponsible selves! afterall celebrities like 50cent & Eedris fought on board a plane 2! |
I dont like to snapp either. i knw wat pix r 4, ijust feel am nt photogenic. I knw ladies love to snap, avnt met any dat hates it |
Efuah, u wey start this topic u b olofofo na aproko go kill u wetin b ur biz with ur neighbor husband matter abi u like the jobless guy? repent o |
My guy, then spk wit sign language, or spk pidgin like i dey type abi u no sabi pidgin? den your problem don turn spiritual 1 o Medically spkn, try dey brush ur throat like 6times daily |
whre's sanmi adejuwon nnps malu road apapa. |
chairman, nothing do u o u knw lagos hold up can be terrible sometimes! u fit chill inside the thing for hrs al u need do is shine ur eyes eko ile! |
the idoit should be thrown out of any community. his wife should collect the baby coz he is her husbands baby and also hers. |
y's geecee soundin religious the ans is relative a modest and gentleman wouldnt go dat it boils dwn to self esteem and respect 4 urselves where did dat man pic dat attitude fm? fm his parents, neighbours or peer group? the influence comes fm any of the ff or could it b economically, socially, psychologically influenced |
uju, wen we whre growin, we heard any omo subjected to pressin at an early age na im dey get large ikebe! try go make guyz press dat tin! jay baby who b u? eniola, God bless u wit dat tin, kp it! try nt to wear fitted clothes |
babe wake up u neva see anytn u sure u are a nigerian and a lagosian? wat will u say abt danfo drivers $ abgero? |
my dear u beta dive d offer |
dear u beta dive d offer |
baba iyabo is upto sth o lets keep our fingers cross and watch the mystries unravel evil men do live wit them |
am presently servin in jalingo taraba state this sort of arguement ensued btw i and my neighbors wat pained me most was dat dey dint argue like graduates dey dint argue logically and objectively hw d hell will a graduate earn 5k per month? dats not even enuf to pay t.p y must me subject ourselves to these greedy enterprenuers cos we are desperate to get a job? |
who knws Dolapo Olowoyeye? she attended NNPS Malu road now Mobil road Apapa. Also Osagioduwa Evans Ogbebor Bukola Amusa NNSS P.H |
i 4 lyk drop ma num na only chics i need call me o 080723, |
for ur mba full tyms abt 150k while executive abt 250k but heard they are abt reviewin the price to make it standard like LBS am also interested in a Msc in lag any info pls kip me posted |
am presently serving in jalingo taraba state read all ur comments, was interesting nysc is fun and an experience lets forget the inadequacies |
i feel ur pains we need the tymly intervention of the supernatural! the market i growin daily |