Vassilli's Posts
Nairaland Forum › Vassilli's Profile › Vassilli's Posts
i vry mch agree it u celtel is not living up to xpectatns after rebrandin for 4 tyms now i believe in their company lets give'em d grace their xcuse will b rebrandin |
hear the bone of contension amongst undergraduates which sch grooves most y not think of the growing pool of unemployment u might likely fall in2 with tym tink right tink +ve |
buddy, oil dey ur head i envy u congrats my turn go come! |
wat an idea eolutosin gat. idealism differs a great extent fm realism |
una dey happy say standard chartered is, who b the big boi una knw 4 the co? this country hard o |
abeg, i dey find jab o wat is their requirement? |
abeg o, wetin 9ja dey turn 2? y b say an average gal's prob is relationship? 15yr old talk abt boifriend? this not part of our culture pls babe try jand. |
abeg o, wetin 9ja dey turn 2? y b say an average gal's prob is relationship? 15yr old talk abt boifriend? this not part of our culture pls babe try jand. |
dan leave cool fm? Yemmydavid confirm. He's the mainframe of coolfm o chics no go dey catch their trips again |
make i tell una my own ordeal. i passed that route 1wk ago. ore to benin alone na like 8hrs and dats cos i was in a mini bus. luxirious buses and lorries dey slp the road three day.sth wey no pass 2hrs on a good day. we no get govt for this country. na flight dem dey use. abi no b so? poor man go suffer for this country o! |
hey, y u dey try compound our problems and give us cos to worry and question y all fingers aint equal. this one no b biff talk o but u knw hw many graduates dey look for one? |