₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,880 members, 8,428,466 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 12:55 PM

Toggle theme

Villa12's Posts

Nairaland ForumVilla12's ProfileVilla12's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 138 pages)

Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:39pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Land grabber.. Sorry, Mother grabber grin
no more freebie o grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:38pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Abi ya mama nor dey see alert grin Hahahahahahahahahahahah
government POS merchant grin

No more freebie o grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:38pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Person mama wey u claim sef don shock run grin

Hahahahahahahahahahahah
Government POS merchant grin

Freebie man grin
Online almajiri grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:37pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
God no allow us get Pikin like u o grin

Poverty don make u swap mama sharp sharp grin
hahaha hahahaha

POS merchant grin
Freebie nigga grin
No customer today grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:36pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Strangee don adopt stranger mama grin Hahahahahahahahahahahah


Poverty o grin
grin grin grin

POS Freebie grin
Osho free man grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:36pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Your mama born nonsense.. U sef carry nonsense do mama abi grin

Na why u dey claim person mama grin
POS merchant grin

Government don dash you POS to take feed your useless family grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:35pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Your mama born nonsense.. U sef carry nonsense do mama abi grin

Na why u dey claim person mama grin
Government don try for ya life o grin grin

Government POS grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:34pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Odale, because of screenshot, dis one don deny em mama grin


Hahahahahahahahahahahah
POS merchant grin
Na government dash you that POS wey you dey use

Freebie man grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:33pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
As your mama don fail u & u don fail yourself, u don go grab person mama abi grin

Grab your copy now grin
Pastorfire i know say na government dash you the POS wey u dey use grin

Osho free baba grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:32pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
So, if dem call mothers day, u go say your mama dey Nairaland abi grin
pastorfire the POS merchant grin

No more free government money grin

Werey dey speak in tongue
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:32pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Person wey u no Sabi, u don adopt person mama because of screenshot abi grin

Hahahahahahahahahahahah
POS merchant of our time grin grin

Screenshot 5 million from your customers na grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:31pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
So if dem ask where your mama dey, u go claim orphan abi grin

Hahahahahahahahahahahah
POS merchant grin

Him mama go buy your entire lineage complete without leftover. Yes or No?
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:30pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
People dey call dia mama.. Dis one dey call another person mother grin grin grin

Hahahahahahahahahahahah
POS merchant grin

Him mama go buy your entire generation complete without leftover [center][/center] grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:29pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Dey brag for money wey no be dia own grin

The other own don get mama via Bluetooth grin grin Hahahahahahahahahahahah
grin grin grin
Pastorfire the POS merchant of our time grin

You can do better try look for customer grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:28pm On Nov 23, 2023
Pastorfire the POS merchant grin

You're free to use your numerous alternative account o grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:27pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Una dey swap & swipe mama grin

Hahahahahahahahahahahah
Pastorfire the POS merchant grin

Go Suleja go look for customer with 5 million for account na grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:26pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Abi una don take una mama do "exchange program" Hahahahahahahahahahahah
him mama go buy all your entire generation complete without leftover.

You agree grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:26pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Ya mama nor dey do ajor ni grin Hahahahahahahahahahahah
POS merchant grin

Customer never show grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:25pm On Nov 23, 2023
Pastorfire the POS merchant grin

Him mama go buy all your entire poor generation complete without leftover grin

Yes or No?
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:23pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
See two useless "Poverty United grin grin

I get my money de brag..

The first fool dey brag ontop another person mother money grin grin grin

The other fool dey brag for em mother money wey em no get grin

Hahahahahahahahahahahah


Two idiots grin
him mama go buy your whole entire generation complete. Yes or no? With evidence to back it up
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:22pm On Nov 23, 2023
Pastorfire the POS merchant grin

Go look for customer with #5 million for account
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:19pm On Nov 23, 2023
Pastorfire him mama go buy your entire generation complete without leftover grin

We give you 6 months grace to take find customers with 5 million
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:16pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
No be frustration carry u from nonsense research work to gambling grin grin grin grin

#400 poverty grin
POS merchant grin

Shey make we cease 🔥🔥
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:15pm On Nov 23, 2023
lolu2019:
make we give am one month.
grin grin grin

I swear even 6 month the werey no fit see customer with 5million for account

Baba con dey speak in tongue grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:09pm On Nov 23, 2023
Pastorfire the POS merchant grin

Reminder his mother will buy your entire generation complete without leftover. If na lie oya prove us wrong with evidence

You fit use your customers account balance grin

We give you the grace
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:06pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Dan gidan jahili azalimai shegiyan banza kowei
POS merchant grin

Shey make we cease fire? grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:05pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Dan gidan jahili azalimai shegiyan banza kowei
hahaha hahahaha

Werey don dey speak in tongue grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 7:43pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Idiot, the last one we send.. No be EFCC u dey shout upandan grin

Lori 1k..


Poor bastard
POS merchant grin
Drop your full name with your account
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 7:41pm On Nov 23, 2023
Pastorfire the Almajiri grin
POS merchant
Begi begi of free government money
Him mama go buy your entire generation from the time of Adam till thy kingdom come

If na lie, prove us wrong

You're free to use any of your customers account grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 7:33pm On Nov 23, 2023
Chimezie198:
Has our dog eaten today?

Please throw a bone to him on the floor make we hear word...
grin grin grin

Pastorfire dey find any free government money to chop. Werey na POS merchant him be grin
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 7:30pm On Nov 23, 2023
Pastorfire the POS merchant grin
His mother will buy your entire lineage complete. If na lie prove us wrong with evidence
Jobs/VacanciesRe: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 6:52pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Fool, that money is in my account. If i expose all my balance here from different accounts, u go know say ya mama na poor woman cheesy
werey grin

Should we give you more time to get more customers with millions running in their bank account? grin

Him mama go buy your entire generation till thy kingdom come. Prove us wrong with evidence grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 138 pages)