Villa12's Posts
Nairaland Forum › Villa12's Profile › Villa12's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 138 pages)
ednut1:you lied Not all virgins involved in shit |
Slimm01:Lol Principal cup for Kirikiri town ![]() |
Lilchilz: ![]() The werey dey survive on government funds ![]() Less than a week for November to end, Npower no go pay and his frustrated life will increase U wan kill am Aboki no sabi wetin be pampas in the first place, and i no sure say government dey share pampas as empowerment ![]() Freebie ![]() |
Professor443:is he your leader? Is he responsible for eating your commonwealth resources? Is he the one eating the future of una unborn kids? Was he mandated to create jobs for the masses according to the constitution? |
benuejosh:Story story story The ones they owe close to 9 months outstanding stipend, have they pay them? |
sulaak:if your useless country was good, Nigerianns won't find abode in another man's land. Your useless leaders has eaten up the future of unborn kids already |
PastorFire:get customer with 5 million for account Flood here with my handsome pics ![]() I won't mention you again until you are ready for those challenge I hear say your papa na🐕🐕 wey born 🐕so you fit dey talk dey go sha ![]() See ya ![]() |
PastorFire:6 months grace to take look for customer with 5 million for account And make you post your ugly face make we see ![]() No forget your promise to flood my pics here o ![]() |
PastorFire:government freebie ![]() No forget lolu2019 challenge sha o Shey you know him mama go buy your entire generation complete without leftover including your POS machine and your wife Kpekus join ![]() |
PastorFire:You no get the money government freebie ![]() |
PastorFire:flood here with my pics first before i go answer you ![]() Go Twitter and IG to get more pics I be handsome bobo ![]() |
PastorFire:you can continue from now till tomorrow morning. No problem. I will join you tomorrow morning. Make sure you flood here with my pics biko🙏 |
PastorFire:Lol Run, after you don collect ![]() It is late already Sleeping things |
PastorFire:I be fresh handsome dude Nothing to be shy about Na u wey dey depend on government freebie to take care of your family at your old age ![]() |
PastorFire:bring more of my pics freebie ![]() I |
PastorFire:I finish you this night ![]() Na one of my ugly pics be that sef I be handsome bobo o ![]() |
PastorFire:even a blind man know say i finish you here, but dem no dey give award for am sha ![]() |
Pastorfire na fresh handsome dude o He just like government freebie ![]() |
Pastorfire the POS merchant man ![]() Abeg no go commit suicide o please I won't body shame you again However,Shey you know say him mama go buy your entire generation complete without leftover including your POS machine and your wife Kpekus ![]() |
PastorFire:I no go body shame you again ![]() Pastorfire i no go body shame you again Afterall na God create you |
Pastorfire i no go body shame you again Na God create you Afterall i no fit create human being Sorry government freebie ![]() |
PastorFire:Rich man wey dey survive on government freebie ![]() Shey you know him mama go buy your entire generation complete without leftover including your POS machine and your wife Kpekus |
Pastorfire i no go body shame you again ![]() Afterall na God create you |
Pastorfire government freebie ![]() E be like you no get anything to talk again i won't body shame you again sha |
PastorFire:Shey you know him mama go buy your entire generation complete without leftover including your POS machine and your wife Kpekus ![]() |
PastorFire:Buhari freebie ![]() Shey you know him mama go buy your entire generation complete without leftover including your POS machine and your wife Kpekus ![]() |
Pastorfire the survivor of government freebie ![]() Did you have anything else to say? |
PastorFire:government freebie ![]() Shey you know him mama go buy your entire generation complete without leftover including your POS machine and your wife Kpekus ![]() |
Pastorfire see fresh dude e wan run mad ![]() Did you have any fresh dude in your generation no lie o ![]() |
PastorFire:Humility ![]() Shey you know him mama go buy your entire generation complete without leftover including your POS machine and your wife Kpekus |
Pastorfire ![]() You go fear Humility |
Pastorfire the ugly haggard man Shey you know him mama go buy your entire generation complete without leftover including your POS machine and your wife Kpekus |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 138 pages)
