Virus05's Posts
Nairaland Forum › Virus05's Profile › Virus05's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 (of 44 pages)
js1 to js3 - D ss1 to ss3 - C |
tunde1200:so u want make im dey predict pple wey go die daily abi.. I dont know y some pple r just illiterates |
hmm..all of una wey say .'he didnt predict d collapse of his church building.' i pity una...nigerians ehn... Jesus will come like a thief in the night..you cant tell anything...y will u just be judging somebody like that.. Nawa oo. Check wikipedia for his biography |
henryangelo:the guy na illiterate like buhari datz y..make d guy go join army and mak im go see wetin dey happen dere..some people are so stupid...thats why i said buhari supporters are illiterate..just imagine wetin d guy dey talk...we should not be deceived.. |
chop ur free 66 odd..am sure they will come out good...itz 4rm someone he always gets it Today Prediction - 13-03-2015 ►Odd:: (Depends on bookmakers) FC Liefering -:- SKN St. Poelten -1 ►odd:1.65 Sparta Rotterdam -:- Fortuna Sittard -BTS ►odd:1.94 Laval -:- Nimes -TG 2-3 ►odd:1.80 Creteil -:- Angers -UNDER 2,5 ► odd:1.53 Valencia -:- Deportivo La Coruna -1 ►odd:1.45 Vitesse -:- AZ Alkmaar -BTS ►odd:1.60 Paris FC -:- Frejus Saint Raphael -TG 2-3 ►odd:1.80 Monaco -:- Bastia -TG 2-3 ►odd:1.80 Total Odds :66.26 T-G mean total goal. 2-3 can be. 1-1 .2-1 . 2-0. 3-0. with this outcome u win 2-3 |
whatz ur degree...i think my dad can give you a very good job....im in abj now..where are you?? Letz meet face to face..so dat dere will be nothin lyk scam..my email is [REDACTED] |
Seun come drink o
|
Etisalat is the best and Fastest network..Abi u wan use style advertise say u dey sell data...?. I download 10 gig+ (pc games) in less dan 3hrs |
nna mehn..Donjazzy how far now...where u dey... I need moni to start up business oo...i go beg am tire |
I swear no matter what happens APC will NEVER and i say NEVER win this elections...Quote me... letz watch and see...God have already Said it...I and you know they are trying to rig the elections..But it will never work...If you thing buhari will do better than jonathan..i am telling you ....You are an Illiterate..To Hell with Apc..and their supporters...ah ah...What nonsense...the kind of brain some pple have ehn..i dont just know...Or you think to become president is just by sitting down...Please Go to school... Coz i know most supporters of apc did not Go to school..thats y they dont think well.....Please LIKE if u support... |
....... Thanks |
even if u read dis ..you'll knw itz a childish stuff...buhari want to win d election by force...illiterate..we cant and wont allow an illiterate to rule nigeria..no God4bid |
Oya chop dis 1... paris sg vs monaco tip X/1 |
Evian tg vs lorient tip Draw |
virus05:Won |
Fleetwood - scunthorpe draw |