Vision2050's Posts
Nairaland Forum › Vision2050's Profile › Vision2050's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 80 pages)
[color=#000099][/color] na vigil? |
shey dis tin no go reach my turn tonite ![]() |
*Yawn* |
7-10pm. The time almost reach |
![]() Idowuogbo: O fori gba gate ni? Respect ya self o! wetin U no see as dem plenty ni, the heat is too much..... |
i dey see some new new faces here *idowu shey you invited your NURTW member ni Make dem no come brake bottle for here ooo* ![]() |
my belle ooooo |
epistle ti poju |
COOL DK:ole(lazy) you no want make i challenge you ![]() Let play the game bro... vicky i hope you accept my apology? |
COOL DK:neva bro |
vision2050: no vex my love just kiddingplease accept my apology |
[quote author=~vicky~]you are disqualified [/quote]no vex my love just kidding |
The breeze don do. * wey my seat , i no see. I sit on vicky laps*she no talk, e be like say she is comfortable* |
baba dey: Google searching...u couldn't chill enough after coping to remove those [b],[a] things. You are a fake guy jast unfortunate.dont open his yansh nao..... |
Princeparix: *stands up 2 check if DADDY is here*you mean crownprince ![]() ![]() |
[quote author=~vicky~]na wa everybady just dey chop popcorn!! |
lack of ventilation in this hall * i just waka go out take fresh air not to suffocate* vicky I dey come...... Shey you hear me ![]() |
[quote author=~vicky~] [/quote]my vicky, take popcorn |
vision2050: I greet everybody oooonobody answer * I force myelf inside wit my AK47 rifle, i shot sporadically..... Cool kd sustain head injury, idowu is running helter-skelter, Eze flee with the speed of light*........ |
I greet everybody oooo |
you don become T.pastor |
undea6: Eze, unfortunately, I am not going to be available this evening, you can as well put my slot open for grabs.eze.... Some people don dey run ooo |
make i enter bike go Imodi-mosan or ososa because of cool kd |
COOL DK: Iro! Iro! Iro!nibo i just subscribed. A kin ti tori gbi gbo paja, A kin ti tori boro boro pa obuko. Ase ni mo pa fun (you go busy tonite and forget woo challenge). E yi ti mo wi aro ti romo..... |
sista idowu shey you don work wit NURTW before ni ![]() ![]() |
COOL DK: I get Odesi! Your magun no fit work rara tori oko t'aba so mope lope nso pada!ewo orisa.... A kin pa eta loju ran, oro tokete ba bale so nile ngba, e yi ti mo wi loni o dase, toripe taba poku ni popo oku ni da hun, ito (saliva) nbale ko pada senu.... ase monamona ni nbe lenu oka. Oya COOL KD ma takiti, takiti, takiti.......... |
COOL DK: She just left this morning. But she beg me make I no let you know oooo.i hope you lay wit her Make my magun work sharp sharp |
almost 110 |
COOL DK:nothing do you bro. I no see vicky on dis thread. She dey wit you ![]() ![]() |
flow1759: aaaaaah!! Am short of words. See person dey get sleepless night because of me oh. I don become superstar oh. Or so i tot.your story wot it, so i tot.... |
see madness here, this thread don hijack by violent fellows...... I don begged you people to stop u no gree If i start my own ehn..... |
make I sleep jare, standing ovation for the winner 2morow, the couple should go for honeymoon @ Dubai |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 80 pages)


U no see as dem plenty ni, the heat is too much.....