Vision2050's Posts
Nairaland Forum › Vision2050's Profile › Vision2050's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 80 pages)
Idowuogbo:my guy sabi ur oriki ![]() |
CFCfan: Bros, take am easy.see the line wey my guy drop. Na confirm ILE-IFE guy |
if cool kd no win na fight dis morning oo #wearing my glove |
bros i neva sleep ooo |
COOL DK:woo her then |
CFCfan: @Maximus85: Many people go search for your name o.most of dem na granpa for facebook |
COOL DK: Idowu ngbo, Are u BROKEN BOTTLE?na Chairlady of NURTW oshodi branch |
ITbomb: Eze Promoe over to youeze give de boy a chance.... He too wan taste wetin old man dey taste |
COOL DK: [size=16pt]Yeehhhhhh!!![/size] [size=14pt]Idowuogbo ke? Na gbege be this ooooo[/size]hope she no go break bottle for your head, when small quarel occur ![]() |
Princeparix: thanks bro_pls d name is princeparix>only ma queen is entitled to the name parixprince.lol*shake hand* thanks for recognise me, you worthy a winner enjoy your honeymoon |
Eze tell me the result 2morow, sleep don full my eyes |
dis MOG self, instead of dat he should have adopt L101 ![]() |
i no wan laugh ![]() ITbomb: You better start planning for alternative or else that pillow go suffer tonight ![]() |
COOL DK: Yes oooooo! I be Gunner fan.shame no dey catch you Why you still dey support dat trophyless club Find beta club e.g swansea city |
*waiting patiently for Smartie gurl, while i spread my bed* ![]() |
Jeffery Hunter of Naija |
Eze Promoe: Still waiting for Smartie gurl and Popowaa to pick their men!dos ladies no dey online. So i tot(flow voice) Viewing this topic: rali123(f), Oahray(m), TEA esq™(f), Eze Promoe, adim2(m), vision2050, Princeparix(m), sanb(f), An0nimus(m) and 2 guest(s) |
COOL DK:you be gunners fan ![]() |
sanb: Same here...thanks |
sanb: Dude; this certainly brought joy to my heart. I’m clapping my hands right now; you’re three much……my heart rejoice |
people fail to show up *madrid na draw dem play* ![]() |
My promise to Smartie gurl if she accept my me I promise to always lift you up When you are feeling down I promise to wipe your tears When you feel you need to cry I promise to keep you smiling To show off that beautiful smile you have I promise to be your strength Whenever you fall weak I promise to be your voice, When you can't find the words I promise to be your eyes When you cannot see I promise to be your ears When you cannot hear I promise to always tell you what’s real When you want to hear the truth I promise to be your dream catcher To chase away you’re every fear I promise to be your smile When you’re frowning I promise to always cheer you up When you are down and blue I promise to give you faith When you are feeling insecure I promise to keep you sturdy When you are feeling unsafe I promise to listen When you need to talk I promise to tell you no lies Just what is true I promise to always lend you my shoulder For when you need to cry I promise to always hold you When you need someone I promise to always care for you Wherever you are I promise to always be there I promise to never hurt you and never break your heart I can’t promise you the world I can’t promise you the sky I can’t promise you that we will never fight I can’t promise you that I will never cry But I can promise you that I will always be true to you And baby I promise that I will always love you more than anything with all my heart, no matter what happens or what we go through, baby I'll love you until the end of time! Ill be your guardian angel That’s my promise to you!! |
i dey come oooo |
Eze Promoe: *drinking garri and honey while waiting for wooers to show up*plenty people don lost interest... D lady u say make i woo say no dey online..... |
smartie girl wey you dey? *roll eyes* |
Eze Promoe: vision2050, you are about to be auto re-slotted to slot 6, and you're to woo Smartie gurl. Press 'YES' to accept Press 'NO' to reject. Ok make i try |
i dey here since cool kd where you keep vicky nao *watching madrid match* |
MOG no do well ooo, take am nao since he don left so i tot ![]() |
*waiting patiently for Vicky and Cool kd ![]() |
i dont think the tin go reach me because na slot 13 i dey ,only 5 SLOTS participated yesterday before I slept. SK don qoute me abeg... |
bike just drop me what befall me tonite no good ooo *eka/kokoro just sting me* anyway make i siddon for front seat |
Penis sucker: Question for the organizers of this competition:you be lesbian ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 80 pages)


