Vosquare's Posts
Nairaland Forum › Vosquare's Profile › Vosquare's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 128 pages)
d show is on....#teamspord |
Mickey7: olryt..#teamspearsshey i no tell u say na smal smal dem go dey kum......#teamspord |
dey r both gr8 tho.... |
Anuoluwap: Now obvious Everyone loves teamSpear because of Ifunanya. I love teamSword as a whole. But Edmund is someone to watch out for.dats wat meni ppl no understnd....#teamspord ![]() |
JOYCEOUS: I tink d reason is because sh's nt in d spear tribe..tracy b tom boy na |
Mickey7: no cos she's annoyin truly...u dn wake abi |
Mickey7: lol oya na..me sef wan sleepGod bles u....u go mari a woman especiali tracy.....u go watch gulder ultimate search season 100 ijn.....im done,im gone... |
Mickey7: worevabobby papa...easy na....ur son go soon reach home |
Dongozzy6: Edmund the Leader of the sword team is feeling feverish!I pray he gets beta b4 tomorrow's task..he's too gud to be evicted!he deserves to be the ultimate man!for dennis...I want dem to evict him but dat will be after dey must have evicted "bobby" the girlish guy..ad tom-boy "tracy"..#ifunanya or martha deserves to be the last gal standing!..for kunle na 2nd position sure for you..Anthony ad halima 4th ad 5th!#teamspears#haha....u b t.b joshua?? |
mickey mouse i min mickey7...liv mi alone na....let mi go nd slip na....stp holdin mi na......i dey prostrate abeg ejor sori pleas biko..... |
Mickey7: lol rotfl lwkmd lolZzz ..nd e b lyk say na my sister she b o(frm edo) na I'm I dey here dey hate herna all type of lafta u write...lol,rotfl...lwkmd...lolzzz....which 1 high pass? |
Mickey7: lolzZ u so funnymi??.....i no b comedian na |
it is a natural sumtin go tracy x ur sad day go tracy x ur sad day |
i no even understnd d grl's name tracy chapelle abi na tracy sapele ![]() |
Mickey7: Tracy Chapelebros eh....na wu kon ask history 4rm u....u sha wn alow dem 2 finish dz tracy grl....chai |
spord tribe....wat x ur profession!!! Imposibu x nutin winnin x sumtin......hehehehehehehehe ![]() |
now i support.......spord team cos i lykedmund,kunle,tony,martha nd ifunnaya......sinz oda nlers no lyk bobby tracy dennis nd halima....mi sef no lyk dem.....na wu go join mi ![]() |
Mickey7: square u myt want to reconsider dt ur team o...everyone loves d spearsi go go into fastin nd prayer b4 i choose.....i no pray b4 i choos sword tribe |
vision2050: my tot. because everytin she go dey shout sharwama. She no fine self ![]() |
Mickey7: lol u no go leave me?leave ke......persn weh wn enta tv go shut persn mowt.....we dey go 2geda...i wn go toast ifunanya |
Dannyxy: Spear tribe!yeah,voxsqare go hug transformerc enemy weh b lyk opponent ooooo |
vision2050: u believe in it? Juju ko voodoo ni. We love them maybe dey don lose 2much and we are eager for there victory. #team Ifunanyai dnt bliv in it...............its normal though |
abeg..shey tracy get brain?? ![]() |
Mickey7: shawarma dey ate weeks ago smh fr dt dt dt tracy!u dey stammer 4 nairaland again.....y repetin dt dt 7times ![]() Hop al x well |
bknight:dats if u ever mit |
C'est moi:dats hw ''bintin'' her brain x |
Mickey7: dem dey view dem no dy postna condition jawe....no b everibodi gt meg 4 fone....sum dey use deir moni nd sum no wn post enitin ![]() |
Mickey7: truly I still dnt knw y I love em so muchna juju dem use 4 u b dat |
bknight: What's update on my love, how did she do 2niteshe dn go visit bknight....she go kum bak |
Mickey7: she's been evicted kpele ohshe dn go oooo |
Mickey7: lolzZ ...abeg pple for dis thread tk style boring..na only few dey livelye.g.......... |
i wn go slip oooo abeg......c ya 2moro ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 128 pages)


..bobby annoyed me wen he sed "impossible is beating us".. in fact dt boy must go home

