Warfarian's Posts
Nairaland Forum › Warfarian's Profile › Warfarian's Posts
lol 5k me i dey give okada man 10k |
YOU EVEN TOLD HIM AND HE DID NOT BLIEVE YOU, GEEEEEEEEEEEZ IS HE FROM TRINIDAD N TOBAGIO WAIT A MIN .>>>>>>>>>>. HVE U N ANY WAY TRYD TO SEPARATE HIM N HIS FREINDS, AS IN SAYING BAD TINS ABOUT HIS FRIEND SOME MANY TINS MAY LEAD TO HIS DISBELIEVING, GALS UNA HAND NO DEY CLEAN SOMETIMES |
DID U ENJOY THE KISSS? YES OR NO ABI U DON DEY GIV THE GUY IMPRESSION B4? U NO WEDA NA SET UP? YOU MUST TELL UR GUY OR IF IM HEAR FROM ANOTHER PERSON, GAL!!!! WELL SHA MY MIND DEY TELL ME SAY IF IM PURSUE U NA DAT IM FRIEND U GO GO MEET DEY DATE THIS LIFE NA WA OHHH MAYBE NEST TIME NA UR BREAST IM GO PRESS AS U NO DO NTIN WEN IM FIRST KISS U, IF U TLKT DEN IM GO SAY WETHER IM NO KISS U DAT DAY WETHER U DO NTIN TINK TINK TINK, ME I BE GUY OHHH, I DEY TELL U MY MIND |
Good for the Dog, most dogs are better than humans anyway YOU DAFMAN, YOUR OWN DAFNESS KOM FROM BELE NO B D 1 WEY DEM GO FIT CURE SOON AGBAYA |
i wish say the NCC stuff don set now, shey person for just switch to MTN instead of borrowing or taking from som1 else, you see, if them don do every no need to dey hala if sometin like this happen now MTN self get , una wahala dey una body ohhh |
yes now, u just dey kno? |
ever1 needs happiness and comfortability |
its a pity that Buchi have to go that way, its a shame, and Shade to, i never expected her to leave soo sooooon, i was suprised, inshort the way wey them det take evict person sef na wa ohh, for dat small tin na im make them go evict som1, my nest guy is Chidozie, i pray he wins, as for KI [ISS] M [Y] BER [ASS] LY OR whatever her name is, i am supprised u guys call that disgusting and stupid attitude of hers as OUTSPOKEN/SMART, she it totaly NOISY AND STUPID, as the last gla stading, imagin her sayin if nbody is hungry he shld cuk for himself, thats shows that she does not even know how to cook, SHAME ON HER DOZIE, win this for nairanders, as for KI [ISS] M [Y] BER [ASS] LY i wish her to b evicted ASAP, please bob evict that witch frm the bush, and lets real pipo do this tin but this rs own no try at all, e too fake |
State of emergency no go work, and if the FG like, make them go import Mopos from abroad, e no go work, 'till them fulfil there own side of the contract, na only God not man ohh, God go fit stop this fite i have my gal over there though |
I LIKE THAT BUCHI OF A GUY, I DONT KNOW Y PIPO DISLIKE HIM SOO MUCH, I ALSO LIKE CHIDOZIE, HE'S KOOL, THOSE 2 GUYS WILL CERTAINLY B THE LAST 2 FINALS KI [SS] M[Y] BE [ASS] RLY ABI wetin be that her name , i called Bob last nite n he assures me that she is going out tomorrow, yes certainly, because i dont know what she finds interesting in copying Linda's character. charity begins at home, she say her mama na barrister, na so barrister children dey bhve, certainly NO!, but hers is just toooo geeeeezzzz, imagine her stilll saying "i just dont like him [Buchi], with her kpomo lips wey b like shit, kai, i wish na me be that guy sha, she for suffer everytin wey she tlk, upon the help n assistance wey d guy giv am, ll of them wants him out, thats to show that he will b the last man standing |
wetin concern me/us if the guy STARB ur heart, i dey there wen una dey lock the relationship, abi na my present u for dey enoy the guy fuckin, abeg carry ur wahala go another place, this ur topic no make sense, if i start to dey tell una how many gals dont starb my heart with bottle una go pity me till nest year area i hail |
i kno 1 man for my village, wen in marry this gal, no b say btter marry oh, im kom go buy 1 better fridge with the woman name, as them get small quereel na im the woman say na she get the fridge, say she wan carry am, the man say na lie, the woman saay make them c the receipt, and na her name dey there wen there is true love in a family, anytin can happen |
THEY SHOULD RATHER GO TO BLAZES FOR KIND OF JOB THEY DO BARK!!!!!!!!!!!!!!! |
a Bleep is to Bleep a woman whats ASS HOLE |
[s]What does it matter to you oga Damoche??[/s] it matter s alot broda, some of them even have up to 3 in thier fingers, ah i tink say na only me dey c am ohhh, them dey Bleep up, how a whole pastor go put those kind horrible rings for hand, some na for Occultic purpose, some for protection, some pastors self hnd no clean, some dey cult, some dey use am for miracle some dey use am for differen tins, so na only GOD go fit save us ohhh many pastors i mean many dey wear, and i dey fear if i c am for pastor hand self |
[s]What does it matter to you oga Damoche??[/s] it matter s alot broda, some of them even have up to 3 in thier fingers, ah i tink say na only me dey c am ohhh, them dey Bleep up, how a whole pastor go put those kind horrible rings for hand, some na for Occultic purpose, some for protection, some pastors self hnd no clean, some dey cult, some dey use am for miracle some dey use am for differen tins, so na only GOD go fit save us ohhh many pastors i mean many dey wear, and i dey fear if i c am for pastor hand self |
i was suprised wen Williams was evicted, i believe he wasnt expecting it, its realy sad, but i dislike KIM, she always pisses me off with her kind of character, infact she displays rude and disgusting character, i dont like pipo who are trying to be what they r not. THEM NO TRAIN AM WELL FOR HOME, SHE DEY DO PASS HER SELF I LKE EVERYOTHER PERSON IN THE CAMP APART FROM KIM |
lets wait and c what will happen, at all at all na witch, make we c wether e go work first |
[s]government should not only stop at dealing with these militants but also with the politicians that are supporting them by providing them with arms and financial incentives [/s] WHATS THE DIFFERENT B/T GOVT AND POLITICIANS REASIN WELL B4 UR MOUTH GO PUT U FOR WAHALA THE GOVT OF RIVERS ARE THE COS OF THIS FITE THATS GOING ON SO, THEY SHLD KNOW HOW OR WEN TO STOP IT, THEY SHLD STOP PRETENDING N SETTLE THE SCORE WITIN THEMSELVES FOR THE SAKE OF INNOCENT INDIVIDUALS |
this yers own is not interesting at all, the 1 that annoy me most Kim trying playing Lord over the others,maybe she thinks behaving like Linda in the last GUS will help her, she dey Bleep up she no know, i love Laura though she was evicted today, i love that gal, and Buchi too, i like those 2 guys, but i wish them all luck, the na luck sha, Gods grace |
DEM NO SAY MAKE PIKIN NO GET LONG TEETH, BUT SO FAR E C LIP TAKE COVER AM THEY KNOW THE ORIGIN OF THIS PROPS, THEY KNOW THE ORIGIN, THEY KNOW WHO, WHAT, WERE THE PROPS IS FROM THEY SHOULD APPLY THERE USUAL CONNIES TO SOLVE THE PROPS AND STOP PRETENDING WE KNOW NO WERE DEM FOR ENTA THE AGREEMENT, SO THEY SHLD NOT DISTURB ANY1 |
WHO DEY SOAK GARRI GET PLAN OHHHHH WE NEVER KNOW WETHER THE NEW GOVNOR REFUSE TO FULFIL IM OWN SIDE OF THE AGRREMENT OHHH B4 WE TLK, MAKE WE RESIN OHHH MILITANTS NO DEY WARRI, BAYELSA, CROSS RIVER ETC , Y DEM NO DEY FITE [NOW] I BELIEVE SAY E GET WETIN THE NEW GUVNOR OR SOM1 CLOSE NEVER TELL US LETS WATCH OUT FOR IT, THESE PIPO ARE ALWAYS FULL OF SUPRISES ITS BETTER TO BE ELECTED THAN TO BE SELECTED http://vanguardngr.com/articles/2002/headline/f126082007.html DNT EVA TAKE WHAT PERTAINETH TO ANOTHER PUT UR HAND 4 WERE UR HAND REACH NO DO PASS URSELF IF PIKIN WASH HAND CLEAN, NA IM E DEY FOLO ELDERS DEY CHOP |
i hope AMAKA1 will be there as CHIEF cook, she is realy good at it congrat |
THANK YOU ZUBLAJ, MAY GOD GRANT YOU MORE WISDOM AND UNDERSTANDING |
E GO BETA, no mata what, the fite wey happen for Warfi some years ago wey i still dey there, mem, e b like say this world wan end that time BUT @ d end everytin kom down, e still dey b like that sometimes i did not support State of Emergency, but i believe the Youths/Cultist/Militants canot not just wake up 1 morning nd decided to DISTURB the pice of PH, e get 1 animal wey them say e no dey run for daytime, its either sometin dey pursue am or e dey pursue sometin, na them kno de reasin why dem dey fite, nd pipo still dey wey dey sponsor this fite, Na only GOD go fit stop am, State of Emergency no go do ntin, if care is not taking them go extend am kom abuja, so that dem go dey still dey clamour for state of emergency, mke them leave mata for matyrs, GOD go do im work |
PLEASE WHTS KPMG, i don lost ohh |
its realy sad, but did she ever say she was not ready to cope with the situaton surroundin you? i believe she would have feels comfortable having the baby no mata the situation[b], YOU realy hurts her, and u nid to beg for 4givesness, wetin happen don happen, e dey b like that sometimes[/b], first settle scores wit baba God then kom beg her make she 4give u, cement the love well well make she no say u no dey joke wen u say u love am, just make her feel special like she is to u, giv her whateva she wnts, crown her imediately and the rest bros i assure u go b history hotin do u |
i strongly belive that the FG have special allocations to the police but ther ogas over there will pocket the money and advice them to be harsh on the innocent individuals to make there moni, na tif them b for there, there ogas are Fraud, na only God go help us for there hand ohhh, make the IG of police wake up and giv to his boys what ritly belongs to them and stop malttreatinhg them what about the case against formeer IG did any1 know what they arrived at, abi the don close the case as usual |
God bless your marraige, may your wife respect you and b obedient, may she feed you with good meals and love, you shall by GOds grace be responsoble and kind to your wife, you shall live in peace n harmony, God will be the head of your marraige, i wish you long life and prosperity c d way u kom turn me to pastor because i wan chow rice for ur wedding, bros i 4 like show ur end ohh make i package small rice, at least 5 polythese bags, bros no shout ohh, that 1 self small, if i vess i dey finish 4 derica of rice, so no shout at all anyways congrat, nairalanders wish yu happy married life Congrat! With Ishan i say Amoghon peace |
its rily painful, no 1 plans for it anyways n there was notin any1 cld have done to save him, God knoq why it turns that way, like i can c on the screen of my television wenever they want to start the program they dedicate this years episode to Anthony Muduaga its okay, at least we dont need to b told that his family will be compensated by Gulder. thing like this also happen in other countries, abi na Yar Adua go save am from death, e don happen e don happen, Na God Knows y May his soul rest in perfect peace AMEN |
hey!!!!!!!! Amaka baby! kai u 2 much ohhhh, i dont salivate tire chineke, wait u b restauratur or do you work there? ahhh if this is your handiwork , if i no fit marry u i go sponsor my elder brother to marry u, lol You are just wonderful, i believe this is a chalenge to all the nairaland/nigerian ladies dat does not know how to cook a dime, they prefer fast food joint, you c as pipo dey rush to MARRY amaka1 now, this is an evidence of good home training, them say pikin wey stay kitchen wit im mama, abeg make una help me finish, na beta pikin be that nairalanders ladies/nigerian gladies, learn from this |