Warriking's Posts
Nairaland Forum › Warriking's Profile › Warriking's Posts
|
iskuburi407:THUNDER FIRE YOUR MOUTH DIA. |
nigeriapenbase: |
BuhariCarryGo:STUPID SET OF STUPIDS THUNDER FIRE APC |
GeeString:I STAND WITH YOU GIDIGBA |
ALKARULEZZ:ONIOVO UR TEETH CLEAN DEM NO REACH! DEM LEFT EYE WELL WELL |
LazyNairalander:hhhh |
AlphLukau:ghbx |
Osasnidas: |
Fjdjs |
[quote author=ALKARULEZZ post=54374125]10. ABUJA Based on based ehn, dis na d capital of Naija as all of ona know. The softness wey dey ooze for this coast na highest for the full country. The softness don real attract crowd from different holes come assemble for this arena.. The crowd nor get choice but to settle for pidgin make adagba nor for hang bulb-wire in the long-run. 9. ANAMBRA Still on still ehn, this state still get small levo unto the pidgin spirit based on say na jur river share am from the capital of Delta state.. dat na wetin white men dey call "clash of culture".. 8. KOGI O Bob! This state nor suppose sight road enter this list sha.. but still on the clash of culture things, most strong men here dey ball in Edo state steady unto one or two tiings based on say places like Auchi, Okpella etc nor too give Kogi state yard.. 7. CROSS RIVER Calabar people sha.. Their pidgin dey sound like Chinese dat year sha, but some kind Urhobo boys don hustle enter there come give their girls belleh finish.. this belleh-giving nai make new generation calabar children dey tear pidgin like Sapele agbero these days.. Pikin must resemble papa unto one or two tinz na. 6. LAGOS Ma first hail some kind lost souls for this yard before I fire down.. Men like RMD, Basorge-Tariah, Ali Baba and other staunch wey abandon us go that way.. I jur like let ona know say nor be so o.. Cow wey smart go America go come back as cornbeef one day sha.. Still on still ehn, this state kari-get population from different parts of the country.. But we all know say dia pidgin melting pot dey Ajegunle where Area borku yakata.. Still on the hustle, AJ boys turn musicians o.. all we slangs for Area na dem pack full dia music.....and ona know say music dey kari-spread.. slangs spread so tey market women dey chew dem like gum based on say nor be everybody fit speak Yoruba na.. so d pidgin jur serve as dia lingua franca for dah way.... example of dose slangs wey dem thief na "Who You Help" wey Olamide thief from Shuun Bebe... 5. AKWA-IBOM No doubt, militants don teach these people pidgin finish based on the oyel tinz.. dem try! Down to the big four 4. RIVERS This na one gallant South-South state wey jur gather people from different tribes like Tower of Babel.. Oil industries borku for this state and even omormor know say business must full anywhere oil industries gallant put. These people of different tribes based on say dem nor get unified language come dive pidgin make quarrel for nor too dey sup unto business tidings. 3. BAYELSA Ijaw full this state nor be small.. Naturally their lingua franca suppose be Ijaw, but based on say d state near Delta anyhow, dem jur gat copy dia elder brother (Delta) main language make e for nor loss.. 2. EDO Oba a to pe'e.. Before 1991, this state dey conjoined with Delta state.. dem regard dem as one den (Bendel).. This state nor be number one for this list based on say some kind villages there near Yoruba states like Ondo and Ekiti.... This kari-near don weaken dia pigin anyhow.. na jur Benin come get level unto the lingua.. 1. DELTA Area!! 12 Kpokos for all the Nairaland Waffarians.. Any Effurun pesin here? Abeg signify make men observe ur kpai number.. Dem nor dey drag seat with Oba o..... The full state gallant for d pidgin level sha.. from Warri/Effurun to Sapele, Ughelli, Abraka, Oghara, Osubi, Asaba, Agbarho etc.. Area! ona too much abeg.. I throw backy give all of ona. Dem say overfamiliarity nai nor dey make man chop house rat.. Fly go gather any kporkpise wey like smart for this thread.. [jshsgsushste] |
[quote author=ALKARULEZZ post=54374125]10. ABUJA Based on based ehn, dis na d capital of Naija as all of ona know. The softness wey dey ooze for this coast na highest for the full country. The softness don real attract crowd from different holes come assemble for this arena.. The crowd nor get choice but to settle for pidgin make adagba nor for hang bulb-wire in the long-run. 9. ANAMBRA Still on still ehn, this state still get small levo unto the pidgin spirit based on say na jur river share am from the capital of Delta state.. dat na wetin white men dey call "clash of culture".. 8. KOGI O Bob! This state nor suppose sight road enter this list sha.. but still on the clash of culture things, most strong men here dey ball in Edo state steady unto one or two tiings based on say places like Auchi, Okpella etc nor too give Kogi state yard.. 7. CROSS RIVER Calabar people sha.. Their pidgin dey sound like Chinese dat year sha, but some kind Urhobo boys don hustle enter there come give their girls belleh finish.. this belleh-giving nai make new generation calabar children dey tear pidgin like Sapele agbero these days.. Pikin must resemble papa unto one or two tinz na. 6. LAGOS Ma first hail some kind lost souls for this yard before I fire down.. Men like RMD, Basorge-Tariah, Ali Baba and other staunch wey abandon us go that way.. I jur like let ona know say nor be so o.. Cow wey smart go America go come back as cornbeef one day sha.. Still on still ehn, this state kari-get population from different parts of the country.. But we all know say dia pidgin melting pot dey Ajegunle where Area borku yakata.. Still on the hustle, AJ boys turn musicians o.. all we slangs for Area na dem pack full dia music.....and ona know say music dey kari-spread.. slangs spread so tey market women dey chew dem like gum based on say nor be everybody fit speak Yoruba na.. so d pidgin jur serve as dia lingua franca for dah way.... example of dose slangs wey dem thief na "Who You Help" wey Olamide thief from Shuun Bebe... 5. AKWA-IBOM No doubt, militants don teach these people pidgin finish based on the oyel tinz.. dem try! Down to the big four 4. RIVERS This na one gallant South-South state wey jur gather people from different tribes like Tower of Babel.. Oil industries borku for this state and even omormor know say business must full anywhere oil industries gallant put. These people of different tribes based on say dem nor get unified language come dive pidgin make quarrel for nor too dey sup unto business tidings. 3. BAYELSA Ijaw full this state nor be small.. Naturally their lingua franca suppose be Ijaw, but based on say d state near Delta anyhow, dem jur gat copy dia elder brother (Delta) main language make e for nor loss.. 2. EDO Oba a to pe'e.. Before 1991, this state dey conjoined with Delta state.. dem regard dem as one den (Bendel).. This state nor be number one for this list based on say some kind villages there near Yoruba states like Ondo and Ekiti.... This kari-near don weaken dia pigin anyhow.. na jur Benin come get level unto the lingua.. 1. DELTA Area!! 12 Kpokos for all the Nairaland Waffarians.. Any Effurun pesin here? Abeg signify make men observe ur kpai number.. Dem nor dey drag seat with Oba o..... The full state gallant for d pidgin level sha.. from Warri/Effurun to Sapele, Ughelli, Abraka, Oghara, Osubi, Asaba, Agbarho etc.. Area! ona too much abeg.. I throw backy give all of ona. Dem say overfamiliarity nai nor dey make man chop house rat.. Fly go gather any kporkpise wey like smart for this thread.. ONIOVO UR TEETH CLEAN! DEM NO REACH! DEM LEFT EYE WELL WELL |
Good one |
[quote author=KingstonDome post=63024039]An upcoming artiste named Johnny Creed has apparently committed suicide after he failed to get up to 10K downloads. He threatened to take his own life of he did not get up to 10K downloads and unfortunately, he did not get up to 10K downloads which resulted in him taking his own life. BRO DON'T WORRY, U WILL SURE GET 1 MILLION DOWNLOADS IN HELL. YOUNG FOOL! |
peacemara54:I Pls i can't find u on whatsapp with the numbers u posted |
Pls i can't find u on whatsapp with the numbers u posted This is to inform all customers intending and those who have paid that i will be sending the next batch by Gods grace, this week. You are saved always when you transact with us. Trusted and reliable Pure, unadulterated honey from the bees is available. Pure , golden brown....check my signature.[/quote] |
jidestroud:OK thanks , pls can I get ur phone number would like to discuss more with u. Whatsapp number if possible. Mine is 08076557250. Thanks |
jidestroud:Pls boss, how many days did ur cabbage take before maturity for harvest? |
Mykeldaniel:OMOBA 08076557250 whatsapp me |
I don't know why some people pretend a lot, comon I don't see anything wrong in sucking ur wife's breast while breastfeeding. I do it very well with my wife and she enjoys it very well too. Some times she breastfeed both of us (papa and pikin) at the same time. It's funny but it's fun. |
Ur sister no well at all, if really she knows what marriage is all about then she won't be thinking of divorce at all. Things worst than this will still happen and If it does what will do? Kill him. Tell her to use her head. Gbam! She caught her husband sex chatting on whatsapp. She didn't even catch him physically sexing but chatting and she wants to put an end. Their son would be celebrating his 5 years birthday soon and is this the gift they wish to give the young chap? I have tried my best to talk to her but I have no idea on how to go about this afterall, I'm single. She was like "what do you know about marriage?". The husband on the other hand hasn't taken my calls and he angrily left the house since 3 days. Big bros and sis In the house, what advice can I give to my sister?[/quote] |
Khd95:Are u stupid? Do u realize convenant university is own by a church and not government? We re talking about a government school built with our money and u re talking of school built by the church. Dullad like u. |
Are u stupid? Do u realize convenant university is own by a church and not government? We re talking about a government school built with our money and u re talking of school built by the church. Dullad like u. Does covenant,redeemers university etc allow muslim gathering ![]() U just want to make trouble where nd when there is none. I passs[/quote] |
Hnmmmmm she's a real beauty just like her mom |
Well done sir for ur good job. Pls when is the best time to buy it at cheaper price? |
Pls can u tell us the name of these grasses? I know one the last one (water leaf) |
Just imagine the nonsense from ur pig mouth. |
I would have wanted a little seed too just to plant in my compound. Pls sir, see if u can help us out with little not the whole pack. Thanks |
Pls add me, 08076557250 OMOBA |
Where's my 505? We used to rock sapele babes back then in sapele with our fathers Peugeot 505. Oh how time flies! |
Wow! So this ugwu vegetable can grow in sack? Thanks for this eye opening. |
