Waxdude's Posts
Nairaland Forum › Waxdude's Profile › Waxdude's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 55 pages)
[quote author=dre11]Polikem will be in Abuja next weekend[/quote hmmmmm really |
Reincarnated: So una both dey PH and una never meet reincarneted abeg hw many nairalander u don meet? |
Belovedd: The people for naija and even africa wey don dey use Kim dash pics as profile pics nko? how many she don sue? leave that thing? na who get the money to pay dem dey sue no be any random person. Dillish get money so d babe fit sue, but if na njokusboy use am you don enter 'one chance' be dat. You know say the boy no get tata for yanya..@ bolded.... ur funny shaaa |
Obrafour: Pearl Dillish Pearl Monroe |
Reincarnated: Gawd, you guyz. Don't you know I have a lunch meeting with Barack Obama ![]() |
well its rained in PH so i didnt see nada... |
Agbgift: Mhen, that girl fine pass dillish, set pass her and fair pass her. No wonder for the thiefry and impersonating. Shame on dillish!@bolded ![]() |
I'm stil waiting for see wat adastunner worefa wil say abt dis dts all.....stil dt geh fit defend dillish pass d dillish herself ![]() |
Agbgift: Those defending her are crazy. Her nigeria fan go defend am too. The girl na thief, oloshi, ole, barawo.D adastunner wateva chick neva tok anytyn yet? ![]() |
GH PATRIOT: LADIES & Gentlemen meet......Kini eleyi ![]() |
happi birthday itsmodella the green leeeiiiiiideh.....God bless u real gooooood |
IyawoTM: Baby next month or early decwe go parry tire for here ohh |
dre11: this mean that she will go and engrave that picture for her sitting room, not take her barth for 3days and celebrate the day she took that pix every year like a birthday/wedding anneversary and so ondont be surprised dt she will do it |
toxxxxxxx: Desperate and annoying fan called adastunnerwhizz chaii...but sum pple shaaaa get work ohh ![]() |
reincarnated.....drop it lik its hot...d jist i mean ![]() |
[quote author=#1-stunner]sawa sawa sawa le sawa sawa sawa le [/quote] ![]() |
spade: Great.Hahaahhaha spade...u dis guy |
ochon i see ya ![]() |
lik duhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh |
Tabh: Fat women be falling for melvin to the extent of organizing a party for him..gwad. Melvin will sure have some flesh to grab yipeeeee.story...no b only flesh to grab ![]() |
spade: Gawd! Some WHALES I see in those pics!@ bolded spadey ....lmao...dude u harsh o |
noname: Lol. But seriously those women look like the type that turn this show into Mills and Boon. Anyway I hope they gave him tonnes of money but that party looks too weird abeg..,LMAO.... dis party shaaa |
homesteady: Wait oh! Dem no dey brush?E tire me ohh,dnt understnd why she was rewarded wit toothbrush...didn't dey go to d jungle wit one? |
Eeyaahhhhh...peter is out |
Dis task is not funny ohh...,hahhahah I gues been slim wil be an advantage in a task lik dis I guess |
ninnyanny: Hkaren shaaaaa ![]() |
homesteady: Chei! That boy is foolish oh! Didn't he see that he carried yellow?E just tire me,wonder why he wil pick yellow wen he is puttin on red , nd ait na wa oh..no audio |
chriskwaku: She talk amokay ghkwame u don hear am now abi? ![]() |
tonte:*falls from iroko tree* LMAOOOOOOOO.....so dis is d so called vic o? LWTMB |
Reincarnated: Gbamguy u dey my inside ma head ![]() |
StateOfMind: Ghkwame is a female pokello, so pettyGbam.... |
demelza: I see gays everywhere I turn. chasing bug thinz ![]() ayobase: Your knees down, hands up, with ur eyes closed, and mouth opened.kini eleyi ....do i look lik a kid to u ,go wash ya eye well ohh * collects cane frm him,breaks it ,rolled eyez lik one NL babe* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 55 pages)




LWTMB