Weazley's Posts
Nairaland Forum › Weazley's Profile › Weazley's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 20 pages)
me sef o, abeg users elighten us so we dont end up loosin money abeg |
mtchew, dis one na oloshi, con try am for naija make ndi hustlers catch u mugu |
Oga zubby, more ofe mmmannu to ur akpu, ![]() ![]() ![]() |
Lwkmd, oya frontpage tins lets kil ourself May the cancer of breakthrough invade your family this rainy season may the larkpa larkpa(ringworm) of goodnews infect ur head in jesis name *in wholly's voice*Halleluyah maejay to nileh,; halleluyah halleluya hhaaaalleluyaaaahh, ![]() ![]() ![]() ![]() |
May d cutlass of success slice u into tiny bits IJN May d kalashnikov of happiness shoot u and your family IJN |
Al dis one nor dey applicable to 9geria jor 13 years old wey de waka like mother of jesus fit don nak 27 heavenly feelings, #powerof9ja ![]() ![]() |
Yungwizzzy: if Jackie Chan is death who is sicknessJet li, ![]() |
. |
. |
lol, d gods must b crazy, I should go there wit a giant mirror for their king, and exploit their resourses ASAP, op give me co-ordinates |
lemme just book space, |
yeah, it also saved a friend of mine from committing suicide after his girlfriend dumped him, prraaaiissee thy rord! |
. |
to al dem married women with unfaithful husbands, just keep one of dis fish specie in your aquarium, come bac and give testimony jesus is lord ![]() |
I'v always wanted a gtbank accnt, lemme try it |
Lizzi78: Says Who?smirnoff ice ![]() |
Lizzi78: Y only B0Ys #ZubY...Cos girls dont drink JW |
Viewing this topic: lateef4me ( m), Ebubemg(m), KeBabaLag , mitchel, laceonline02 ( m), bennygee ( m), akoshanti(f ), Aratunde(m), logoligi, mkmyers45 (m), colonel20 , ZUBY77 ( m), zipamowei ( m), indihaus nice zubby, thanx for d updates, like seriously I still feel guilty readin dis thread for free, |
bros, go to ringroad, and fynd ansas |
Hw long wil it last?, a day? |
If u ar too lazy to post dem here, den am too lazy to click dat link, shikena 10/10 |
no, |
yea, I laff die, d one I love most 9japolicebelike weytin de ya boot, fertilizer? Oh! So u de grow weed abi? Oya follow us to station, |
choi oga zubby Is posting, *rushes to his danfo quickly cleans it* make I rush go frontpage go hustle passengers come, wey dat my conductor go sef? *starts danfo and zooms to frontpage, whistlin time na money ooo, tym na money* |
[quote author=sexy glow]Papa no finish school mama no go school now dem no won get patience give pikin sound education! U wey go school,mtchew, |
newman10: This guy is a scammer. Do not patronise him.thanx bro, al dis onlyn hustlers sef, @gemnation ya mate dey champions league de hustle u de home league de hustle top four finish, beta download a new hustlers upgrade from playstore, |


