Weazley's Posts
Nairaland Forum › Weazley's Profile › Weazley's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 20 pages)
what is d nature of the bussiness |
, |
Thanx, |
dis one wey resemble latino so, to say na boi would av been a strong druglord |
End tym tins, hian! ![]() ![]() ![]() |
if dis was washed up naija shores, dem for don butcher d tin tey tey, buh e resemble dis asian dragon legend stories.. Wel lemme join dem, sign of end tym tins |
this is what d yorubas call, owo jo nor. ![]() ![]() ![]() |
bokoharams' revenge, ...ghen ghen.. .al coppas servin in these states beta not tempt d devil, by wearing kharki up and down in d name of cds, make una sef lay low, abeg.. |
thats chinko made Naoh, Pay for original, u nor gree , ya 30million don enta voicemail, |
. |
wakas' pass |
testimonies, tithes and offerings, b4 I download ![]() |
mai frnd dat link aint openin, fix d ish lemme c d nak.ed steewpid woman, am stil unemployed and olo fofo s ar occupyin seats in beta places, Mtchew |
Seun_0sewa: Who is the MOD here. I want this topic taken down with urgency.THREAD CLOSED |
. |
owolabifunke14: It has happened to my uncle before. The antelope was a creature of dark magic. Believe me,it was not the wish of the hunter to kill his friend.Which kain dark majic,? Na long throat jor,..... haw antelope go big like human being, the thougt of d plenty meat just cloud d reasonin part of d brain. If I hia dark majic again.., *in arkmed's voice* ar kil u |
eiya, I feel for d guy da sha |
oloshi, omo jarti jarti , u lucky am not a mode I for ban u indefinitely, rubbish |
lemme be first to comment and also first to use the phrase 'signs of endtime' ![]() |
sheedy407: BookedDamn u beat me to it, Dis id frontpage material, lemme comment my reserve til it gets to fp ![]() |
av got htc3g slide if u interested |
ASS_ANAL is winning the catasTROPHY this season |
Havilah93: How did sagna survive that?U think say dat hairstyle na for fancy? |
doing wat? |
I dont use d vpn ish, cos I av nt rooted my device, my 3g also dissappears without hints, makin ma download xperience horrible, dunno if its a network problm,was thinkin it was d new ba3 app I installed, juice defender, buh I uninstalled it and d problem continued, so I switched sim, think.its EMPTY HENS wahala |
. |
I wish I had,a dog like dis, my lanlord for give me free accomodation ![]() |
na wa o, dis topic can kill |
sleekcm: Got an observation ZUBY, if the number you called was switched off, how is it that the call girl demanded for #20?Blike say u neva cal wit visafone b4, one badtuned piano go just dey play for ya ear, while d seconds de count without even connectin ur call, Na so one black fat yoruba girl (cal operator) squeez my sleeve up mai neck wen I dey claim ryt say I nor go pay for listenin to piano without mai cal being placed, no b smal thin o, no b smal thin oga zuby, if I say I love u for dis ur work, I fit get 14yrs, so manage ; I di kwa large
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 20 pages)
