Weazley's Posts
Nairaland Forum › Weazley's Profile › Weazley's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 20 pages)
so is dat y u created this thread, mtchew |
Y? |
@zubby, nna cherenu.. wetin u de take b4 writin, no offence o but frm page one ur stori had steam, page 30 e turn to hot mmmanu, naw am suppose to b hustlin mai papers, buh I just spent some 15mins hia without realisin, u so remind me of ghost rider cos u ar surely on flames wen writin, seriously how u take dey do am, sef, dont u make mistakes or get tired, d action ,tension and suspense keeps goin up, na wa o, Nnwane e di kwa very LARGE! |
i'l giv u gangnam style on mai table, if u finish this job tuday, was very happy *scratches head* weytin gangnam style b? |
click my signature, and bless ur hustle |
koolet: Fish wuld now become expensive I.e Competition wuld be there within fishermen diz days....Haw wil it b xpensive wen there is competition, na wa u oh |
wats wit dis illuminati gadjets and explosion sef, na wa, wow am FTC, on a FP maTEAria, I feel blessed, *bows head and waves* asantesana asantesana. |
oh dont forget pineapple too ![]() ![]() ![]() |
com dat site is naija owned, givin my accnt details is fishy, y cant dey pay to liberty or paypal, plenty moni de mai accnt oh, I wil hold u responsible if anitin happens to it |
just fllw mai signature |
[quote author=RINE.]End time tins... @ topic God help us![/quote]Yu took it out of mai mouth ![]() ![]() ![]() |
eeeeewwwwwww. |
gud for dem |
. |
Ok |
nonsense, I thought frozen chicken was banned a couple of yrs bac? I just bought 2 kilos dis morning, |
DONFAITH: No, it is the Etc attached to the jokes. ![]() ![]() ![]() ![]() |
Wat if htc touch |
onli yu say im pack out, onli yu stil say na im house, onli yu con stil talk say landlord dey involved... *in dbanjs voice* DONT TEL ME NONSENSE |
show me dia pishure first den I tel u wat I think |
*with suya in one hand and cold fayruz in d other*oga zubi bal don finish, con update biko, dis happy one wan bring anoda pattern com chelsea argain, hian! Me prefer benitez futbal oo,*sits on a chair and starts eatin suya, shakin head like a toddler* |
francis247: D guy no serious. He was only petting the phone. Not trying to destroy it. Nothing special.y u nor pet ur phone dat way? MTHC, mtchew |
1.D original cert, made wit cardboard material can withstand more wear and tear unlike d statement which is on a plane sheet, 2.The certificate is colored so absorbs more lyt, d statement is on a wyt sheet so reflects more lyt and absorbs less color in d dark. |
MTHC, wey d site? |
som1's about tu.make millions on the building's rehabilitation, #penandpaperthief ![]() ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 20 pages)
