Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,825 members, 7,820,901 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 01:19 AM

Westkid001's Posts

Nairaland Forum / Westkid001's Profile / Westkid001's Posts

(1) (2) (3) (of 3 pages)

Foreign Affairs / Re: Coronavirus: Trump Is Defunding WHO. "How It Will Affect Africa" by westkid001(m): 10:05pm On Apr 16, 2020
So he blames the WHO for not dealing with the pandemic quickly and alerting him, yet he wants to put people in danger to boost the economy. He has no regard for the doctors and nurses telling him not to do this. Throw a surgical mask on him and drop him off at any NYC hospital for one day and see how feels after the first hour.

2 Likes

Romance / Re: What Is Your Most Awkward sexual Turn On by westkid001(m): 2:22pm On Apr 14, 2020
A pretty gal who act very dumb to look cool, I no know he dey always turn me on...or a pretty gal who doesn't like me for what so reason known to her turns me on everytime...you notice I put the word pretty cos if u no fine and u get this quality e no do me a dent


Abeg any guys wey fit relate with this my comment make e like and share abi na only me waka come

4 Likes 1 Share

Crime / Re: Agege Lagos Unrest: Dozens Of Robbers Caught (Video) by westkid001(m): 1:14pm On Apr 13, 2020
In as much as I wanted all this robbers tamed why do I have a feeling that most are innocent boys packed on the street...i might be wrong but not wetin naija police no fit do

Sports / Re: Georgina Rodriguez Gives Ronaldo A Haircut (Video) by westkid001(m): 6:48pm On Apr 04, 2020
She is so beautiful without makeup and she is in her natural state trust naija celebs and naija gals bombard face with 50kg sand called makeup... com go edit booty make e come out that got u wondering the level of low intelligent women we are getting in this generation smh.

Romance / Re: Meet The Most Beautiful Female Lawyer In Nigeria (Pictures) by westkid001(m): 2:13am On Mar 08, 2020
You call this one beautiful after 20kg makeup...even me Wey be nigga sef fine pass this one if I makeup mtheeeeew

1 Share

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by westkid001(m): 8:12pm On Feb 27, 2020
I see man united winning 2-0...James and igahlo on scoresheet�
Romance / Re: 5 Problems Every Handsome Boy Passes Through In Life by westkid001(m): 7:44pm On Feb 27, 2020
The lie I don read for here don tire me kilode...make i tell you something fine pass Chris hemsworth or Michael b Jordan or Ronaldo sef and u no get money naija gals no go look your side..this only applies if you are still in your teenage years maybe 13-17 and even as that na 85% of the gals wey dey crush on you go ugly dat mean say dey wan mad for you be dat oo and d rest 15% will be fine gals wey go just admire and Dem no go get crush like dat but after teenage years gbagbe no gals go die for you kankan if you no get money cos Dem go don get sense say na money be fine bobo.
I have observed my surroundings and I have seen not so good looking guys na e dey date all the fine gal pass even pack more than 3 join body but d so called fine boys or fine men na average gals u go dey see with them upandan

5 Likes 2 Shares

Romance / Re: Are Nigerian Ladies Wired To Act Hungrily? by westkid001(m): 11:51am On Feb 26, 2020
I dont do dating at all,na why I dey make sure say I Bleep Dem and dump their sorry ass...well I feel like most guys dont play their games right like most girls have been with are always demanding and feel entitled when I fvck them cos they think they have done you a favor and they deserve everything they put on you to do for them.... as for me that when I drop their sorry ass

4 Likes

Health / Re: Scorching Heat: How Are You Coping? by westkid001(m): 7:55pm On Feb 25, 2020
fk002:
In my Area light is 247, in fact, they don't take light i swear.


I no dey feel the heat at all



Maybe na Allen for ikeja u dey stay
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Napoli Vs Barcelona : UCL (1 - 1) On 25th February 2020 by westkid001(m): 7:38pm On Feb 25, 2020
Na who wan follow me bet say barca no fit beat Napoli Highest na draw but Dem fit beat them for camp nou
Sports / Re: Michael Jordan Crying At Kobe Bryant's Memorial Service by westkid001(m): 4:18pm On Feb 25, 2020
Justdogood:
This Jordan guy ugly sha ooooo.
Walahi


Could you kindly show us your picture,you jus dey tok anyhow make you and MJ stand for one place na who gals go folo pass...gbagbe na money be fine bobo he is a fvcking billionaire and you are nothing

1 Like

Romance / Re: Leaked Whatsapp Chat Shows How A Guy Won The Heart Of A Girl That Got People Tal by westkid001(m): 12:11pm On Feb 22, 2020
Naso we all know what it is lol

3 Likes

Romance / Re: 13-Year-Old Russian Girl Pregnant For Her 10-Year-Old Boyfriend (Photos) by westkid001(m): 11:34pm On Feb 07, 2020
chigoizie7:
How 10 year old boy take know wetin be pussy?

To know wetin be pussy no be the real problem for here some of us too don do dose kind stuff when we dey do mummy and daddy play back in the days so i don't find difficulty in that part the real talk is that how the guy take get sperm to give the gal belle na e dey bother me

Romance / Re: 13-Year-Old Russian Girl Pregnant For Her 10-Year-Old Boyfriend (Photos) by westkid001(m): 11:16pm On Feb 07, 2020
Na the 10 year old pikin wey Dem put dis kind heavy lie on top I pity...cos for the small boy mind e go think say na him get the child but na anoda way for the girl to escape through difficulties...na why I dey tok say gals Dem be snake no matter how small see aw she take dey deceive dis small boy

Health / Re: Men Beware! Long Sex May Kill You! by westkid001(m): 2:04pm On Feb 07, 2020
Toks2008:


I second you 100%
For me you would have cum several times with my tongue magic. Penetrative sex go just be plus...i can't come and go and kill myself.

All these girls will be shouting faster harder deeper and the moment you flow with the rhythm you are a goner.

I hardly hear that a lady dies under a man in the act but it is mostly guys crossing over on top of a lady...Guys please get sense o make dem no use your house describe address...you go hear something like.." Go straight and ask anyone to show you the house of that guy that died on top woman, once you see the house just branch..." grin


But too dey lick that level dey do me one kind...like I no fit do am even if I try hard too,maybe if the shima fit wash her level with bleach and hyssop com add $20k I fit consider lol

2 Likes

Health / Re: Men Beware! Long Sex May Kill You! by westkid001(m): 2:03pm On Feb 07, 2020
Toks2008:


I second you 100%
For me you would have cum several times with my tongue magic. Penetrative sex go just be plus...i can't come and go and kill myself.

All these girls will be shouting faster harder deeper and the moment you flow with the rhythm you are a goner.

I hardly hear that a lady dies under a man in the act but it is mostly guys crossing over on top of a lady...Guys please get sense o make dem no use your house describe address...you go hear something like.." Go straight and ask anyone to show you the house of that guy that died on top woman, once you see the house just branch..." grin


But too dey lick that level dey do me one kind...like I no fit do am even if I try hard too maybe if the shima fit wash her level with bleach and hyssop com add $20k I fit consider lol

1 Like 1 Share

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Wolves (0 - 0) - Live by westkid001(m): 8:39pm On Feb 01, 2020
masterflowx:



Encourage yourself nigga...

As for me
YNWA!!!


We get it bro after this one na another forty years Una go come win another premier league so enjoy when it last if you like Una fit bottle the 20 point lead Wey Una get
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Wolves (0 - 0) - Live by westkid001(m): 8:29pm On Feb 01, 2020
Martial is a very useless player,but seriously I could see a lot of improvement in the midfield today better days ahead
#ggmu

7 Likes 1 Share

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Wolves (0 - 0) - Live by westkid001(m): 6:42pm On Feb 01, 2020
Timileyin1234:

Sense no go kee u grin

Abi na

3 Likes 1 Share

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Wolves (0 - 0) - Live by westkid001(m): 6:32pm On Feb 01, 2020
Xclusiveme:
Full time Manchester Vs Wolves(2:1)
You guys should play with 10k. Its a sure game

Borrow me 10k Na I go give you if the game come

19 Likes 5 Shares

Celebrities / Re: Davido Visits British International School In Lagos by westkid001(m): 10:55am On Jan 24, 2020
obentenyson:
even you wey them burn for Lagos still don't know how to spell or call Tinubu. u dey write tinibu....(watchout, him go Edith the post now..)


Ok dey no "burn" me for Lagos Dem "born" me for Lagos

3 Likes

Celebrities / Re: Davido Visits British International School In Lagos by westkid001(m): 10:50am On Jan 24, 2020
GamalNasser:


But he is right even half of NIGERIANS don't know who Adesina is . I once met someone in Lagos who sincerely had never heard of Tinubu and she had spent 6 years here then but she knew Burnaboy ..

Lies you live in Lagos for 6 years you don't know tinibu even the everyday life on Lagos street you must see a person critic or praise that name tinibu or maybe the person no dey on social media where is not possible for you to come across the name tinibu on blog and any post it ain't possible it doesn't add up lol

11 Likes 1 Share

Celebrities / Re: Davido Visits British International School In Lagos by westkid001(m): 10:40am On Jan 24, 2020
scaramucci:


5 million na small money na.


Really 5m small money bro u no try at all

4 Likes

Romance / Re: Ladies, What Made You Visit A Guy Once And Never Visit Again? by westkid001(m): 3:23pm On Jan 19, 2020
sofiscatedmoron:

aunty,, you dont use to fvck?

You dey mind her she fit get the widest pussy ever imagine make d guy dick sef no to fit in,till the extent he gas need to go borrow cucumber attached to him dick to satisfy her self...i know pple like dem�

1 Like

Romance / Re: Ladies, What Made You Visit A Guy Once And Never Visit Again? by westkid001(m): 3:11pm On Jan 19, 2020
Reichel99:
I hate it when you visit a guy and before you know it he is touching you everywhere.

Even the way you put your words shows how so unsmart you are and immature...for a guy to show that kind of move towards you describe more about you than the guy himself...wise up girl and don't try to deviate your self from the usual cos it shows no truth in what you are trying hard to portray

7 Likes 1 Share

Religion / Re: 2020 - 2029 The Last Decade Of The Church ( The Rapture Will Happen Very Soon!!) by westkid001(m): 10:16am On Jan 19, 2020
Yeah true the end is near but you dont have to choose time intervals to tell when Jesus is coming cos even Jesus himself said many people will say that the end is near but even as that it not that close cos everybody have to know the truth before he comes and he also said the time as been caught short for the choosen...even Jesus doesn't know when rapture will take place or is second coming but only the almighty God go and read your bible people and stop saying shit like you are one bible legend and you know what you saying
Religion / Re: 2020 - 2029 The Last Decade Of The Church ( The Rapture Will Happen Very Soon!!) by westkid001(m): 10:01am On Jan 19, 2020
Yeah we know the end is near but it is stupid for you to just pick any time intervals and say this is the time rapture will take place cos no one knows the time rapture will take place not even Jesus Christ or holy spirit except God almighty so we are you to pick time intervals for rapture to take place...go and read your bible cos even Jesus said their is going to be rumour of is coming in all the state but even as that the time is not yet to come until every body in the world knows about the truth and the time has been cut short for the chosen cos if the time wasnt cut short no one I mean no one on earth will be safe....so go and read your bible and stop acting saying shit like u know what you saying cos you don't
Romance / Re: When She Promises To Come Over But Refuses To Show Up by westkid001(m): 10:13pm On Jan 13, 2020
Isoduwa:



5 million no problem after all these is love � in sharing

Abi na grin

1 Like

Romance / Re: When She Promises To Come Over But Refuses To Show Up by westkid001(m): 10:08pm On Jan 13, 2020
Hmmm na whala...but Las Las na anoda person go still Bleep m

2 Likes

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Manchester City: EFL Cup (1 - 3) On 7th January 2020 by westkid001(m): 7:49pm On Jan 07, 2020
Trust me this boy will do harm to man city this night I see him standing against the odds

#GGMU #manutd4life

1 Like 1 Share

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Manchester City: EFL Cup (1 - 3) On 7th January 2020 by westkid001(m): 7:45pm On Jan 07, 2020
lirusehn:
It still beats me how people seat to watch and claim to enjoy football. Please what's the fun in this boring thing?


Yeah same thing goes to how you gals sit comfortably and watch shitty show like mehek,zee world,telenovela and other stuff that makes stupidity extraordinary everyday

4 Likes 1 Share

(1) (2) (3) (of 3 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.