Whatever90's Posts
Nairaland Forum › Whatever90's Profile › Whatever90's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 46 pages)
H2O2:hmm busybody did u see dis? ![]() |
buahahahhahahahahah busybody leave dis thread abeg,i don laff tire christ,u r sthg else ![]() |
[quote author=Busy_body link=topic=200670.msg3144787#msg3144787 date=1227753752]Sorry, can you please stop grouping my name with Z-listers like yours please I only roll with A*-listers like Danke [/quote]i swear u be bunch of problem,kaiii ![]() |
Andala:im not tumfulu God forbid bad thing,of all pple,tumfulu?mba bikoanyways kanus concubines i cant name here,dis is a public forum maybe smone else dat knows will tell u ![]() |
[quote author=Busy_body link=topic=200670.msg3144780#msg3144780 date=1227753635]Before nko Who no like better thing Who no wan rub body with celebrity like Danke [/quote]chika98: ![]() |
[quote author=Busy_body link=topic=200670.msg3144759#msg3144759 date=1227753333]So when are you submitting your z-list self for interview na, Tgirl4real don dey bend my ears abeg [/quote]hahahahah i no wan talk abot anything wey got to do wt me for this forum,don't trust the people here,can't stand it ,if they use my family against me in my every post that is why i dey dodge ![]() |
islander how r u doing hon |
oya busybody stand up,i don beg chika for u,u know say i be celebrity so chika dey hear my words well ![]() |
[quote author=Busy_body link=topic=200670.msg3144718#msg3144718 date=1227752379]Ouch Jenny Na me you dey call bonga fish Anyway Brash called you worse today when he was toasting Morenike [/quote] my skin still dey shine,even ur agaba couldnt resist it d very first day he saw it one on one ,brash is still a kid,how much him get to maintain d skin even obama no reach to take care of my skin ![]() oya come make i deliver u from d spirit of dry bones ![]() |
[quote author=Busy_body link=topic=200670.msg3144700#msg3144700 date=1227752093]No shaking, Agaba is chasing osisi, and I know she no go gree am, so hin go soon come back to my bosom [/quote]hmm then u aint worth to be a wife then,for him to leave u and go chase after sm woman wt kids,then e be like say u don shrink finish,common go mountain of fire go pray ![]() your dead bones shall rise again ![]() |
[quote author=Ebony-Silk link=topic=200670.msg3144665#msg3144665 date=1227751317]Thank you ![]() its this her busy body that is making agaba go out, stay house take care of her man no way[s]don't tell her i told u,but she was e-fighting one girl over agaba on one thread[/s] ![]() |
[quote author=Busy_body link=topic=200670.msg3144650#msg3144650 date=1227751025]You are not smelling nufink, its your next door neighbour's https://emoticons4u.com/crazy/1412.gif wafting through your nostril ![]() All I see is a desperate Chika98 degrading herself and begging for H202 to acknowledge her and grant her a date when he just wants to be left in peace to loff Morenike the loff of his life [/quote]oh no u aint seein anything,who tell u say chika is degrading herself,i bet u if u see d chika,u will know that such a person gets alot of attention from men d girl fine die,maybe h202 has seen her pix,that is why hes sounding all romantic ![]() now leave my morenike alone shes not looking for a man ![]() trouble maker ![]() |
a celebrity is me ![]() |
i can smell ove nwantiti taking place in here ![]() @busybody common go and meet agaba,intel has it that agaba has bcome a weakling,and aint satisfying u sexually again hence ur obsession wt brash and h202 ![]() |
where is dat troublemaker called busy body sef? |
hahahhaha see as chika dey beg h202 for just 10 mins peace |
HR.Hotness never do her own interview,before i open my eyes and close it,hotness berra submit yaself for interview ![]() |
busy body u no well ![]() |
[quote author=na2day? link=topic=200670.msg3144369#msg3144369 date=1227746966]u dey try me? u wan play with fire? na mountain of fire i dey go oooo, no make me bind u con cast u go God knows where ![]() **************************remember, u r suppose to be nice today********************************[/quote]cloud nine ![]() |
busybody leave dis thread,im beginning to think u have crushes on brash and h2o2 ![]() |
[quote author=na2day? link=topic=200670.msg3144282#msg3144282 date=1227745948]better mind yourself before i u koboko arrange ur behind [/quote] ![]() [quote author=Busy_body link=topic=200670.msg3144268#msg3144268 date=1227745767]In your dreams and in your dreams Don't say I told you, but the Village Bike is in the arms of Tumfulu as we Oya two of you vamoose from this thread before I open my eyes [/quote]oya come pursue me naaaa ![]() |

I only roll with A*-listers like Danke
Who no like better thing
Na me you dey call bonga fish 
when he just wants to be left in peace to loff Morenike the loff of his life 