Whatever90's Posts
Nairaland Forum › Whatever90's Profile › Whatever90's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 46 pages)
haaa brash leave tope ever green babe oooooooo |
@morenike jenny don give her life to christ oooo,old things r passed away,behold i have become new 2nd corinthian5:17 ![]() |
wherever their is commotion,u will most def find iyalode ![]() |
come morenike and iyalode na me una dey discuss like dis abi ![]() tope no mind busy body,u see person wey dey vex for dat babe dey waste time,cos her wahala too much for dis forum,i wonder why seun never ban her sef ![]() |
tope2000:thank u jare,no mind iyalode,na trouble full dat babe body ![]() |
[quote author=Busy_body link=topic=200670.msg3143821#msg3143821 date=1227740722]https://www.nairaland.com/nigeria/topic-200002.64.html#msg3142944 Feel free to tell Danke to leave the thread, I dey behind ya back so any problem call me [/quote]hahahahah busy body u no go succeed,cos na name wey brahs and chamo dey call am be dat,so na brash she go shekpe for ,no be me ![]() and i no talk anything about anything-goes.or village bikes ![]() |
[quote author=Ebony-Silk link=topic=200670.msg3143787#msg3143787 date=1227740452]so na the woman? oya, I', sacrficing watever90 o, jk[/quote]my head too strong for sacrifice if not una for don kill me since ![]() |
MrCrackles:sharappp diaaaaaa,gentle being like me ![]() @tope2000 its not true,no mind busy body her name alone sef na wahala full am ,how i go call u anything-goes? ![]() |
busybody leave tope naaa abeg,haba |
[quote author=Ebony-Silk link=topic=200701.msg3143695#msg3143695 date=1227739425]Tgirl, leave us alone o. We ugly girls, too get ugly men ![]() abi, Jenny, tell her jare [/quote]ehen our men still love us more than others love dier cuties,abeg make una leave us wt our wowoAfterall it is the lord's doing,and it is marvelous in our eyes ![]() |
thunda faya all of una nyanshes wey dey call Danke for here ![]() |
i dont know what they want we ugly ones to do,its not our fault that we r d generations of OBJ |
i blive in love at first sight |
morenike kitaun is my one and only naaa ![]() |
Deshannel:i wouldnt be surprised if u r scofield chika98: ![]() |
how can i forget my Dr.Kitaun dat guy is sthg else,funny,i mean very funny but wt brainsdayokanu dat one na clown on him own haaa otele[/b]1 of nairaland,how will forget that one d name alone is enoff to make me laff and fall into a well[b]toshman nwa mama,agadi ekwe nka agadi nwoke 1 of nairaland,dis r d clowns we have in d culture and politics section |
[quote author=~Sauron~ link=topic=2462.msg3143542#msg3143542 date=1227737307]There is LOVE at first sight. . . .[/quote]i agree wt u on dis |
[quote author=~Sauron~ link=topic=200670.msg3143500#msg3143500 date=1227736729]Work out?? Which gym??[/quote]plappville gym ![]() MrCrackles:no mind am,na only mouth she get ![]() |
sharappp diaaaaaa brash and go service ur lingo on ennyluv,if u lingo ever come out alive wtout being squashed then i'd hold a thanksgiving service for u ![]() sauron yea,doyin made us blive u r bi ![]() |
@daviddylan no probs hon ![]() |
doyin13 dat one,person wey dey follow am vex dey waste time ,cos hes so all d same i like him,its just dat hes a gay and ![]() hhahahahahahhahahaha busybody don kill me oooooooooooooooooooooooo |
[quote author=Busy_body link=topic=200670.msg3143345#msg3143345 date=1227735119]Ladies sheath the claws meant for Sharon till tomorrow But please why 4play, what do people see in that guy If I hear that he is intelligent one more time grrrrr He called me a dolt and an ostrich the first time our path crossed the numpty [/quote]buahahaaahhahahahahahhah i don dieeeee,but is it not true?its true naaa ![]() |
haa bacterium u can never meet ennyluv,unless u go thru me |
[quote author=~Sauron~ link=topic=200670.msg3143316#msg3143316 date=1227734876]I do. Some of the women here are TWATs.[/quote]u see,and yea,u r one arrogant dude,now save ur beefs for laterz,lets not spoil dis thread ![]() |
[quote author=Busy_body link=topic=200670.msg3143306#msg3143306 date=1227734807]How about Tumfulu and Geolabious and Bacterium, they are men too [/quote]i reject u in d name of jisos ![]() |
morenike david pissed me offf jare,for d first time since i join nl,na today i vex wt am ![]() |






But please why 4play, what do people see in that guy