Whiteey's Posts
Nairaland Forum › Whiteey's Profile › Whiteey's Posts
1 (of 1 pages)
As far as i'm concerned...Me...i have fallen in love with Chidimma Okeke....read my lips... I HAVE FALLEN IN LOVE WITH CHIDIMMA OKEKE...! Weather she broke the law ooo OR she bended it...I don't care...I HAVE FALLEN IN LOVE WITH HER....Anybody who's not ok with it...should go and HUG TRANSFORMER...! After all...she's not worst than most of us calling for her head OR most of our so called political leaders and clergymen and women Chidimma anywhere u are...please try as hard as u can to be strong ok...?...I hopefully believe u won't do it again...Be strong |
Nnaa eeehn....Nnaa eeehn...una be proper alarmist ooo...which kain nonsense headline be dis nau...? Or abi u no know th difference between Laps and Pussy...?...Just see as I clean my eye finish...say make i see how Pussy wey meet hot water go look like...na im i com dey see Laps wey dey look like Aba leather Abi u see the full picture com dey show us quarter pics Mtscccwwwwww...! I don vex |
Kingsley1000:My friend shut up dat ur nonsense mouth...are u a learner...?? As i dey look u so...i sabi say u no know wetin paying tax mean...or maybe u never grow to get a family of ur own to know how bad it is in this we country...I sure say u still dey chop "mama thank u" Na only in 9ija politicians still dey use..."i go give u light...i go give u water...I go give u good roads" do campaign....were else other serious countries don go faarrr...!...Some don even plan relocate their citizens to another planet...while we still dey here dey run around. If u don't know...know it now that Nigeria have almost all the mineral resources to better this country...but all the money gotten from only oil alone goes to fewer people's pockets...our wicked leaders keep using our public funds to invest in other already developed countries...leaving us falling behind and dilapidated..And u are here talking about how Rome was not being built in a day....SHUT UP SMALL BOY...SHUT UP...!...before i sermon our ancestors for u |
cyara:MY BROTHER...I WONDER OOOO...! MTSCCCWWWWWWW....! |
Common shut up that ur kpomo lips...useless girl...!...U think say na so ur mates use to dey find husband...idiot...Sheybi dem don send u abi békoo...? No go find something do wt ur useless life...or better still...go find big Cucumber like ur mates dey do nau...mtscccwwwwww...nonsense and ingredients...! |
Cutehector:My brother talk ooo...talk ooo... |
herbie27:Taaa shut up dat ur dirty cavity fast...!....Wot the freaking hell do u mean by dat...?...If it's in the North or if both of u were to be Muslims....would u have had ths nonsense guts to open dat ur filthy mouth and say ths nonsense....U dey muadt...?! Common shut up dat ur filthy mouth...idiot...with ths nonsense dat u've just said...I sincerely believe dat u are one of them...stupid lesbian...Cucumber girls See if u don't have anything reasonable thing to say...just shut up ur filthy mouth...foolish lesbian Listen...I will cast the first stone...yes I will definitely cast the first second and third stone bcs i've not and had never practiced sodomy before... I have a beautiful...big...long and well structured DICK....and women are everywhere to grace it on...and God forbid me that i meet my fellow man. Bloody thwart...ninconpoop...nitwit....cucumber girl....close ur mouth and stop supporting evil...and let it die a natural death...let us (the sleeping dogs) lie...stop seeking nonsense notice...I pity ur parents...idiot...Cucumber girl |
Abeg can somebody be nice enough to inbox me the links to the video...or the video itself...abeg...abeg...na God name i use dey beg una |
Na waa ooo...Oga Fayose u get King Kong balls ooo....I swear I RESPECT YOU DIE...! How I wish Fayose will come on two years loan to the following wash-wash States to save the lives and properties of the people....Imo State...Abia State and Enugu State |
Chia nbanu Davido...u don Bleep up...for the love of God...abeg...ejoor...biko...mbong...stay away from politics (especially 9ija politics) bcs u don't know anything about it...and I doubt if u have ever felt the hotness of hardship...abeg Face ur musical and enjoy the fame and popularity u are getting from it b4 we go change our minds and mark u RED... I am a big fan of urs pls...And I hate being disappointed....Face ur music |
This number 7 and 8 sef eehn...if no be say na church mata eehn...i for don ask weda na APC marriage committee dey giv dis kin conditions And as for this number 13 sef...I tire oooo...I tire oooo. "The wedding will commence with or without the bride or the groom"... But wot if na run wey i run....and i no wan marry again....so dey marriage will continue wtout me abi békoo...?....ok na...I hear |
LIE(baran) Maku.....LIE Muhammed....hmmmn i just don't see the difference between these two LIE-LIE Ministers (both former & present)...As it seems....lying in this country is be coming very very lucrative....ok ooo...no shaking |
Hmmmmn na dis girls own dey vex me pass...see as dem dey inside toilet dey snap pics....& if u check am well....na inside hotel dem dey...I swear dem no fit play dis kin play for their papa house...mtccwwwww nonsense and ingredients |
For me....NOKIA 3310 FOR LIFE....! |
Na waa ooo...i wonder wy some of una dey shout for am...make una first check the school...b4 dey shout for th Dundi... |
Story...Story...?? |
1 (of 1 pages)