WildChild00's Posts
Nairaland Forum › WildChild00's Profile › WildChild00's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 139 pages)
O' boy wen I see police for inside Ikorodu, na so I zab.... |
I waka sota sota, my sleepas file.... |
O' boy this thread sweet die.. |
Cathybrown: shebe u don hear her abiconductor I wan come down for Surulere junction. Or conductor abeg look for change for me, I go soon come down now now.... |
Bros u here say Femi don cut into Europe. Immediately I finish the paper na to crash remain. You here say baba don pail.. ( as in dead) Abeg my belle done full.... U sidon der wen rain dey beat my clothes... |
We nor want see dargbo for here oh... U for kukuma buy am 4 bread... As I see my senior sis. Na so I pick race.... O boy' that Toyota geep the tear race na be small |
I beg come go, make u nor come witchine me here... |
sheyie2007: Mr. man lowa the tvabi na give tv belle.... |
Cyprian213: u say u are a secondary school student, look at the type of English that is commotting for ur mouth.I beg bros live dat things jor.... He good my I follow who know road make I nor go full inside gutter. |
Allen kee: Food wey don don, don don.Lol |
The kind cool wen catch me 4 inside Toronto hmm, he nor get part 2 oh |
Mathewa: [b][/b]Hungry is killing me...Hungry is killing me...Hungry is killing me...Bros no be so, hungry dey beat me, or hungry dey wire me, like say 2morrow no dey. |
devour129: why you dey para ? Or why are you paraying ? ( why are you paranoid )No shaking, I strong kakaraka... |
I troway slaute oh..... you do river ( meaning thank u) |
biolabee: Now wey dem be comot this old thread from na?Na wey dem cargo dis old thread frm na? ![]() |
Abeg u, no full my hand oh, (dont disappoint me) No do, no do, gragra for here oh.... Area boys full dat place oh.... Or area boys bokur for that location. I full ground remain..... I don belle full ( I am full i.e wen eating) |
Fhemmmy: May i know you?Abeg come make I see u bros... |
johnstar: *shay una go chao garriNo na anything swallow na him good 4 bodyie |
[quote author=Yoshi-Master][size=20pt]KPOTOR KPOTOR (AKA Dirty environ)[/size] As in "ewwwww, kpotor kpotor everywhere."[/quote]Korota road ukor ![]() or go slow dey ya end ( hold up or traffic jam) |
Fulani BOII: See how Kano score that penaritiVictor Ikeba Junior! |
You sure say na your korokoro eyes u take see am ![]() |
infonubia: Who thief my money?Na who dagbo ma money. |
Koolking: NEPA don took lightNEPA don carry light go.... ![]() |
This calls for attention frm all those in the higher authority, especially the commissional for environment, can somebody tell me name of this hurricane?.....lol Issac, karirina, rita etc |
Where is your location? |
Prof Corruption: "A madman may sometimes speak a true word, but you watch him, he will soon add something to it that will tell you his mind is spoilt."-CAI think he is still asleep, any moment frm now. |
eddiebruk: see him BULUKU trouserI thought it is called pencil trouser "Buluku" #lol |
Meringe: Long overdue, am not a graduate of Poly but I think the discrimination meted on Poly graduates and people working with these higher institution is unfair.The discrimination between both is just too much, especially @ places of work, even in federal civil service, there is a level you can attain, wen you're a poly graduate on like their university counter-parts, and they're meant to be more practically inclined, because of the respect given to a university certficate will not allow employers to see the light of the day. |
Nigeria senators can sometimes be so funny set of people, for how long has Asup been fight this issue, I think there should be a law banning all senators from send their wards, children from schooling abroad, reasons are that if some of this so called senator of the federal republic children are affected, they would have seek to resolve the issue for long. Because it is non of their business all their children are in the US, Europe schooling, this is bad. |
I do hope he keeps to his marriage vows this time around. |
May his gentle soul rest in peace. |
^^^ You hv spoken well, but the question would be, who is going to be the first to make a move, if you can recall in Egypt, Mohammed Buazizi, the man that set himself up on fire took the bold step, and today he is a hero, in Nigeria nobody wants to die. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 139 pages)
